Car Talk › Re: 7 Things That Need To Be In Place Before Self-driving Cars Come To Nigeria by loomer: 5:33pm On Mar 10, 2017 |
We never fit handle cars wey people dey drive, na self driving cars una dey hope for for naija. |
Business › Re: CBN Injects Another $100 Million Into Forex Market by loomer: 10:17am On Mar 10, 2017 |
100million. I been dey believe before, now I just conclude say these people just dey call figures as them like. Where them get 100million from again, dollars kwa. |
Christianity Etc › Re: Apostle Suleman Demands N1bn From Keyamo For Damages by loomer: 1:52am On Mar 10, 2017 |
Evaberry: .OH pls SHUT UP SULEIMAN
U bleeped THAT GIRL
STOP THE LIES
Also mama Stephanie otubo stop exaggerating the story
so because u r a man of God Barr keyamo should be scared of defending his client right.. . u should also note that lawyers are to defend their client to the best of their abilities and keyamo is doing that well, he knows where to strike..
just gerrahia!!!
#freethesheeple
Honestly I'm loving the attention... Don't stop quoting o And not even one pix or video evidence wey show them together for restaurant, hotel, beer palor or even holiday as people claim. Why I like oyibo be say, just produce video or picture evidence every other thing don set |
Politics › Re: Make Kogi, Enugu, Anambra Oil Producing States - Reps Tell FG by loomer: 8:44pm On Mar 09, 2017 |
Wetin the already tagged "oil producing states" wey dey before get to show for such name?
Una just dey find way to dey share money not thinking of the masses. Idiots |
Politics › Re: LIES AGAIN President Buhari's Picture With Archbishop Of Canterbury by loomer: 8:40pm On Mar 09, 2017 |
Make una leave this man alone. |
Travel › Re: Amaechi Travels By Train From Abuja To Kaduna International Airport (Photos) by loomer: 8:34pm On Mar 09, 2017 |
I hope say person fit charge him phone for that train? |
Nairaland General › Re: Huge Python Killed In Gbagada, Lagos By A Man (Photos) by loomer: 6:14pm On Mar 09, 2017 |
Come be like say all the pythons for the world dey migrate go naija. |
Crime › Re: Man Commits Suicide After Gambling Against Barca in UCL (Video) by loomer: 4:49pm On Mar 09, 2017 |
haryomikun: Blackhat Abi  Which one be blackhat again? |
Politics › Re: Amaechi Inspects Port-Harcourt International Airport (Photos) by loomer: 4:44pm On Mar 09, 2017 |
Inspect, na to waka from one place to another them dey call inspect for naija. |
Celebrities › Re: Laura Ikeji Begs Linda For A Range Rover Birthday Present (photo) by loomer: 4:17pm On Mar 09, 2017 |
First of all you don marry, ur husband get money as them make us believe. So him supos fit buy the car.
Secondly, you do old reach to dey independent of your sister, allow her to live her life without thinking of family needs. |
Politics › Re: Buhari Receives Archbishop Of Canterbury In London (Photos) by loomer: 4:00pm On Mar 09, 2017 |
Thank God say presido dey alright, the way that man dey look there make him no get another thought for him small head o |
Politics › Re: Zahra Buhari And Her Husband Celebrate With Osinbajo On His 60th Birthday.Photos by loomer: 10:58am On Mar 09, 2017 |
Mavin1: Today is my birthday, friends show some love! My friend, who's your friend? Happy byday |
Celebrities › Re: OAP Freeze & Uche Maduagwu Are Fighting Again On Instagram by loomer: 10:27am On Mar 09, 2017 |
I no blame the freeze, na the fools wey dey follow am on social media I blame |
Education › Re: Student Expelled From Unibadan For Insulting VC, To Appeal In 14 Days. by loomer: 10:21am On Mar 09, 2017 |
And that same vc, or senior principal officials go don abuse Jonathan/buhari o |
Travel › Re: Odd Things That Happen Whenever It Rains In Lagos by loomer: 10:00am On Mar 09, 2017 |
HungerBAD: And babies are made that night when it rains.
