Business › Re: Naira Exchange Rate Against Dollar, Pound And Euro by loomer: 4:49pm On Apr 18, 2016 |
IAmTobore: Na Kuwait own make you check. You go see say e strong pass Zuma rock. Kuwait fa? Wetin I wan use their money do? coldsummer: The thing tire me. I don't even what my trip would even be like Smh Oga where u wan go? Naija is ur home |
Crime › Re: Justice Oluwafunmilayo Atilade Pardoned Inmates - photo by loomer: 4:40pm On Apr 18, 2016 |
|
Politics › Re: Photo-These Are People That Are Suppose To Go To Sambisa Forest To Fish Out BH by loomer: 2:19pm On Apr 18, 2016 |
Una no like the forest at all o |
Family › Re: 2016 Bride Price In Umuahia, Abia State (photo) by loomer: 2:07pm On Apr 18, 2016 |
Una go sell |
Politics › Re: Angola Overtakes Nigeria As Africa's Top Oil Producer After Pipeline Attacks by loomer: 1:37pm On Apr 18, 2016 |
Na car race? |
Travel › Re: Terrible Accident At Oil Mill, Port-Harcourt As Young Man Was Crushed To Death by loomer: 1:35pm On Apr 18, 2016 |
Na wa o, see as the driver Don loose hope. Might not even b his fault |
Business › Re: Naira Exchange Rate Against Dollar, Pound And Euro by loomer: 1:20pm On Apr 18, 2016 |
Euro just gallant like Nigeria army |
Family › Re: About To Wed Emakpo Akpowene Dies In Delta (Photos) by loomer: 1:18pm On Apr 18, 2016 |
See fine girl sha. This life |
Politics › Re: U.S To Give Nigeria $480m Abacha Family Loot by loomer: 1:14pm On Apr 18, 2016 |
Which funds? I been think say them say abacha no steal |
Business › Re: Tax Paying Scare: 362,000 New Tax Registrations Done In Nigeria by loomer: 6:50am On Apr 18, 2016 |
Empower to provide service or na empower to see more money chop? |
Christianity Etc › Re: 25 Born-Again Christians Return WAEC Certificates by loomer: 6:47am On Apr 18, 2016 |
Last2comment: Praise the Lord!!!!!! Y not send them to jail for fraud? |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by loomer: 7:21pm On Apr 17, 2016 |
Teeboy22: Fininix
It depends on the type o Price range of the good to best |
Romance › Re: Bleep... by loomer: 7:19pm On Apr 17, 2016 |
Ode, you no know where bricklayer dey? |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by loomer: 7:16pm On Apr 17, 2016 |
Teeboy22: Which?? Infinix, abi na wetin una dey call am |
Phones › Re: Infinix HOT 2 (x510) Official Thread by loomer: 7:14pm On Apr 17, 2016 |
[quote author=Teeboy22 post=44791339][/quote]Na how much be that phone? |
Business › Re: Nigeria, China Currency Swap Forces USD Rate Down: Bureau De Change Association by loomer: 7:11pm On Apr 17, 2016 |
Wetin concern me and dollars? When na euro me dey deal on. |
Sports › Re: John Ogu Dedicates His Goal To Wife And Unborn Child With Funny Photo by loomer: 12:25pm On Apr 17, 2016 |
amarachi06: God pls bless me with my own child so that my huby will celebrate with me. Amen, And not just ur hubby, but the whole world will celebrate with you. |
Politics › Re: PDP Blasts Bello For Donating To Aisha Buhari's Book Launch by loomer: 10:52am On Apr 17, 2016 |
joborskill: Where is the evidence of the alleged donation? Pictures of cash or check? I think it's time for Buhari to ban social media so there will be secrecy in the affairs of the goverment. social media is a tool for peddling lies and falsehood against change regime of PMB. We all heard when Osinbajo said they have no money to donate because they recieve half salaries. The PDP is full of bloody liars who are obviously pained by the electoral loss of the thief called GEJ. Aisha will never recieve such money at the expense of Kogi workers. Its time to ban the internet and social media in Nigeria cos it seems we are not ripe for it yet  No be you I blame, na the people wey like and share ur comments I go blame. So make people no talk their mind again cos e no sweet u? Weda una like am or not, nigeria no fit better again cos the country don dey divided. (no be swear o) |
Sports › Re: Taiye Taiwo Celebrates His 31st Birthday Today; Check Out His Birthday Cake by loomer: 5:04pm On Apr 16, 2016 |
Only 31 and football career end na wa o |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by loomer: 6:59am On Apr 16, 2016 |
ImDharay:
sacrifice dat u last ate years ago...b forminq ok. Carry go |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by loomer: 6:53pm On Apr 15, 2016 |
ImDharay:
Because I dey hungry nai make u say make I chop sacrifice ba? |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by loomer: 6:52pm On Apr 15, 2016 |
|
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by loomer: 6:51pm On Apr 15, 2016 |
scentmarlc: since she moved to oslo , person no dey too see her. Maybe amanda is given knuckles  Good for her |
Romance › Re: Students Dancing At A Pool Party (photos) by loomer: 6:07pm On Apr 15, 2016 |
Na 9 months go end am. |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by loomer: 6:04pm On Apr 15, 2016 |
scentmarlc: Guess dollyjoy is warming up since cherlene's no dey accessible ... Na true o, e get one person dem dey call Charlene, where she hide put? |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by loomer: 6:03pm On Apr 15, 2016 |
I beg, who get food, hunger dey wire me |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by loomer: 5:59pm On Apr 15, 2016 |
agarawu23: dey take me play, u get the power euro na dollar oga I beg na which countries dey use euro or dollars, I for like go there o. |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by loomer: 5:57pm On Apr 15, 2016 |
scentmarlc: weyrey boy, u don kee me with laff 
how far u hear say lanicky they join body for dis contest so?
abeg who be d candidate for #TeamMaturedMinds Yes she holla me, me no know of matureminds yet |
Politics › Re: Ilorin-jebba Road Under Serious Construction (pictures) by loomer: 5:55pm On Apr 15, 2016 |
Na this one be road wey u call "SERIOUS"
Naija una dey suffer sha. |
Celebrities › Re: Yemi Alade's Reponse To Fan's Drawing Of Her by loomer: 3:38pm On Apr 15, 2016 |
Praizekeyz: Ur a fool yemi. Styupid idiot! Y not go around d world and keep destroying ur image drawings by artist. If una neva get moni una go dey form innoncent, immediately d tin enter like dis? Skuches go dey chill 4 una brain. How much be the money wey she get? |
Jokes Etc › Re: Fighting Corruption As Buhari Comes From China (Hilarious Photo) by loomer: 3:35pm On Apr 15, 2016 |
Naija, una know how to make light of every situation.
Nigeria, you will never walk alone |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread by loomer: 3:33pm On Apr 15, 2016 |
agarawu23: Oga take time o, you wey don chop all the euros for that side finish
50k na trash when u are talking  Put me down, I no wear pant o. Me wey no even know wetin euro be |