Mancity26's Posts
Nairaland Forum › Mancity26's Profile › Mancity26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 31 pages)
i wil take dis match seriox only wen i see iheanacho nd obagoal.. #funnyNation comedian |
see wetin dis man cause...#funnyNation comedian |
Let me xplain more.. No.4: Make she dey form I no fit cook.. I no wan dirty myself.. Allow ur bf cook 4u.,,otondo. No.5: My ex na bcs of nagging, she can nag even if una dey for market or church. No.7: Most girls dey fall hand when u enter dia room, e bi like a place wey lion park comot.. Even after lashing, d girl no go arrange d bed. No.8: Most annoying part of it, d girl go dey for bed like say she don die.. Make use of ur hand nah..twisting is allow.. Dey dia, all dis end time girls wil come collect ur man.. No.10: My brother no girl above 14yrs still be virgin unless she enter faint at d age of 6 and wake up at d age of 18. If she indulge in premarital sex..pls indulge in premarital spending.. #funnyNation comedian |
Again? Na wa oo. God save us.. Dis lagos sef.. #funnyNation comedian |
na dem-dem.. Visit gwoza and sambisa as well.. #funnyNation comedian |
cut ur oblokos and give her.. I swear u go dey die 4u.. #funnyNation comedian |
if i give u e-slap now u go faint.. You no tell us when u dey go cheat for dat guy house, na after you enjoy enuf lashing b4 u remember nairalaanders.. Tell us dat konji dey catch u and u go change oil.. If he drugg u, u for sleep na but u can stil remember how una take do mouth action and 69.. Na so una dey take cheat dey hide, go do pregnant test.. D oda dude dey mexico dey sex starve himself thinking say u dey faithful.. If i get dat guy number naa me go tell am.. If there is any oda word more dan ''cheater'' na wetin u be.. #funnynation comedian |
Nice one though... In other news.. I took burantanshi over doze and my gf refuse to come.. Na die I dey oo. Make i no appear for front page 2moro say i commit rape case bcs my landlady daughter dey my mind now.. #funnyNation comedian |
klexycole:d guy na small boy sha, he's yet to prove his worth for senior team. He can start frm bench.. All i need is injury free.. #funnynation |
Nickymezor:in sean tizzle voice... ''baby pls don't fall my hand'' #funnynation |
Iheanacho72 I know what u can do.. Man City fans around the globe are watching you.. Keep the blue moon rising #funnyNation |
Come on boys... lets bring the three point back.. City 4 life |
Thank you..still counting my teeth with my tongue |
Good evening... Please I need to learn how to place bet or how it works. I have visited several sites like 1960bet.com, , bet9ja.com but none of them put me through on the process of betting. Most times I see "1x2 or 3:5" but it sound like another language to me. Please good people put me through so that I will enjoy the benefit if any. Engage me on chat or meet me on watsapp. My signature. |
Durentt:Funny like funnyNation.. I took many pix with him that day.. I waited for the result so long.. My brother later made it.. He will be going to Calabar on 5th. #funnyNation |
batulakarada:Hahahahah na for tummy talent dey? what abt Mr Ibu? |
una get bad mouth ooo. I had series of misunderstanding with him dat day... My younger brother made it.. |
Thats the spirit of #FunnyNation comedian. First time since I joined NL that my thread hit FP. Baba God I thank you.. Evidence of good things coming.. I will be locking it down with Wazobia Fm soon! I dedicate this to my fellow entertainers in da building.. Airforce1 and co.. See you at the top.. #funnyNation comedian. My signature though.. |
During Dare to Dream Audition at Abuja. Top Rank Galaxy Hotel. I (funnyNation) went there to catch fun...
|
I was there live @ Abuja audition.. I was there with Francis Duru, Chacha Eke, Eucheria Anunuobi . #FunnyNation comedian
|
Manchester City chief hope you are watching this raw talent. Lets know how nany we need.. Left back and Right back... Then one striker |
The match no bi 3pm? #funnyNation |
Yanks101:u gat me laffing:... #funnynation |
Omotayor123:stop kissing and making love to your fellow girl.. Jihadist... Go to bornu and meet ur ppl.. |
FruityLass:yes sweety |
FruityLass:yes sweety! |
FruityLass:are u related to adams oshomole or taye taiwo? I think obasanjo have only one sister.. #funnynation |
LEGlTDATA:i fit bet one of my girl frnd say seun get money pass linda ikeji. Time don reach wey seun supoz dey give us award here.. #funnynation |
Who is this business man making noise? #funnyNation
comedian coming soon! |
He is not far from truth especially in Nigeria..#funnyNation
comedian coming soon! |
Naija politics is d more u look...d less u see.. Not following again.. #funnyNation comedian coming soon! |

