MacCoka's Posts
Nairaland Forum › MacCoka's Profile › MacCoka's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
banttieman: you will soon start calling her Cosa. Olodohehehe,abi o,no mind ANTENNA jare |
julicoka: pls somebody should help me wth nysc website addressjulicoka,ur surname is coker ryt?. If yes am also a coker,nyc mitin u. As 4d nysc websyt,google it |
Helenqollinz: Noooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo.Hope Mackoka dey c dis one nw abi?yes ke,werin happen? |
banttieman: I'm guessing oct 22 to be the date for camp opening. I'll celebrate my birthday in camp niyen oh.we ur grand children wud make it big 4u,dem go take 4d camp. |
ayoolar011: ;DJust strolled to the NYSC website and saw that our timetable would soon be out..d tymtabu i waiteth for. |
EXICON,we grit u o |
cdoffx: do you mean with a wheelbarrow... Common i don't like that you've to respect my grandfather in law even if he doesn't love himself nowhmmm,wah do u mean by he doesnt luv imsf,u dis boi uve startd again o,i wnt beg 4 u o |
banttieman: Antenna don come.beeni o,Antenna |
banttieman: don't mind that shawry. She no get mind at all, na mouth full her body.i knw na,imagine persn wey u wan do favour dey make mouth. |
pablo aimar: Anything wrong with my choice of words?ah,nothin o,is dah u in ur profile pix? :-O |
banttieman: Don't mind him. Check his pic to see how he glows in black and white. Lolhehehehe *runs 2 check his pix* |
banttieman: My baby is here. How are you tonight?grandP to sure,m fyn o buh d weda is 2 cold,me i don wear socks nd cardigan sha. Ao va wit shawrygal? |
pablo aimar:hehehehehehe Pablo Pablo |
Gud even ause,ao una dey? |
banttieman: Lay on the ground there. Where's my koboko? That genuine leathergrandP PLS PLS dnt whip him,hes jes bein childish. |
*sad face* i av 2 go now,c y'all in d eveni. Grandp mi,odaabo,mo fe jade. |
dimplecakes: [b][/b]oshe jare(tanks jare) |
cdoffx: i'm sorry sweetheart *kneeling down* i won't even say a word about him again. Ma binu(no vex) my sweetest dearie and my dearest sweetiestand up buh b4 i accept go apologise to my grandpa |
cdoffx: Na the newly built most expensive shopping mall we de go. Na me go be the first person to commission am. So there's no way you would've been there before now my dearshebi na d buildin dey xpensiv, dem no geh anyfin dere wey i wan buy. Aimoye commissioni |
cdoffx: wetn i do again i say old age lo ma pa e(na old age go kill you) i de pray for you nowmust u talk. Ehn? |
kayce911: Rep Ebsu...industrial chemistry..u welcome bro.*serves him fried rice nd chicken* njoy. |
banttieman: Maccoka you hear this pear head?no worries av rejectd his proposal |
cdoffx: macCoka no enter house na. Make i carry go shopping for dubai?i don go dubai tire. |
cdoffx: ..... Lo ma pa eon dis basis,i hereby reject ur marriage proposal |
cdoffx: *crying* macCoka you de hear your grandp now. I no want talk because you say make i respect him o *sobbing*no cry na,man up jor. U sef assure ma grandP dah u r a man,or is it garri u wan giv me ni |
banttieman: I laff. So it's garri you want to be soaking when on honeymoon. Ha, life is so cruel to you sha. Maccoka, enter the house now.*enters house* |
cdoffx: point taken ma'am. I'll try to respect himdnt try o,u MUST ni,lykwise ur broda 2 |
dimplecakes: @ MacCoka.....Ayam fine ooooo Jare.....How is U 2?am gud o,na Sotenna and Cdoffx dey try me o,dem wan kidnap me,imagine o,dem no fear at all |
cdoffx: sweetheart mi, you know say when you too love person you no fit do am bad thing na to only threaten. No let that your old shaking grandp put sand sand for our garri ono no no na dat wan i no tolerate,y wud u refer to ma grandP lyk dat? If u want me u av 2 respect him. Shikena |
banttieman: Ok. Let them approach you. Make sure you whip them hard with it. Meanwhile,they are off to the market to price second hand crutches. Poor brothers. One won chop, the other won marry free. What nonsensehehehehe,no mind dem jare GrandP mi,dem b yeye dudes |
cdoffx: else wetn? when you and your grandp want do wayo for me. Abeg make we sharpaly match go alter straight away joorwich kain wayo? Y u no ans d questn i ask u? So u no kidnap me again ba,na alter u wan go,hehehehehe,d heart of man... |
banttieman: Go and price crutches first. That's my advice. Maccoka, hope that black belt is still on your waist.beeni o grandP(yes o) its still dere. Dem no sabi anyfin |
I cherish my priced assets very much, care is an understatement, she is a jewel to me, the reason why I glow!!!