Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,204 members, 7,860,328 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 09:27 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56648 Views)
Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (56) (57) (58) (59) (60) (61) (62) ... (80) (Go Down)
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 11:47am On May 19, 2009 |
why? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 11:48am On May 19, 2009 |
just found out u're related to gabby |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 11:49am On May 19, 2009 |
yea bt is dat a reason for u to report? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:59am On May 19, 2009 |
isnt it enof reason |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 12:06pm On May 19, 2009 |
help me tell am |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 12:13pm On May 19, 2009 |
y na? e dey pepper two of una ni? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:32pm On May 19, 2009 |
shiooorrrrrrrr |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 12:37pm On May 19, 2009 |
na dis ur long shioor wey u dey do naing dey make ma papa dey wan always beat u die so |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 12:41pm On May 19, 2009 |
sylve11: did u av to disgrace yo mom lyk dat? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:46pm On May 19, 2009 |
no just put ur mouth |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 1:05pm On May 19, 2009 |
Bbeee: Bbee how body do u now? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:15pm On May 19, 2009 |
e dey do am YORI YORI |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by v3: 1:16pm On May 19, 2009 |
I beg o, I no fit take shovel drink garri o, I beg o, I no fit use my prick do sausage but STILL chicks wan chop am o, |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:28pm On May 19, 2009 |
hmmmmm |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by v3: 1:32pm On May 19, 2009 |
@ lola, hmmm wetin, no b tru?, |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:36pm On May 19, 2009 |
abeg how do u rmbr dis ya username |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 1:40pm On May 19, 2009 |
sylve11: body dey inside cloth, ur own nko? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:44pm On May 19, 2009 |
how body do u .na wetin dem ask u be dat |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by v3: 1:52pm On May 19, 2009 |
Uh Oh, e get as e dey do me, do me, do me, |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:56pm On May 19, 2009 |
na d way wey e do pple wey senior y be dat. . . . no big deal |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 3:07pm On May 19, 2009 |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 3:25pm On May 19, 2009 |
u look cool son |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 3:42pm On May 19, 2009 |
in your dreams babie, stop flattering slyve |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by v3: 3:47pm On May 19, 2009 |
ta ni omo ,ta ni mama, ? O ma se o clem |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by MaxiMax1(m): 3:56pm On May 19, 2009 |
wetin i dey do al of una self , abi i don dey kraze |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 3:59pm On May 19, 2009 |
u dey craze na, no be today ur case start |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:40pm On May 19, 2009 |
e don tey |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 5:43pm On May 19, 2009 |
and him no get cure becos him don chop cold eba from dirty, even TB Joshua no go fit |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Abbygyal(f): 5:44pm On May 19, 2009 |
sylve11:. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by v3: 5:47pm On May 19, 2009 |
@slyve, Guy u mean o.! |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by dani1luv: 5:50pm On May 19, 2009 |
That one na confirmento |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 6:08pm On May 19, 2009 |
Cheii ingrish hard |
(1) (2) (3) ... (56) (57) (58) (59) (60) (61) (62) ... (80)
Hilarious And Thought Provoken Quotes. / The Best Eclipse Of The Sun Photo Ever / When You Can't Trust Anyone With Your Xmas Chicken
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |