|
NYSC › Re: Corper Selected For Edo Election Dies In An Accident by loomer: 1:03pm On Sep 28, 2016 |
If I remember my own close death experience the thing go just dey make me say to HELL with Nigeria and their useless elections. |
Politics › Re: Edo Election: Raymond Dokpesi In A Queue As Voting Commences In Edo. Photo by loomer: 12:38pm On Sep 28, 2016 |
After now who loose go say elections no hold |
Politics › Re: Presidency Fires Director Over Plagiarism Of Obama's Speech by loomer: 9:54am On Sep 28, 2016 |
The man no get name abi? |
Crime › Re: Army Denies Boko Haram Hoisting Flag In Borno Villages by loomer: 7:52am On Sep 28, 2016 |
Pavore9: Foreign media fit gather mind follow them but our local ones....hmm! So make them allow na, or at least invite them to come cover the battle so as to look fair |
Crime › Re: Army Denies Boko Haram Hoisting Flag In Borno Villages by loomer: 7:43am On Sep 28, 2016 |
Make una allow local and foreign media dey follow una as una dey fight, at least no body go fit lie for una head. |
Politics › Re: Sule Lamido & Wike Commission Reconstructed Ozuoba-Rumosi Road In Rivers(photos) by loomer: 7:39am On Sep 28, 2016 |
Na only naija go construct or reconstruct roads then condo party to commission am. |
Politics › Re: Boko Haram 'hoists Flag In Villages' - BBC by loomer: 9:56pm On Sep 27, 2016 |
GenBuhari: Anybody can hoist a flag and kill some innocent villagers. It means nothing villages are not a level of government so saying BH captured a village is as meaningless as saying Boko haram has captured a beer parlour.
How BBC get the news before Nigeria news media? Is this not further evidence of the white man's collusion with terrorism in Africa?
I bet there is no mention of the names of the villages, because no villages were captured. I no know wetin I wan tell u. So villages no be part of this country or the lives wey dey there no dey as important ad ur own wey dey city. |
Politics › Re: El-Rufai Registers His Son In A Public School In Kaduna (Photo) by loomer: 4:56pm On Sep 27, 2016 |
IykeChukz: Lolz... He's in public school but the name of the school cannot be revealed for security reasons...
Who you epp? Nigeria politicians don catch us mugu sha. |
Politics › Re: Imo Adults To Pay N3,000 Development Levy - Rochas Okorocha by loomer: 12:23pm On Sep 27, 2016 |
mrvitalis: In fact it should be every month... So that people will now the money spent stupidly by politicians are their money.. . They will question security votes.. they will question number of aids. .. This is good ooh..
Will I pay 3000 per month and u don't fix my road, no hospital around me then u come and offer me 5k to vote for u? ? Then I must be mad to vote u I beg read the thing u write den tell us weda e make sense. All the other tax wey dem dey collect wetin dem dey use am do? |
Politics › Re: Oyegun Takes Tinubu’s Case To Buhari by loomer: 12:04pm On Sep 27, 2016 |
|
Politics › Re: Ganduje Returns From Saudi Arabia As Kano People Welcome Him (Photos) by loomer: 12:02pm On Sep 27, 2016 |
All these ones done chop belleful |
Politics › Re: Oyegun Takes Tinubu’s Case To Buhari by loomer: 10:16am On Sep 27, 2016 |
Buhari na headmaster? |
Travel › Re: Dangote Truck Crashes At IMSU Junction In Owerri. See Photos by loomer: 9:49am On Sep 27, 2016 |
Dangote go call himself world class businessman, yet he won't force all his drivers to adhere to safety rules when them dey drive.
Na only dangote get trucks for the country? |
Family › Re: I Just Saw CONDOM In My Husband's Wallet, Am I Suppose To Just Overlook It? by loomer: 6:43am On Sep 27, 2016 |
One thing I go always tell boyfriend and girlfriend, husband and wife, be say make una stop to chech the other person personal stuffs like phones, wallet, iPads etc.
This na wetin I learn from my parents and na wetin my older brothers and sisters dey also do. They are all happily married.
