LOVEGINO's Posts
Nairaland Forum › LOVEGINO's Profile › LOVEGINO's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 250 251 252 253 254 (of 254 pages)
no b only sue. we suppose dey happy say dem recognize us. we don finish solve our country problem finish? |
KAI NAIRALAND! I M TOTALLY EMBARRASSED WITH DIS WACKED VIDEO U MADE A FRONT PAGE. HABA UNA DON PASS DIS LEVEL. |
[size=20pt]make una no mind d owner of d ipad, maybe him don knack apkako wey pass him power. he 4get say he give him ipad 4 returns.[/size] |
ANYBODY FROM KADUNA STUDY CENTRE? |
dis guy Bleep up o! he 4 take enof shekpe n igbo. him eye 4 red pass dis na. dis is nonsense jor. |
u must be madt |
May God punish dem all! They shud asist d less privilege. Nonsense! |
etochi11: I think its militarystory story |
advocate666: https://i125.photobucket.com/albums/p68/alongway99/Halloween%20Animations/Devil%20Animations/DevilForkExercises.gifAND U RE HAPPI? WHEN IS UR BUFDAI? |
WE NO DEY LIKE STORY! MAKE UNA ACT LIKE CHELSEA MANAGER! KPERE! |
lol! dats my best moment especially wen she s pretty n endow(my kind of lady) cus i ll surely go after her(wetin my liver wan fail fall again wen she don do wam in descending order?) |
my guy wan use style hustle yansh. Lagbaja notin 4u! |
helloooo Nairalanders! pls were can i download sakobi the snake gal! i beg i wan watch dat movie again. |
Tru confession! Na me giv rihanna belle wey she born dis gal but ma praya b say make she no carry her mama habit |
ebamma: marijuana and shekpe inspires me and makes me focusedu don syk finish |
Amma tru PHCN hater! But lemme confess, 4 d pass few weeks I dey flex lite die! I hope it ll last 4 eva |
i m happy 2 find my self here, i m a student of NOUN(Com Tech) n they re doing good. if u dnt have access to the internet, dats were u ll find it a little dificult. check out the online TMA(assignment). tank God 4 technology o! |
GUD DAY IJELE IGBO. PLS CHECK THIS NAME FOR ME: JOSEPH JOHN (KADUNA STATE) FACULTY OF ENGINEER. PLS I M WAITIN, THANK YOU. |