TV/Movies › Re: All Winners Of The 88th Academy Awards by loomer: 6:34pm On Feb 29, 2016 |
OgidiOlu3: You should watch it. It was thoughtfully written. It's "bingbong bingbong" actually.  I no go lie, I no fit put that dvd, if I try am, she no go let me hear word |
Politics › Re: Emir Sanusi Orders Sharia Commission To Return Ese To Bayelsa by loomer: 6:33pm On Feb 29, 2016 |
If that man goes unpunished, all these idiots wey get big thing go just dey abduct innocent girls. There's no difference between the idiot and BH |
Education › Re: What I Saw On Twitter About Jamb Exam by loomer: 6:31pm On Feb 29, 2016 |
So jamb don dey spread exam dates like say na premier league |
TV/Movies › Re: All Winners Of The 88th Academy Awards by loomer: 6:24pm On Feb 29, 2016 |
OgidiOlu3: Baba, Inside Out is one of my best animated films ever. People dey think abeg. U no go believe say I never watch am. But the excitement wey I dey see for my 2year old niece face wen she dey watch am dey sweet my belle. Who's the friend who likes to play binbabinba. Me no kuku know wetin the mumu toy dey talk. But she loves it |
Crime › Re: Road Safety Officer Carrying Guns? (see Photo) by loomer: 6:19pm On Feb 29, 2016 |
TheAdvocate: Yu call 10 bullets only? Do yu know that a single bullet can kill 10 people? Even a half bullet from an AK47 is not a joke. It's a high assault rifle. Chai 10people, shey na chuck norris abi na rambo movie u see am? |
TV/Movies › Re: All Winners Of The 88th Academy Awards by loomer: 6:17pm On Feb 29, 2016 |
OgidiOlu3: Personally, I'm so happy Leo won for the first time. I'm also excited Inside Out won for best animated feature and Ennio Morricone won for best original score. Men!!!! That inside out, my lil niece no dey let us hear word, sote we had to even buy the toy for her join |
Celebrities › Re: Korede Bello Celebrates 20th Birthday Today #leapyearbaby by loomer: 2:16pm On Feb 29, 2016 |
As na koredo bello all una dey shout happy bday. No be people for NL self dey do bday, how many una wish happy bday to? |
Family › Re: 29th Birthday Celebrants Come In Pls! by loomer: 2:10pm On Feb 29, 2016 |
Una no go quick old na. |
Crime › Re: Road Safety Officer Carrying Guns? (see Photo) by loomer: 2:06pm On Feb 29, 2016 |
anwe: They should carry pistol for self defense and not assault riffle. Wetin assault inside that raffle wey the bullets no go pass 10 |
Politics › Re: FG Removes 23,846 Ghost Workers From Government Payroll by loomer: 9:16am On Feb 29, 2016 |
Ghost workers no dey finish? |
Food › Re: How Do I Make My Fried Rice Look Green? by loomer: 7:49am On Feb 29, 2016 |
Tallesty1: Green paint bro Tah you too wicked, where you want make him see green paint money. I beg OP no mind this guy, use water colour |
Education › Re: I'm A Victim Of Fake JAMB Runz - Help! by loomer: 7:47am On Feb 29, 2016 |
ednut1: one word for u 'fool'. later una go say our leaders are corrupt If the leaders no corrupt, the followers no go corrupt. As North Koreans |
Politics › Re: #FreeEse:Emir Sanusi Denies Malicious Lies That Said He Refused To Help #freeese by loomer: 7:35am On Feb 29, 2016 |
I hope say dem go arrest and persecute the man wey abduct the girl once she's freed. Else sharia rules over nigeria our own laws |
Education › Re: Kids Transported To School In Lokoja In An Open-Vehicle (photos) by loomer: 7:31am On Feb 29, 2016 |
haul: Wow wow wow!
This is the height of failure! How do you tend to motivate a kid like this? We've a long way to go.
They/we don't deserve this , they deserve the basic things abraham maslow talked about.
