Business › Re: Naira Drops To 313.5 As Dollar Shortage Persists by loomer: 11:56am On Feb 10, 2016 |
Keep climbing, we dey wait till e reach 1000 naira |
Politics › Re: DSS Foils Attempt To Hack, Steal N4.5b From TSA by loomer: 10:48pm On Feb 09, 2016 |
Make una shut up jare, una foil attempts to steal from TSA, yet we no go see any thief. Yeye people always singing their own praise songs |
Health › Re: Zika Virus Is In Nigeria- Health Minister by loomer: 10:22pm On Feb 09, 2016 |
Since the thin dey since 1954 why na now una wan use am inflate budget? |
Crime › Re: Criminals Burst Into Tears In Port-Harcourt (Photo) by loomer: 2:57pm On Feb 09, 2016 |
Ajusshi: Na because police uniform dey black. Lol, u wicked |
Crime › Re: Criminals Burst Into Tears In Port-Harcourt (Photo) by loomer: 12:25pm On Feb 09, 2016 |
Why e be say everytime police nab thieves, na inside black nylon bags dem sey see bullets? |
Crime › Re: Dambazau Begins Probe Of Interior Ministry From 1999 To Date by loomer: 11:31am On Feb 09, 2016 |
Make una dey use all una time dey probe o, |
Romance › Re: Lassa Fever: See What Rats Did To Me. by loomer: 11:18pm On Feb 07, 2016 |
sickstars: Call it film trick  lol xpac01: Am serious bro. Though it's already past sha as I've fixed the the wire. Just finished watching chelsea vs man u. Make I just take fear believe sha |
Politics › Re: ImoAt40: Okorocha Celebrates Past Governors by loomer: 9:23pm On Feb 06, 2016 |
I been think say Imo dey broke, shey na on credit dem take do all these things ni? |
Nairaland General › Re: 7 Jailable Traffic Offences In Lagos by loomer: 9:19pm On Feb 06, 2016 |
I hope them get plenty cells/prisons, cos danfo drivers go need am |
Celebrities › Re: Niyola Fires Back At Fan Who Chastised Her For Not Always Looking Like Celebrity by loomer: 1:04am On Feb 06, 2016 |
BUSHHUNTER: That Fan Na Big FOOL! How u expect the fan to get sense when light no dey? |
Celebrities › Re: Ini Edo Confirms Her Appointment As Special-Adviser To Akwa Ibom Governor by loomer: 12:58am On Feb 06, 2016 |
Special adviser? Wetin she study for school? Wetin she wan advice? Nigeria no go kill person sha |
Politics › Re: Police To Take Over Security In North-east From Military:ig by loomer: 12:56am On Feb 06, 2016 |
Shey na the same police wey no dey fit follow armed robbers stand fight nai this man dey talk about or we get another police for the country |
Politics › Re: Blame IBB For The Weak Naira-buhari by loomer: 12:53am On Feb 06, 2016 |
franciskaine: you dey mind those wailers? The hardship wey dey nack the country neva touch u, wen e touch u that time u go dey tell this government to profer solutions and not tell us what we already know. |
Family › Re: today's kids are so spoilt,dey dnt knw u can be beaten for this by loomer: 7:50pm On Feb 05, 2016 |
No be lie. Most times the beating no dey get part 2 |
Celebrities › Re: Peter Okoye Posts This After Cheating Allegations by loomer: 4:40pm On Feb 05, 2016 |
So na large meal this guy dey fire for McDonald's no be small thing o |
Politics › Re: Mass Sack Looms As Wike Is Set To Overhaul Civil Service In Rivers State by loomer: 11:02am On Feb 05, 2016*. Modified: 4:15pm On Feb 05, 2016 |
Sack dem jare make space dey for young blood |
Celebrities › Re: Kcee's Instagram Follower Accuses Him Of Asking For Unclad Photos by loomer: 10:59am On Feb 05, 2016 |
Werey,
You think say people go just believe you without evidence? |
Romance › Re: Lassa Fever: See What Rats Did To Me. by loomer: 10:53am On Feb 05, 2016 |
Shey na science fiction abi na local fiction we go call this one now? |
Business › Re: Woman, Two-yearold Son Detained Over Husband’s Debt (photo) by loomer: 10:50am On Feb 05, 2016 |
So till today, dem no fit reform our police force? What a pity |
Crime › Re: Soldier Attempts To Rob Filling Station In Abuja (photo) by loomer: 10:36am On Feb 05, 2016 |
Small time now Nigeria Army go deny say him no be soldier |
|
Politics › Re: Amaechi Visits Aregbesola, Inspects Roads (Photos) by loomer: 1:12am On Feb 05, 2016 |
Na this one be project wey this mumu show amaechi? If na me be Amaechi I go lay this man flog am cane |
|
|
Education › Re: Student Expelled For "Speech & Hearing Challenges" Sues Rivers State University by loomer: 9:33pm On Feb 04, 2016 |
Small time them go say white na racists, and our own authorities dey even discriminate |
Food › Re: Man Eating Himself To Death (video) by loomer: 9:15pm On Feb 04, 2016 |
magicminister: [size=18pt]AM I THE ONLY PERSON THAT EXPECTED TO SEE A MAN EATING HIS OWN FLESH ?[/size] I swear na wetin me expect be that o. The worst part be say him no even die |
Travel › Re: Operations Of Bristow Helicopter Suspended By NCAA by loomer: 3:58pm On Feb 04, 2016 |
Make una expel dem jare |
Romance › Re: What Is Your Plan(s) For This Valentine's Day by loomer: 11:54am On Feb 04, 2016 |
I go dey church all day |
Romance › Re: Why Does Everybody Say Lalasticlala by loomer: 11:51am On Feb 04, 2016 |
Iamoluwaslim: Yeeees!... He's d prince of d Gwarra gwarra!... From the city of the sun!..... I hope dis sh*t doesn't make fp!
It will NEVER make fp.
If it does, I go stop to subscribe
It's Atobilobah! |
Travel › Re: Trailer & Petroleum Tanker Collide On Ibadan-osun Expressway This Morning by loomer: 11:48am On Feb 04, 2016 |
Where the pisur of fire service men na? |
Food › Re: Why Can't Ladies Cook Without "Maggi"? by loomer: 11:33am On Feb 04, 2016 |
agarawu23: if after all your seasoning and your food is still tasteless without salt, what's the 'job' of the seasonings then? If salt can give u the perfect taste after adding 10 different seasonings, why cant u come into conclusion that salt is the only key to make your food taste great.
I even hear say all this seasoning dey cause cancer and different types of diseases. Why do villagers live longer than we in the cities? No be because of our chop chop? Na McDonald's win am na. |
Romance › Re: Why Does Everybody Say Lalasticlala by loomer: 11:31am On Feb 04, 2016 |
He's from kuvuki land |