Politics › Re: Aviation Sector Is Collapsing —FG Cries Out by loomer: 12:27am On Jan 23, 2016 |
Me just dey laugh |
Phones › Re: Whatsapp Keeps Their Word, Now Free (pics) by loomer: 12:20pm On Jan 20, 2016 |
People like us wey our phones no dey do whatsapp nko? |
Business › Re: N50 Stamp Duty Imposed On Bank Customers By FG by loomer: 10:46pm On Jan 19, 2016 |
OAUTemitayo: Very sensible. Oil price is going down and we need to up our revenue moves Tell me wetin sensible inside this matter. So if student ask the papa for 2k to pay for school, and the papa send 2k, shey no be 1950 go be the money him fit withdraw? Nigerian leaders no just know how to generate revenue one bit |
Politics › Re: Governor Ugwuanyi In Dublin Ireland For Gala Night Party - Photos by loomer: 7:54pm On Jan 18, 2016 |
So I go pay money to go see governor? |
Politics › Re: FG Commences Direct Payment Of N65,000 To Ex-militants by loomer: 9:50pm On Jan 07, 2016 |
Militants wey no dey work dey collect 65k and those wey dey work their lives out dey collect 18k as minimum wage. |
Politics › Re: Igbo Intimidating Buhari With Biafra To Get Appointments – Sagay by loomer: 7:26pm On Jan 07, 2016 |
Rather dan make una dey give these igbo people more reasons to wanna stay in nigeria una go dey use una comments dey cause division and enmity.
Catalonians dey hustle for independence but we no dey hear hate speeches from spain |
Politics › Re: Nigerian Military Now Sells The Igirigi Armoured Vehicle Abroad by loomer: 4:04pm On Jan 07, 2016 |
Una no get the ones to take fight boko haram but una get the ones una fit sell |
Celebrities › Re: Fan Slams Genevieve For Buying N29M House In Abuja & Not Developing Igboland by loomer: 10:01am On Jan 07, 2016 |
Na she be govt? |
Phones › Re: Guys: Do You Remember Buying And Using Any Of These? by loomer: 9:46am On Jan 07, 2016 |
Na so all these samsung and iphones go extinct with time |
Romance › Re: My Wife To Be Is Addicted To Her Phone by loomer: 9:08am On Jan 07, 2016 |
When time reach, her eyes go sharpen |
Romance › Re: Which Is More Tolerable In A Relationship; Body Odour Or Mouth Odour by loomer: 9:28pm On Jan 06, 2016 |
scentmarlc: Una don bring ur yeye romance come here abii Scentmarlc, wetin I do u. I know say I no thief ur babe because I no reach at all. |
Romance › Re: Which Is More Tolerable In A Relationship; Body Odour Or Mouth Odour by loomer: 6:21pm On Jan 06, 2016 |
montezz: Fine like caffeine.......winks Lol, someday I'm gonna ride u like a bike |
Travel › Re: Idanre Town - A Scenic Treasure In The Mountains. by loomer: 6:10pm On Jan 06, 2016 |
Our useless leader from time no know how much this kind place fit dey bring for the country. All they think of is oil money. |
Romance › Re: Which Is More Tolerable In A Relationship; Body Odour Or Mouth Odour by loomer: 6:02pm On Jan 06, 2016 |
montezz: How are you my love I dey like dele, and u? |
Romance › Re: Which Is More Tolerable In A Relationship; Body Odour Or Mouth Odour by loomer: 5:28pm On Jan 06, 2016 |
montezz: I wonder ooo My sweet potato |
Politics › Re: 12-year-Old Shot In The Jaw & Upper Lips By Fulani Herdsman In Jos (Graphic Pics by loomer: 5:27pm On Jan 06, 2016 |
Bastards |
Christianity Etc › Re: TB Joshua’s Prophesy On North Korea by loomer: 3:55pm On Jan 06, 2016 |
Make I go Pluto now wey people neva full there |
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji Buys A House In Abuja (Photo) by loomer: 3:35pm On Jan 06, 2016 |
Oya make una tell me, where for nigeria poor man supos live? |
Business › Re: Elijah Oyefeso Now A Stock Trader, Earns £30,000 On A Bad Month (pics) by loomer: 1:00pm On Jan 06, 2016 |
not everyone supos go sch |
Politics › Re: Tambuwal Meets With Nigerian Pupils In Dubai. See Photos by loomer: 12:44pm On Jan 06, 2016 |
Keneking: Sai APC
When are we expecting Wike to visit Christians studying in Rome? Them neva treat una wey dey back home well finish, na the ones wey dey abroad u dey worry for |
Romance › Re: Which Is More Tolerable In A Relationship; Body Odour Or Mouth Odour by loomer: 11:40am On Jan 06, 2016 |
scentmarlc:
Google is your friend kefe I don't even know google, how him wan be my friend. I beg no put me for trouble |
Romance › Re: Which Is More Tolerable In A Relationship; Body Odour Or Mouth Odour by loomer: 11:15am On Jan 06, 2016 |
misspicy: Scentmarlc who be loomer  Lol. I still dey find out. So na u steal that young man's heart. TonyeBarcanista: Mwaaaaaaaaaaaaah  She's my Darling and my heart. Any problem? No plobrem sir. I just been wan know |
Politics › Re: Why Members Of PDP Are Mostly Arrested In The Ongoing Fight Against Corruption by loomer: 11:06am On Jan 06, 2016 |
What about obasanjo's govt? |
Business › Re: Encounter With A Bvn Scammer by loomer: 11:00am On Jan 06, 2016 |
Na who dem use this kind thing scam before. |
Romance › Re: Which Is More Tolerable In A Relationship; Body Odour Or Mouth Odour by loomer: 10:58am On Jan 06, 2016 |
|
NYSC › Re: We Won’t Scrap NYSC, Says FG by loomer: 9:31am On Jan 06, 2016 |
Wasted 1 year of people's lives |
Education › Re: Goat Milk To Commence Production In University Of Ilorin by loomer: 9:28am On Jan 06, 2016 |
The headline sha.
Shey we supos re-arrange am? |
Travel › Re: Mention The Funniest Bus-stops You've Ever Heard by loomer: 9:11am On Jan 06, 2016 |
We no get bus stops for where I dey, na trek we dey trek |
Politics › Re: Rotimi Amaechi Submitting Himself To Security Checks By Arik Air - Photos by loomer: 9:00am On Jan 06, 2016 |
I sorry for nigerians. So this na big deal |
Politics › Re: "Khadijah Didn't Mention ISIS When I Dropped Her @ The Airport"-Nigerian Mum Vic by loomer: 8:27am On Jan 06, 2016 |
Opiosko: Nothing good ever comes out of northern Nigeria. Wetin concern northern nigeria with this thing wey happen now? |
Politics › Re: Why Do Nigerian Journalists Keep Goofing? by loomer: 10:37pm On Jan 05, 2016 |
Continue reading wetin? |
Romance › Re: These Nairalander Should Go And Marry!!! by loomer: 10:02pm On Jan 05, 2016 |
This one nai dem dey call "big trouble in little nairaland" |