Events › Re: It's My Mom's Birthday Today by loomer: 8:47pm On Feb 16, 2016 |
kennyman2000: planning a birthday party for my mum too come next year. God fit bless my hustle this year sef make i do am for her cos she's worth more than my billions of naira birthday plans but man has just got to put smile on her face once in a while.
May God bless my hustle and that of my fellow nairalanders make we fit do things wey go make our parents happy. Awon baba wa ati baba gbiyanju!
Check my signature for ur customised wristband No be "God fit" na "God go" bless your hustle believe am am work hard u go surprise |
Politics › Re: Boko Haram Has Been Scattered, Demoralized And Decimated – Lai Mohammed by loomer: 8:43pm On Feb 16, 2016 |
Oga u don come, e better make u keep quiet make the army dey win d war jeje than make u open ur wide mouth dey fin BH trouble o. |
Politics › Re: Wike’s Revelations An Indictment On Supreme Court – APC by loomer: 8:36pm On Feb 16, 2016 |
Make una shut up jare, any body wey done loose make them go prepare well for next election and stop all these accusations |
Politics › Re: Fashola Commissions Jebba Hydro Power Plant In Niger State (photos) by loomer: 8:32pm On Feb 16, 2016 |
psucc: Pls o! mek una no vex o! The Jebba dam had been in operations since 19abraham.
Is it the maintenance or refurbishment that he went to commission or did govt build additional units?
Nigeria, . . . Leave all these OP wey go just create thread and we no dey dey elaborate |
Celebrities › Re: Bryan Okwara Gets A Chevrolet-Camaro Car For Valentine (Photos) by loomer: 10:19am On Feb 16, 2016 |
Na which year b the car? |
Food › Re: Checkout A Male Student's Fried Spaghetti by loomer: 9:59am On Feb 16, 2016 |
E don tay I eat something like this o. I dey miss am |
Crime › Re: Man Beheaded In Ebonyi-Benue Boundary Dispute by loomer: 9:55am On Feb 16, 2016 |
Nigeria no fit better again. See how we hate each other cos of no better reason |
Food › Re: Help!! I Am Getting Addicted To Soft Drinks. by loomer: 9:53am On Feb 16, 2016 |
Try strong drinks na.
But wait o, na where we take get the name "soft drink" from? |
Crime › Re: ‘Lunatic’ Arrested In Ondo With 18 ATM Cards (photo) by loomer: 9:51am On Feb 16, 2016 |
Police wan carry person go do test, when them need tests themselves |
Politics › Re: Permanent-Secretaries Present Birthday Gifts To Bolanle Ambode by loomer: 9:43am On Feb 16, 2016 |
exlinkleads: Permanent Secretaries Present Gifts To Lagos State Gov.'s Wife, Mrs. Bolanle Ambode On Her Birthday
Wife of Lagos State Governor, Mrs. Bolanle Ambode, Head of Service, Mrs. Olabowale Ademola and Body of Permanent Secretaries in the State, presented gifts to the wife of the Governor on her 52nd birthday, at the Lagos House, Ikeja, on Monday, February 15, 2016.