Plenty of babies. Na joblessness dey cos that one not rain |
Crime › Re: Husband And Wife Go Missing In Abuja (pictured) by loomer: 9:54am On Mar 09, 2017 |
Na wa for this country. Make we dey hear good news na |
Crime › Re: Man Commits Suicide After Gambling Against Barca in UCL (Video) by loomer: 9:42am On Mar 09, 2017 |
kingDELE: asin ehn. Losing is a normal thing since winning is normal. I feel normal when ever i lose. Because i knw i will definitely will another day.
Some guys mumu sha!!! Helep me tell them |
Crime › Re: Why Man Committed Suicide After Announcing It On Facebook by loomer: 9:39am On Mar 09, 2017 |
I just dey trip as naija people don dey get mind commit suicide sha |
Crime › Re: Man Commits Suicide After Gambling Against Barca in UCL (Video) by loomer: 9:21am On Mar 09, 2017 |
Dongreat: If you lose that amount of money Nairaland will be the least place to visit and shame go catch you to talk am. Why should I shame, I no work for the money? Sometimes u win sometimes u loose. opius: to MMM  MMM ke, if I tell u say I no even know anything about the MMM u no go believe. |
Literature › Re: Top 8 Greatest Famous Nigerian Heroes And Heroines Writers by loomer: 7:27am On Mar 09, 2017 |
emi14: The first to publish books and first to get university degree...Oxford university So because na me first go school for my village make me hero? Cos I'm not understanding |
Car Talk › Re: Top 10 Most Problematic Cars To Avoid When Buying A Car by loomer: 7:00am On Mar 09, 2017 |
Na naija factor or general factor u base u assertion on? |
Webmasters › Re: Help: I'm Having Problem Applying For Adsense (photos) by loomer: 6:59am On Mar 09, 2017 |
|
Webmasters › Re: Help: I'm Having Problem Applying For Adsense (photos) by loomer: 6:56am On Mar 09, 2017 |
Sanuzi: Lets talk
07038641600 "Let's talk" if una talk for here u go die? |
Literature › Re: Top 8 Greatest Famous Nigerian Heroes And Heroines Writers by loomer: 6:53am On Mar 09, 2017 |
Make una define hero/heroin for me |
Crime › Re: Man Commits Suicide After Gambling Against Barca in UCL (Video) by loomer: 2:48am On Mar 09, 2017 |
How much him loose wey e kill himself?
Me wey loose over 3000euros in 4days I no kill myself. |
Politics › Re: Why Has Buhari Not Called Osinbajo On His Birthday. by loomer: 2:39am On Mar 09, 2017 |
Una wan find trouble now o |
Travel › Re: US Embassy Releases Statement On Nigerian Travel To US by loomer: 12:51am On Mar 09, 2017 |
Wetin wan even carry me go USA? |
Romance › Re: Kenyan Family Advertises Single Son On Facebook, See Requirements For Marriage by loomer: 10:51pm On Mar 08, 2017 |
You go just know say, all na for the laffs |
Crime › Re: Many Hausas Killed In Ile-ife Today, Photos (graphic) by loomer: 10:39pm On Mar 08, 2017 |
I still don't know how people derive joy in killing others |
Business › Re: What Business Can I Set Up For My Elderly Father In The Village? by loomer: 8:32pm On Mar 08, 2017 |
Elderly father still supos dey hustle? |
Politics › Re: Ambode Inspects Abule Egba Flyover And Other Projects (Photos) by loomer: 8:01pm On Mar 08, 2017 |
Sometimes I wonder why them dey pay commissioner/ministers if na governor/president or VP dey inspect projects |
Food › Re: I Found Cockroach Inside Food I Got From A Buka (Pics) by loomer: 7:27pm On Mar 08, 2017 |
No be BUKA you call am? |