"We all can't be rich, but deserve to be financially okay"- myQuote Everybody deserve the basic things of life, but as the basic things no gree dey available how man go do? Na only God dey protect, some kids dey wey na trek them dey trek, that doesn't stop accidents from coming their way. |
Pets › Re: Nigerian Dwarf-Goat Kid Celebrated In England (photos) by loomer: 7:26am On Feb 29, 2016 |
montezz: Lmao.....u dey vex for me gan o. V been very busy. I must vex na. All of una wey abandon me. |
Pets › Re: Nigerian Dwarf-Goat Kid Celebrated In England (photos) by loomer: 11:14pm On Feb 28, 2016 |
montezz: Lol....sha invite me to d party. Extend my regards to the girls. I no dey invite u to anywhere, u wan come chop my food after how many weeks of forming silence. FOOD NO DEY no come. The girls are good, just growing fast |
Education › Re: Kids Will Learn ABC This Way, If This Generation Is Not Careful by loomer: 11:09pm On Feb 28, 2016 |
Come tell my little niece say na "A" is for apple make she tell you say "A" is for aeroplane |
Pets › Re: Nigerian Dwarf-Goat Kid Celebrated In England (photos) by loomer: 11:07pm On Feb 28, 2016 |
montezz: Lol....longest time. How re u? I dey fine, this one u remember me today. I must do party tomorrow |
Pets › Re: Nigerian Dwarf-Goat Kid Celebrated In England (photos) by loomer: 10:10pm On Feb 28, 2016 |
If u see d way children for here dey happy to see goat and fowl u go dey wonder weda them well |
Jokes Etc › Re: When Your Village Uncle Wears Coat For The First Time. by loomer: 7:05pm On Feb 28, 2016 |
Na CDC personnel? |
Politics › Re: Who Wants To Be A Millionaire Should Answer This Question by loomer: 7:02pm On Feb 28, 2016 |
Technically, nigeria is in ASIA. |
Romance › Re: Bleep!! I'm Tired Of Failures... I Feel Like Dying Right Now by loomer: 6:18pm On Feb 28, 2016 |
Go and die if u want to and stop telling us. |
Christianity Etc › Re: Pregnant Bride Wears Yellow In Anglican Church Wedding (Photo) by loomer: 10:07am On Feb 28, 2016 |
If you investigate well now, u go see say na d lady go worry the husband make them do church wedding. |
Politics › Re: Buhari: N5000 Payment To Unemployed Youth Is Not My Priority by loomer: 9:04am On Feb 28, 2016*. Modified: 10:10am On Feb 28, 2016 |
But wait o, why e be say na only when this guy travel out him dey talk wetin him go do? |
Health › Re: ‘boy, 3, Who Drank Acid, Abandoned In LUTH’ by loomer: 9:01am On Feb 28, 2016 |
Wetin dem dey use acid do for nursery school? |
Politics › Re: VP Osinbajo Describes His New N6billion Residence As Waste Of Resoures by loomer: 8:57am On Feb 28, 2016 |
Clinic to serve all nigerians, how e wan take happen?
Na who wan allow them pass gate? |
Romance › Re: Guys Which Will You Choose by loomer: 8:49am On Feb 28, 2016 |
With number 1 u fit get number 2. So do the maths |
Crime › Re: Robber Set Ablaze For Stealing Plasma TV In Lagos by loomer: 8:46am On Feb 28, 2016 |
People still dey steal TV? |
Business › Re: Will Nigerians Boycott Banks On Tuesday? by loomer: 8:44am On Feb 28, 2016 |
More charges to come |
Crime › Re: Kaduna State Frees 19 Inmates Over Prison Congestion by loomer: 8:20am On Feb 28, 2016 |
Only 19people nai be decongestion? E mean say the prison no full na |
|
Politics › Re: Fayose Sacks Ropo Ogunjobi, Arrests Two Others Over Fraud by loomer: 8:01am On Feb 28, 2016 |
JuanDeDios: No, it's not. If his bad bele towards Buhari had allowed him to implement TSA in the state this might have been prevented. But you think say with that TSA people no still dey thief niaja money? |