http://www.exlinklodge.com/2016/02/permanent-secretaries-present-gifts-to.html What's the use visiting you site abi na blog when you go still bring the news come nairaland? |
Politics › Re: Not Only On Twitter, Ben Bruce Sells IVM To STV Viewers. by loomer: 11:34pm On Feb 15, 2016 |
Make I do order for one inno vehicle |
Politics › Re: Troops Clear Boko Haram Camps,Market,Rescue Many(photos) by loomer: 11:26pm On Feb 15, 2016 |
hollandis: When they say rescue ,what do they actually mean I for also like to know the meaning since them no get any resistance |
Crime › Re: WTF! Teacher Beats 3 Year Old Boy Mercilessly, Leaves Cane Scars On Him (PHOTOS) by loomer: 10:06am On Feb 15, 2016 |
This teacher suppose sleep for cell small. |
Politics › Re: James Ibori: UK Mps Probe Police Corruption During Trial by loomer: 9:53am On Feb 15, 2016 |
Na wa o |
Politics › Re: Again, States Seek Another Bailout, Osun Worst Hit by loomer: 6:52pm On Feb 14, 2016 |
Aminat508: am fine and you I dey fine jare, I no get val |
Politics › Re: Again, States Seek Another Bailout, Osun Worst Hit by loomer: 6:17pm On Feb 14, 2016 |
|
Politics › Re: Over 1500 Niger Delta Militants To Surrender Arms To Fed Gov by loomer: 6:10pm On Feb 14, 2016 |
I just dey laugh, I beg who go follow me go ckub tonight? |
Politics › Re: #$2.1bnArmsDeal: Ex-Airforce Chief Returns N66Million by loomer: 6:08pm On Feb 14, 2016 |
payosehtor: if say u be criminal, them go dey call u ''unrepentant criminal nah How many of our politicians fit beat their chest and say them no be criminals, or how many of them fit ready die now make them go heaven. Leave story for market women, if I carry naija money I NO go return am. |
Politics › Re: Ndoma-egba, Otu, Others Defect To APC In Cross River State by loomer: 3:55pm On Feb 14, 2016 |
Make una dey defect, that one no stop efcc from tackling una if we hear say una get bad dealings |
Politics › Re: #$2.1bnArmsDeal: Ex-Airforce Chief Returns N66Million by loomer: 3:52pm On Feb 14, 2016 |
payosehtor: Another GEJ's proteege noticed here. What a dangerous set of Thieves,heartless criminals,stealing is not constitution generation. hell await u. You wey heaven dey wait, do make u die so u can go to heaven. I still stand by my own say I no go return anything. |
Politics › Re: I Was Third On Dimka’s Death List – TY Danjuma by loomer: 2:00pm On Feb 14, 2016 |
Everybody dey form hero now |
Politics › Re: #$2.1bnArmsDeal: Ex-Airforce Chief Returns N66Million by loomer: 1:51pm On Feb 14, 2016 |
Instead of me to return am I go go jail |
Romance › Re: Nairalanders Share Your Valentine Pictures by loomer: 12:44pm On Feb 14, 2016 |
agarawu23: hehehehe Na u I dey watch pass If u touch that Brazilian girl, I go arrest u  Omo that girl done go meet her boyfriend jare. |
Romance › Re: Nairalanders Share Your Valentine Pictures by loomer: 12:30pm On Feb 14, 2016 |
agarawu23: You will only see few pictures cos most of them are fake.
They all have bf/gf offline but won't post their pictures cos of the Nlder they are deceiving with fake love.
Agarawu is watching  Loomer is watching agarawu who is watching other people |
Health › Re: Russia Accuses Bill Gates Of Engineering The Zika Virus As A ‘Bioweapon’ by loomer: 11:31am On Feb 14, 2016 |
Make them continue |
Politics › Re: Yobe Fully Liberated From Boko Haram – Governor Gaidam by loomer: 11:21am On Feb 14, 2016 |
Na only God go dey punish una if una dey use people lives dey lie for political gains.
However, if what you said is the truth, may God bless all una wey make am possible. |
Celebrities › Re: People Says I Look Like Wande Coal, Is It True(photos) by loomer: 11:11am On Feb 14, 2016 |
Maybe when you start to dey smoke well well. |
Health › Re: 10 Healthy Foods That Are Actually Not Healthy by loomer: 11:10am On Feb 14, 2016 |
360ng: Yeah. I think i will begin to do that personally. Great idea |
Health › Re: 10 Healthy Foods That Are Actually Not Healthy by loomer: 10:38am On Feb 14, 2016 |
360ng: nice..i never knew fruit juice,salad and low fat yoghurt were not healthy for me..i guess i will stop then..it will be hard though.. Na 2 different types of juice dem dey sell for market only say I don forget as them dey call them. But the best thing na to make juice with fresh fruits urself at home. |
Crime › Re: Armed Robbery Going On In Ikirun, Osun Days After Bloody Attack by loomer: 10:47pm On Feb 13, 2016 |
Armed robbery no be work o |
Nairaland General › Re: Car Kills Mechanic At Obalende Bridge (graphic Pic) by loomer: 10:46pm On Feb 13, 2016 |
Naija, na God dey save person |
Politics › Re: Lack Of Funds Stalls Police Recruitment – Arase by loomer: 10:01pm On Feb 13, 2016 |
Iroh88: Some of una comments dey tire person gan!! Since when did the police start "sourcing for funds" anywhere in the world?? Na wa oo.
Make una try get small sense na. E no go kill una. You no need to dey insult person.
|