Luvergal's Posts
Nairaland Forum › Luvergal's Profile › Luvergal's Posts
1 (of 1 pages)
I cant continue to fink any more. my brain don weak, becos i knw i am not going anywhere |
Give my first fruit abi? then later die of stavation then the pastor go happy shei? Ok i dey come. |
NL una no go kill me. ahhhhhhh i cant stop laughing ![]() |
Am 15, can u manage me? |
e no get respect for you and God. do u knw U can sue her for church-sexual harassment? ![]() |
but sometimes u tell the truth and lose the relationship |
@poster, see ur mouth. Na that ur cancer mouth u want make the innocent boy eat from so that him go suffer for wetin him no no abi? Hold on to your faith one day he will eat from ur smelling mouth. Ode ![]() |
why una dey worry the man self? every body dey say Umaru quit, Umaru resign, Umaru retire na who go come seat down for the seat na? no one have ever said Umaru, more greeze to your elbow ![]() e better make sick man role us than a lunatic. |
tis is terrible |
Our seven point agenda have been changed to Eight Point Agenda. That includes the health of the President. |
Really what is the big deal in President Yar'Adua resigning for health reasons? Someone else can take up the "7 Point Agenda" where he left it off, afterall, there should be continuity in governance. ![]() Pastor Tunde Bakare has said it from day one that a sick President CANNOT lead a sick Nation. He should just resign for the nation to move forward while trusting God for his healing. |
@Poster, Stupid thread |
long throat!!! you had better go and find work!!!! @Aproko, one bottle of Gulder for u. ![]() @Poster, Lazy boi go find work if not starvation go kill u |
@na2day?, fellow NLders, make una see me see wahala ooo, i give one NL madam my number as she no gree give me her own con talk say make she call(she agree say she go call ooo!) e don reach like 5 days she neva call, make una help me tell am to call or return my number back to me jejely b4 i vex Lwkmd ur number don enter for junk mail. na ur number be last number for her diary untill she call people wey first u write b4 she go call u ![]() |
@Elisha.com, So what is wrong with that, after all i and IiCE went out the first day we met ![]() Hmmmmmmmmmmm thats interesting ![]() |
i can not do without Isiewu ![]() |
i cant not do without Isiewu ![]() |
@poster, Were u once a news caster? ![]() |
@ThoniaSlim If u dont knw what to say, better dissaper from here (Rubbish) |
Where do you intend to exchange vows with ur husband or boyrfriend? Me I will like to exchange mine at the babalawo shrine. Lol (No Bleep Up) ![]() |
hmmmmmmmmm Nice One |
1 (of 1 pages)



