Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,248 members, 7,860,569 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 12:49 PM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (57) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56651 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (54) (55) (56) (57) (58) (59) (60) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 11:44pm On May 11, 2009
smiley
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:07am On May 12, 2009
abeg carry ur big head comot 4 road
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 11:12am On May 12, 2009
match am na
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:47am On May 12, 2009
mak my leg for break abi?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 11:59am On May 12, 2009
hhmm cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 12:19pm On May 12, 2009
lola na so him head big rish ni? shocked
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:31pm On May 12, 2009
u dnt dare nack such head
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 1:07pm On May 12, 2009
i knew his head was big, bt i no know say e BIG reach pass malu own oo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:37pm On May 12, 2009
shocked
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 2:49pm On May 12, 2009
Papine the shocker
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:52pm On May 12, 2009
ur eyes clear 2 day, ebi like say u never take that thin wey u dey take lipsrsealed
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:56pm On May 12, 2009
dani , you don treat that guy fu*k up for me ?,

because photocopy do easy now ooooooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 3:52pm On May 12, 2009
you too dey talk o jare
Re: I Beg O Oooooooooooooo by topbod: 6:31pm On May 12, 2009
u no fit breast feed lion,u no go use grind pepper as powder,
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:41pm On May 12, 2009
@benkolo

na only those dey talk 2 much u dey see? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 10:39am On May 14, 2009
as hin dumb nah
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 11:13am On May 14, 2009
dumbra ben cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 11:39am On May 14, 2009
cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 12:07pm On May 14, 2009
cool cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by patkelly(f): 12:18pm On May 14, 2009
bring it on cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 12:38pm On May 14, 2009
abeggggggggggggggggyyyyyyyyyyyyyyyyyy oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 1:10pm On May 14, 2009
I beeeeeeeeeeeeeeeeeeeeggggggggggg ooooooooooooooooooooooooooooooooo, i no go fit put pull captain visor take run oooooooooooooooo cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 2:58pm On May 14, 2009
why una dey shout. Ah! Ah! Lola dey sleep na Haba!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by parki: 5:48pm On May 14, 2009
embarassed
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:57pm On May 14, 2009
eczema cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:07am On May 15, 2009
for ur prick shey? tongue
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 9:42am On May 15, 2009
he get prick? * shocked!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 10:33am On May 15, 2009
shocked
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 3:51pm On May 15, 2009
ok im back,



wetin i don missed
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 4:00pm On May 15, 2009
clemcykul:

he get prick? * shocked!

Clems don dey put emoticons in writting. grin na wa for that system of hers
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:44pm On May 15, 2009
abeg ooooooooooooooooooooooo

i no go fit use my teeth comot nail for railway line



i don reppppppp


talk your own
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:59pm On May 15, 2009
i BEG OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO, I NO GO FIT USE SAND PAPER CLEAN YANSH OOOOOOOOOOOO cool

(1) (2) (3) ... (54) (55) (56) (57) (58) (59) (60) ... (80)

Hilarious And Thought Provoken Quotes. / The Best Eclipse Of The Sun Photo Ever / When You Can't Trust Anyone With Your Xmas Chicken

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.