Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 9:07pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: Wetin una dey find for that meat wey get yeye smell. Baddest meat ever! Whooot?! Best spiciest meat ever!!! Unlike the bland cow meat. Goat and ram meat number one, cow meat number last. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 9:04pm On Dec 06, 2014 |
Elantracey: hello sir LordReed pleased to meet you * stretches out my hand * *shake*shake* Pleasure is mine. I know people from HFOG are good people so it'll always be a pleasure. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 9:03pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: If only it's possible. Haha. Sorry pls was on the phone. Need to introduce you to Elantracey my sweet daughter. Have you met her before? Very possible. She was in breach position, spoke to her to be a darling and turn, she did.  Seen her around, was wondering when you will make the introductions. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:59pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: die hard fans o. I don tell you o Go siddon jor, your own don too much sef. LoL |
Family › Re: The Best Thing(s) That Has Happened To You In 2014 by LordReed(m): 8:58pm On Dec 06, 2014 |
2014 saw the birth of my darling daughter. A year I will cherish forever. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:54pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: them no dey hear word for some areas o DD is a good geh eya eya o! |
Family › Re: At Wat Age Do U Think A Person Shld Get Married! by LordReed(m): 8:54pm On Dec 06, 2014 |
papichula: Supose all you need to get married is ready; things lyk money, a soul mate and all you need,at wat age do u think is okay and right to get married?
I think at 30 is right for a man ,, , at 26 is right for a woman
wat do u think? At the age where they are ready for the responsibility of starting and holding a family together. Some men at 20 are ready some at 30 are still "babies", likewise for the women. I want my daughter ready for marriage at 18. |
Family › Re: Is This The Best Way To Get Back At A Cheating Spouse/partner? (picture) by LordReed(m): 8:50pm On Dec 06, 2014 |
How are we sure that's not lotion?  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:45pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: your eyes go clear when them return From inside belle I don dey drag her ear make she hear word. LoL |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:43pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: make we dey see. Attention don divide from you small sha Go where na? Who dey watch 2nd division when premier league dey play? LoL |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:41pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: Abi na high school sweet heart For where?! High school of 19kokorobam? When I finish high school you and HFOG still dey run inside rain with Una pant. LoL |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:39pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: power don dey change hands for now o. Until she marry Change go where? Na me siddon for chairman seat kanmpe LoL. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:37pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: you no dey chop those? Wella. As far as DD no wan chop my enter my portion I no go drag. LoL |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:35pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: which kind wahala na. Anyways I go come for tutorials soon. Make I fit see bone of my bone as soon as possible No P.  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:33pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: I wish you can form spiri koko. Waiting for the day LoL! I am kinda reticent about stuff like that. It seems boastful sometimes to me. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:32pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: Big bro LordReed the way you dey take time reply it's either you're multitasking or my phone is better than yours afterall Slow internet I guess. The thing dey delay before e push my reply. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:31pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: first, him wan steal DD mother from her, now na her food.
We'll kick against it o LoL! Na me get yam con get knife too. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:30pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: No go chop food meant for DD o. Cos this goal no be here o Unless na goat meat and pepper soup she begin chop me and her no go drag. LoL. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:28pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: Jesus is Lord! Good night sir! Wey you dey go? C'mon sit down there! |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:27pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: You're doubting Thomas na. You no see my sharp mouth? Me sef know say I worry. Na only God dey change me so Tell me something. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:24pm On Dec 06, 2014 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:24pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: Continue helping him to deceive himself you hear? Specialist na my man na. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:23pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: she go understand. Meaning say that woman dey really take care of you.
Married people If I talk wetin I see before I marry her you go think say I dey form spiri koko. Flesh of my flesh, bone of my bone, sa fini. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:16pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: Eya. Make she do come pump you with food. If you grow pass wetin I see you wan form Goliath be dat LoL! Me wey dey find height to add on top this one? LoL My weight goal is maintain a steady 100kg of pure muscle.  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:12pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: No worry, I no see the height sef. For my mind we dey same height I gree. LoL |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:11pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: No worry your RIB go soon show AMEN! |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:11pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: Yes o. E just dey use height intimidate us for nothing. See me see wahala o! LoL |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:09pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: Unlike me wey too dey trouble my lord. Hmm why don't I believe this? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:08pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: Abi, so make I fit get body look healthy like big bros Me why don reduce. I know say my wife go shout when she see me. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:05pm On Dec 06, 2014 |
HFOG: but you sef. Demons are as real as angels. I've seen both you know. :-P No doubt about that. I have first hand experience of both too. The name of the Lord commands them both so nothing to be scared of there. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 8:00pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: na so na, people wey dey wear glasses dey good plus sabi book well well.
Over good dey worry HFOG I dey tell you. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by LordReed(m): 7:59pm On Dec 06, 2014 |
Specialist900: see love. Chai I'm jealous LoL, no worry na so we go dey watch you and your wifey like Indian film. LoL |