LOVEGINO's Posts
Nairaland Forum › LOVEGINO's Profile › LOVEGINO's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 249 250 251 252 253 254 (of 254 pages)
Fingerprint is not capturing. |
After he don posses children especially almajeri finish with ukwu, he dey apologies. Bros Lucifer don get fans already( the reverse is d case) |
Naija my country! U do, dem talk. U no do, dem talk. Make d world end make we rest abeg. |
Make una advice me abeg, which one make I buy? |
Chai! hungry go finish teachers! |
BukkyDan: "Today is friday, Edet and his cousins bla bla bla...can you see the big bowl of rice on the table? Blah blah..."..... are eating chicken and rice, can you see the big bowl of rice on the table. hahahahaha. Tank God Its Fridaiiiiiiiiiiiii! |
tdammy: But how come since we av been talking of aliens we have neva see any one of them, come down to earth. or are they afraid that they hide and come, and also leave when they pleases. well BABA GOD knows all unknown.Aliens are scared of coming cuz Nigerias will kidnap them for ransom. |
Na Zakki Adze put dis man for wahala o! One yeye program for AIT say na "True Nigerian". |
na u wey dey luk d pix na ![]() mployer: Where is the audience? |
Naija ll neva change. Wetin cum b dis one again? I hope say dem go giv dem direct admission if dem pass? Cuz nowadays na d two source of life be am o(money n connection). May God help we poor men! |
Where dem BH? Dis shud b Haram too na? Sumbody! Make una giv dem addy sharp sharp cuz its to beautiful to my likeness. |
zeemore: THAT IS A LIE.... KONGA.COM IS FAR WORSE THAN JUMIA.... KONGA HAS NEVER DELIVERED AN ITEM TO ME IN ABUJA... NEVER. THE LAST ITEM I ORDERED AND CLICKED ON PAY ON DELIVERY, TILL TODAY, 4 WEEKS LATER, STILL HAS NOT ARRIVED. TUFIA!!!!ur address matters alot. |
Wait o! Does Xtain Heaven/Hell different from Muslim Heaven/Hell? Religionist pls help cuz I wana know which 1 is favorable. Porting tinx ![]() |
Dis 1 na UFO o. |
clicknewsnaija: http://www.africanspotlight.com/2013/12/23/christmas-celebration-catholic-church-replies-pastor-kumuyi/Na christian wey no get direction I dey pity 4. I rememba wayback wen my neighbours(deeper life) no dey use TV set(dem say na sin). Sotey 1 of my neighbour no dey use condom n family planning(all because of Kumuyi). 2 God b d glory, dem don dey soji sotey dem dey watch dia Baba 4 satlite now. I guess Dem don dey get sence small small. |
[left][/left][quote author=dotcom_na_me_na_me]Regina Askia is 46 years old today. Happy Birthday Regina Askia 'Williams'', LLNP and more years to come. A Nollywood super actress and former model My favorite movie from her is ''Suicide Mission'' featured Richard Mofe Damijo (RMD), when she was in acting in Nigeria. She is now a qualified Nurse in the United States. She won the Most Beautiful Girl in Nigeria 1989, Miss UNILAG 88 She is now an American-based registered nurse (RN) She is married to American Rudolph 'Rudy' Williams Happy Birthday to Regina Askia 'Williams', I love you and your family. Lets wish her a Happy Birthday [/quote]baby pls sack dat mugu n cum marry me ur tru luv. Even if I m 26 n u re 46, I gat a crush on u since wen I m 16. U beta cum nw cuz I no wan hear story say him sack u. |
.C dat bastard wan even put hand 4 him pipi |
Snoggy:I tire ooooo! |
rapmike: I personally give dis 2 d JIK advert. I get d point but seriously can't d okada man(sowie bike man )dodge instead of d useless shouting they were giving? My mum saw the advert dis nite and thought that they were infestd wit demons at first. What advert do you think deserves the price?I personally stop using jik because of dat advert. So so embarassing! |
Make I hear! |
My Man s suffering 4rm Hang Ova! Make dem giv am alabukun abeg! |
Dat is me oooo not psquare! I m gona sue nairaland 4 diz! ![]() |
Tank God ooooo dat we are all aware dat Devil(badoo) is Gods property. We all knw his mission. He s ma fwen sha :p but if u enta 1chance na OYO tinz! ![]() |
Gold digger! So u plan na 2 run d poor boy down abi? Na goost mode tinz o! Ole! |
;DLolz! C miss Holand shoe! ![]() |
Strike off cause! |
Jst found 1 n I m loving her! Praise d lord!!! |
Dnt worry, I'm creatin Holographic market. |
My guy dey advitise him anus! Na ur body go tell u! |
Hope say dem chop d snake? |
;DI wish I had dat opputunity in 5sec, dem 4 knw hwfa |
