Lookatew's Posts
Nairaland Forum › Lookatew's Profile › Lookatew's Posts
Philomena@aoxx.33mail.com |
Which eye she take dey see to type all these things when she dey "weep bitterly"? OP, mind yourself... I wont take dis from u again! mtschew!! |
La click La Blockhus burst |
haha |
Slay mama wey dem don slay finish. y she dey turn back now to show us nya.sh? OK as we don see d nya.sh now what next? Person wey suppose be role model o.. Chimamanda Adichie dey turn back show nya.ssh? Malaila? Society has lost all value Slay mama! ...**Spits** Na she dey teach all dis small small girls with drawing board nya.sh dis rubbish. No babe online nw fit snap picture without turning back. Shiorrr! NB: 10/10 i'll definitely smash |
Nice But if they don't name it Chinkopedia, they're doing themselves. |
Hahahaha Aikikikiki.... Huehuehueuheue... See Naija Ninja... Bush meat don catch the hunter!!... Call ur capone na, abi na ur point 1... y u no call am The people wey dey give u boldness to dey oppress men upandan... Call dem na Bleed Cultist... Bleed!!! The day I pity any cultist is the day I admit Buhari is good 4 Ngeria... Never gonna happen!! |
souloho19:I see u're an enlightened man
|
Oboy eh! See resources eeh! This oshiomole carry better money enter dis market o. I fit drop my papa house as collateral 4 just one night wt dis one! We shall get there... Vaseline crew in the house say amen |
GenBuhari:Clearly sarcasm is not your strength.. |
This na kponmo case na.. See, dis life is not as hard as we make it. If the only problem he has wt her is dat she cant speak English correctly, let him just go and get a capable private English tutor 4 her! Its dat simple. NB: Make im no let devil push am 2 employ male teacher sha. With her natural endowment, if im try am, u go still come open another thread here. |
Kai! Why Edo state things dey always dey go to the left, to the left? Shame on the Nigerian Police Force. What is required is a complete overhauling. Just go desert go troway all these current power-drunk goats and replace dem with properly trained people. Bunch of shameless disgusting megalomaniacs! **spits** |
hmmm.. intelligent people! Assuming the average IQ of those peeps on that podium is around 140, Then we decide to add Bubu, will the new average IQ even reach 20? Food for thought |
Hehehe.. this meme is Legen... Wait for it ..dary Legendary!!! |
kai! This thing suppose funny but dat ring for her nose just dey make me wan vomit! I just blame d foolish man wey dey drop money 4 dis kain thing in d 1st place... mtschew! |
Mtschew! All dis long thing for future hubby. Who go read all dis things? Kuku talk say na professor or editor-in-chief u wan marry na |
If I click that link, May I bend |
habby51:Person fit use only ur eyelashes as diving board to take jump enter swimming pool. |
konji hold me dis night so I don rush put myself 4 ur shoes begin imagine all d different positions u suppose carry tear am. But as I reason am again, e no pure. No take advantage of am. Just 4give bt no 4get! Go find the nearest maggi dem gang, na dem deserve tearing without mercy. |
Mother of Dragons |
Imagine the Idiosyncracy |
This OP sha, you just described about 80% of Nigerian chics. If you must nack, you must have money... Simple rule of nature |
Mtschew! Is this not enough reason to show that some people will not make heaven? See the speed I use rush in to take see endowment. Nonsense. |
Asking "So what are we now?" after sex... we are the Champions Looking for kiss after 'blowing'... you're deceiving yourself Doing unnecessary shakara on top of the bed!... this is just madness OP on point with the starfish.. That is the undisputed worst sin |
30 minutes! 15 minutes to remove the girl's bra 14 minutes to find the appropriate hole then main pumping, 1 minute, after all the suffer... Kai |
Malu bii Chicken! |
Sex