Macdeey's Posts
Nairaland Forum › Macdeey's Profile › Macdeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 28 pages)
OboOlora:Hausa killing Igbos .......Hnmmm ! Fulanis & Hausas ..... TWO different Tribes ![]() Mind you ... There is nothing like Hausa/Fulani.... It's just Nigerians mentality caused by ignorance !! Davido marrying Chioma can not produce a Tribe called Yoruba/Igbo .... Ahmed Musa & His Igbo wife can not produce a Tribe called HAUSA/IGBO.. Even the Hausas are being killed by the Fulanis 😡 Go seek knowledge please !! |
Naija Invictus Right now 😁😁😁
|
Yes !!! I go dey be that stay at Home man
|
Yes wooooo !!! So that Nigeria Government won't go bankrupt........... for Politicians to have some money to loot ! 😔😔😔 While the ordinary Citizens go dey Suffer in sudden induced Poverty 😭 Thunder ⚡⚡⚡ Fire 🔥🔥🔥 You and the entire APC members
|
Racoon:I Tire wooooo
|
gratiaeo:The mumuhas finally send all small businesses to sudden bankruptcy ![]()
|
Everything cost for this country !!!One of the problem be say the people Wey the do poultry no fit keep up with the everyday increase of the feeds ! So plenty people dey comot dem investment from poultry farming ![]() Economy hard 😔😔😔 Tinubu don finished the whole ECOWAS with em JagaSleep economic policies ![]() |
bcomputer101:Wetin concern you with my response to his opinion ? You that have something doing with your life , Come show us naaa ![]()
|
![]() Ned : Baby I have to warn the CBN Governor because the Dollars Wey I buy and hoard that Mumu Cardoso wan useless am for me ![]() Aunty Regina : Eehn !!! You mean am ? Our Money don dey drop 😡😲😲😲
|
![]() |
![]()
|
![]() My friend, let's escape now before we stop being kids ![]()
|
![]() Make we confirm from these two ![]() There info is more reliable ![]()
|
WakeUpNigerians:Immediately he wakes up from his Jagasleeping 🤣🤣
|
; Speculators 😠😠😠They run their business by speculation ![]() So they have to make sure they keep people nervous all the timesl ![]() So they have to be on the news 24/7
|
![]() |
![]() |
![]() helinues:You no know say na this inccednt go bring back the Bad memories of the Dana air 2012 Crash to the Table of the regulatory Authorities ? It's normal for regulators to sanction airlines base on their past records ....... Just like how Medical Doctors go back to check medical history when observing patients ![]() |
Entanglement:Hnmm ! Naija no dey carry last ![]() |
Hnmmm ! 😁 But on a more serious note !!! 🎵 She just do monetization of the video and trying to trick Nigerians into downloading and and viewing it all over again 😁☺️☺️ So that she go Cash out ![]()
|
When JagaSleep Wake's up from sleep 💤😴 😴😴
|
Make I just pretend say I no see or read this post at all at all ![]() |
![]() After una APC Administration don turned Nigerians into beggars |
Yamleg:And you think Buhari has control over state funds ? |
![]() |
Yamleg:Na Buhari appoint am Governor or Na Buhari Vote am into office ?....... Na Buhari tell am make em carry Kogi state money do as em like ?..... Try and have sense small !!! |
Initial gra gra Then Ribadu ( EFCC ) & Tinubu ( Governor ) ............... Now Tinubu ( President) Ribadu ( NSA ) Nigeria na Cruise 🤣🤣🤣🤣 |
This kind Headline na woaaaaah !!! Person carry em self answer EFCC invitation for questioning and you don already dey talk say EFCC ARREST Sirika As if dem go catch am come 😁🤣😁🤣😁🤣Now small time if they let am go , same you go come dey cry foul 😁😁😁 People like that fit get what the elites called........ Administrative bail or bail on self recognition 😉😉😉 |
![]() Kog State Politicians & Drama be like 🤣🤣🤣🤣
|
Stop wetin ? Una don buy market now 😎 |
GreatVocalist:Who told you say we ( Men ) dey carry our brains THINK when it comes to Kpekus 😁 Na our Gbola dey think for us 🤣🤣🤣 |
Chicagograduate:Hnmmm ! If Forbes magazine enter the guy matter 😎..................... E no go tey before you go see or hear another Invictus ![]() |
.......
Naija Invictus Right now 😁😁😁