Like my chick go talk, something wey person no know no go kill am. |
Politics › Re: Little Girls Pictured With Governor Bagudu At An Event by loomer: 9:11pm On Sep 26, 2016 |
Prepaid |
Politics › Re: Kano People Inscribing KWANKWASIYYA On Their Private Houses (Photo) by loomer: 5:47pm On Sep 26, 2016 |
Country wey no get direction |
Politics › Re: Photos From 1 Million March For Obaseki by loomer: 5:07pm On Sep 26, 2016 |
I still dey find the jazz man wey do APC jazz |
Politics › Re: James Ibori Is Set To Return By December, Delta Residents Rejoice by loomer: 4:08pm On Sep 26, 2016 |
Pierocash: d return of d ROGUE.No more space for u sir in this era of change. Oga, ibori thief o, but he still remains the best governor wey Delta state don get since 99 |
Politics › Re: NAF Fighter Jets Bombard Boko Haram Locations In Northern Borno(video) by loomer: 7:41am On Sep 19, 2016 |
All these inconclusive videos like inec elections. |
Politics › Re: Presidency To Install Plagiarism Detection Software by loomer: 7:39am On Sep 19, 2016 |
adconline: Always offering advice from ignorant position. You need an anti-plagiarism software. You have no f_ucking idea how it works, so stop talking!! **** you wey get idea how does it work? Why dem go need the software if dem dey think with thief heads to get speech written? |
Business › Re: Nigeria’ll Start Getting Out Of Recession In Q4, Says Emefiele by loomer: 6:59am On Sep 19, 2016 |
We dey wait. For your mind 4th quarter far. |
Phones › Re: CPC Issues Ultimatum To Samsung On Galaxy Note 7 Recall In Nigeria by loomer: 6:51am On Sep 19, 2016 |
Expensive phone expensive wahala |
Phones › Re: Nigerian Man Buying Iphone7 In Malaysia Videos Himself (Video) by loomer: 4:29pm On Sep 18, 2016 |
agarawu23: hmmmmmm. Buy one for me biko  You be my mama? And by the way make u no dey form less privileged for me jare. You wey I know how ur bank account swell up. |
Phones › Re: Nigerian Man Buying Iphone7 In Malaysia Videos Himself (Video) by loomer: 4:23pm On Sep 18, 2016 |
agarawu23: oyinbo no get problem. Their country is good and govt cant try shit with them.
This is nigeria ooooooooooo 1$ = 420# But the man u dey accuse now dey naija? I still dey talk am, if my mama open mouth today say she want the phone, weda or not she no sabi use am I go buy for her. Cos when she dey carry fish for head to make my life better nobody talk. |
Phones › Re: Nigerian Man Buying Iphone7 In Malaysia Videos Himself (Video) by loomer: 4:07pm On Sep 18, 2016 |
agarawu23: you know say mind of millionaire dey different from we talakanias  No be about millionaire or talkanias, I don see so many oyibo wey go work 6months, carry all their savings go do holiday, come back penniless, work again go holiday. One thing I don learn be say, whatever makes u happy, no matter how much, just try to do am. |
Health › Re: Man Abandoned Wife In Hospital Over Inability To Pay N520,000 Hospital Bill by loomer: 3:08pm On Sep 18, 2016 |
obontami: and what is wrong with having seven kids ? No mind that one wey dey talk there. |
Politics › Re: Nigeria May Soon Be In Total Darkness — Egbin CEO by loomer: 2:17pm On Sep 18, 2016 |
HtwoOw: Mr hypocrite make dem no look past but una sabi shout 70 massacre, yab Obasanjo, yab Buhari military Era
Craze dey worry una As NL make all una dey use d word hypocrite as una like. In fact I no know wetin I wan tell u |
Politics › Re: Army Cadet Dies One Week To His Passing Out Parade. Photo by loomer: 1:40pm On Sep 18, 2016 |
No autopsy? Abi na the story wey them want us to believe?
Anyway RIP |
Phones › Re: Nigerian Man Buying Iphone7 In Malaysia Videos Himself (Video) by loomer: 1:32pm On Sep 18, 2016 |
greenhulk: No mind them. Some people work their a$s off for 15 hours a day in foreign countries, how can some lazy folks here dictate to them what's to buy with their money? It's just a $650 phone. 650 only |
Phones › Re: Nigerian Man Buying Iphone7 In Malaysia Videos Himself (Video) by loomer: 1:02pm On Sep 18, 2016 |
agarawu23: I am talking about that Niger guy. No legal business man will put his cash on that phone. No talk so o aga, my brother 15year old son dey use iPhone 6. And as I dey if my mama wake up one morning say she want iPhone7 I go buy am for her. No be everyone be criminal na. Na that mindset me don dey try get. |
Politics › Re: "On My Way To Surrender My Arms To Okorocha In Owerri" - Man (Photos) by loomer: 10:53am On Sep 18, 2016 |
No be small, make them welcome am with convoy |