Jokes Etc › Re: Dani On Leave by Lolabbey: 11:21am On May 15, 2009 |
dem be bed bug? |
Jokes Etc › Re: Dear Lord, I'll Beat Her To Death by Lolabbey: 11:18am On May 15, 2009 |
fat sef full ya belle no be only shit |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Lolabbey: 11:17am On May 15, 2009 |
i will only pretend i didnt see dat |
Jokes Etc › Re: Guess My Age by Lolabbey: 11:14am On May 15, 2009 |
i wldnt coment on dis |
Jokes Etc › Re: Marriage Is Hell by Lolabbey: 11:12am On May 15, 2009 |
shakara |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 11:07am On May 15, 2009 |
words on marble |
Jokes Etc › Re: Shay Day by Lolabbey: 11:07am On May 15, 2009 |
wetin mak u dey open teeth |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 10:40am On May 14, 2009 |
brb |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 10:39am On May 14, 2009 |
as hin dumb nah |
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by Lolabbey: 10:36am On May 14, 2009 |
na wah |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by Lolabbey: 10:35am On May 14, 2009 |
which wonda wey i perform nah? |
Jokes Etc › Re: Economic Crisis by Lolabbey: 10:33am On May 14, 2009 |
wetin u xpct frm mushin boy |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 10:31am On May 14, 2009 |
na so u dey do? |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Lolabbey: 10:27am On May 14, 2009 |
e no get shame nah |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by Lolabbey: 3:29pm On May 13, 2009 |
y u dey laff?dere is dikele male tred and dis tred so kinda confused  |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Lolabbey: 3:26pm On May 13, 2009 |
no mind dat boi |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Lolabbey: 3:26pm On May 13, 2009 |
na machine dey help am type |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by Lolabbey: 3:24pm On May 13, 2009 |
dikele male and dis tred na d same tin? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 3:22pm On May 13, 2009 |
bt u still reach age 30 b4 u stop ya own,syl na only 3yrs |
Jokes Etc › Re: Extremely Bad Jokes Are Hilarious^ Don't Be Afraid To Post Yours Here by Lolabbey: 3:20pm On May 13, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by Lolabbey: 3:19pm On May 13, 2009 |
abeg no mind dat one jare |
Jokes Etc › Re: Lol by Lolabbey: 3:17pm On May 13, 2009 |
son,ur drinking is getin too much lately |
Jokes Etc › Re: Obedient Sylve11 by Lolabbey: 3:17pm On May 13, 2009 |
i wan go see ur papa |
Jokes Etc › Re: Economic Crisis by Lolabbey: 3:15pm On May 13, 2009 |
na wah |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by Lolabbey: 3:15pm On May 13, 2009 |
i no be dat kain mama |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Lolabbey: 3:13pm On May 13, 2009 |
ona be olodeo,i only lay emphasis on it  |
Jokes Etc › Re: Lolz by Lolabbey: 3:12pm On May 13, 2009 |
what wubbbishhhhhhhhhhhhhhhh |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by Lolabbey: 3:10pm On May 13, 2009 |
u no qualify to rest |
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by Lolabbey: 3:09pm On May 13, 2009 |
u'r such a slow learner. . . .am sowwy i cant tolerate u |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by Lolabbey: 3:07pm On May 13, 2009 |
dere ar other threads  |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by Lolabbey: 3:07pm On May 13, 2009 |
what do u mean son |
Jokes Etc › Re: What Is The Big Deal In Joke's : Drop By And Make Us Laugh. by Lolabbey: 3:05pm On May 13, 2009 |
ur mind dirty no be small |