Nairaland General › Re: Which Romancelander(s) Would You Feel Happy If The Person Deactivates? by loomer: 3:23pm On Jun 24, 2015 |
This one well so? U just open new account to take look for trouble atik |
Crime › Re: Photo Of People On The Run During The Robbery Incident In Ikorodu, Lagos Today. by loomer: 3:21pm On Jun 24, 2015 |
|
Politics › Re: Godswill Akpabio Wears Chieftaincy Turban by loomer: 3:17pm On Jun 24, 2015 |
Teeboy22: naso..no mind me jare I go fight u o |
Crime › Re: How A Lady Led Robbers To Attack Banks In Ikorodu Today by loomer: 3:16pm On Jun 24, 2015 |
Na to patrol dem go sabi, small time dem go carry innocent people call them thieves |
Crime › Re: Photo Of People On The Run During The Robbery Incident In Ikorodu, Lagos Today. by loomer: 1:43pm On Jun 24, 2015 |
niceguy7: Oboy na him u dey talk small small ?  Why I go shout, u want make dem see me? |
Crime › Re: Photo Of People On The Run During The Robbery Incident In Ikorodu, Lagos Today. by loomer: 1:41pm On Jun 24, 2015 |
Jonathan: And one bullet go CHANGE your direction  No be wen the bullet see me, Or u no hear say robbers no see me na Godwin |
Business › Re: BVN Deadline: See The Long Queue At Unity Bank Auchi For Bank Verification NO. by loomer: 1:26pm On Jun 24, 2015 |
Make dem keep their number I no want |
Politics › Re: PMB Is Not Being Frank With Nigerians by loomer: 1:17pm On Jun 24, 2015 |
ki02020: Nigeria and greece are two diffrent situation....greece are using the little resources available to them to the optimum level nigeria on the other side is a country full waste Greek leaders nai put the country in the situation dem dey now, and nigeria dey head into such gradually |
Crime › Re: Photos From The Robbery Incident In Ikorodu, Lagos This Morning by loomer: 1:16pm On Jun 24, 2015 |
Kingspin: That is the legacy of Fashola in Lagos. And most people in lagos go dey live in self denial, forming like say things are perfectly ok with them. |
Romance › Re: She Calls Herself The Sexiest And Curviest, Is It True? (pixs) by loomer: 1:12pm On Jun 24, 2015 |
Everybody now dey form sexy. Even potatoes |
Politics › Re: Open Letter To Governor Mimiko by loomer: 1:10pm On Jun 24, 2015 |
Bailando |
Politics › Re: PMB Is Not Being Frank With Nigerians by loomer: 1:09pm On Jun 24, 2015 |
Next Greece in the making |
Crime › Re: Photo Of People On The Run During The Robbery Incident In Ikorodu, Lagos Today. by loomer: 1:07pm On Jun 24, 2015 |
Them neva ready run, if na me my legs go dey touch back of my head |
Romance › Re: Oya Share How U Finally Got That Hard To Get Gurl!!! by loomer: 1:06pm On Jun 24, 2015 |
I left her and went for a soft to get girl  |
Crime › Re: Photos From The Robbery Incident In Ikorodu, Lagos This Morning by loomer: 1:02pm On Jun 24, 2015 |
When jonathan took all the policemen to otueke. In Fashola's voice
Useless government, where dem must see person blame other than themselves |
Politics › Re: Godswill Akpabio Wears Chieftaincy Turban by loomer: 1:00pm On Jun 24, 2015 |
Teeboy22: u mean sosoliso airways? Yes o, so so li so But u no vote my guy sha |
Family › Re: This Boy, 9, Is Indeed A Hero [photo] by loomer: 12:32pm On Jun 24, 2015 |
Why e come take so long for emergency unit to reach there na |
Politics › Re: Godswill Akpabio Wears Chieftaincy Turban by loomer: 12:29pm On Jun 24, 2015 |
So |
Politics › Re: These Women Really Need The Wardrobe Allowance More (photo) by loomer: 12:28pm On Jun 24, 2015 |
Only one thin I respect, the fact that their faces no show |
Romance › Re: Nigeria's Hairiest Woman, Queen Okafor Shows Off Her Hot Legs by loomer: 12:11pm On Jun 24, 2015 |
This one go dey chance her husband shaving stick o |
Crime › Re: When Will ISIS, Islamic State Jihadists War Crime Against Humanity Stop??? by loomer: 12:00pm On Jun 24, 2015 |
Na wa o |
NYSC › Re: Mckinsey Nigeria Young Leaders Program For Corpers by loomer: 11:28am On Jun 24, 2015 |
Una don dey find soft targets. |
Family › Re: Help! My Marriage Is Collapsing. Should I Move On Or Mend It? by loomer: 11:26am On Jun 24, 2015 |
Them don swear for her? |
|
Crime › Re: Teenager Rapes 8-year-old Boy In Bauchi (pictured) by loomer: 11:18am On Jun 24, 2015 |
Make una put leach for the guy dick |
Romance › Re: Pic: Ladies Can Package Ehn!!! by loomer: 11:10am On Jun 24, 2015 |
It might be bend down and still be designer from Italy na |
Politics › Re: President Buhari Vs El-rufai: Caption This Photo After Their Meeting Yesterday by loomer: 11:02am On Jun 24, 2015 |
Buhari dey ask am weda him wan chop slap |
|
Business › Re: Naira Faces Fresh Pressure, Falls To 222 Per Dollar by loomer: 10:46am On Jun 24, 2015 |
Another Greece in the making |
Crime › Re: Bank Robbery Ongoing At Ikorodu by loomer: 9:42am On Jun 24, 2015 |
Ikorodu ikorodu na wa o |
Politics › Re: A "Standing Ovation" For Mr President by loomer: 9:33am On Jun 24, 2015 |
OREMUSSANCTUS: Am coming wif ma NL lovers to vote for u enmass and am using dis medium to also beg dem to tell dem frnds on nairaland Ma lovers on NL base on ma scale of preference, from d most important to d least
1)Genea(shez ma everytin) 2)Yourmain(she left me for fula boy) 3)Mathematical(she kinda hates me, not her fault though) 4)Raayah cum rayaah(shez in luve wif midolian 5)Sarahbabyxx(depreaye told me to stay away from her) 6)Chowlade(she hates me too) 7)Remember007(she told me she likes money)
Beremx(she may not vote and may even tell all her frnds not to vote for u) 9)Dollyak(how can I marry a grl dat hates niger delta #crying) 10)Pentiumpro(ma spirit just don't like her, if she got d chance to poison me, I can bet dat she won't spare me)
#pls ma beautiful ladies, let's come out to vote for dat naughty boi called agarawu23. And come along wif frnds to vote for him I love all of una How I wish dere is a religion dat can make me marry 10 wivesm #crying in west germany Come, only u with all these many lovers, u no go share for us? |
Politics › Re: N5,000 For The Poor: Katsina Women Storm Bank To Demand For APC Social Security by loomer: 9:31am On Jun 24, 2015 |
Una just start |