Mario1989's Posts
Nairaland Forum › Mario1989's Profile › Mario1989's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 21 pages)
APC- Association of Past C*******s |
Vehon:Arg wit 1point, Nig wit 3points...just a draw n Iceland losing to Croatia, we are good to go |
Don't blame him...naija problem too much.....HE CAN'T CONTAIN THE HEAT!!! RIP |
How this news fit improve Nigerian economy ![]() |
OK...Keep celebrating till we reach semi finals |
APC- Association of Past C*******s |
So this guy is 25yrs......Na so them say the keeper na 19yrs.....Hmnnn....Wetin concern me sef...... Nig3 Arg1 |
THOSE THAT BELIEVE THIS STORY ARE EVEN WORSE THAN THE GUY(story character ).....AFTER SLEEPING WITH 1400 LADIES, YET NO ANY SEXUALLY TRANSMITTED DISEASE ![]() HE EVEN WENT TO THE MEDIA AND CLAIMED HE IS COMING BACK..... Aaaargh brother u sabi lie o... #go_n_get_sen$e |
Go get a life...don't pause ur life for npower...This npower is meant for 2019 election.... Go n start something else u wil wait till next year |
Chinese pipu sef...
They don dey dominate all indecent things on net these days.... |
Let's doing our PVC so we could removing APC in 2019...Naija conomy don enter babalawo pocket, na only God fit comot us o |
See as Dee one focus... what is he looking at? |
Ohmo Teebilz been enjoy something before o...See better "hmnnn"... I DEY COME!!! |
Last year it was Sarkodie...
This year it is Diamond...
...IYA DALERU DALERU...***FAKE NEWS EVERYWHERE*** |
Chai When 18yrs become underage Abi 16yr old girl no fit date again ??.....Mamagee...Which age u take get ur 1st boyfriend? |
prodiG:Through BVN number if u are working under government...... But if u are working with private sector, CARRY GO!!! |
Chai!!!
Benue State
Na wheel Barrow him dey come share abi na lat-meat...
whoooa nsoniche!!! |
Talking as if he is innocent... Abeg shut up jor.... . Obasanjo's loot is d worst of all time...even worst than Gaddafi, idi amin, mansa musa, pharoah etc . Baba holy holy....mtcheeeew |
Haba FELLOW NIGERIANS!!! Where is that baba from Ogun state ![]() He intentionally refused to fix our refineries because he knew what he was benefitting from sao tome refinery... single handedly destroyed Nitel and promoted glo n mtn(note that he have private investment there)...Oando is another looting result... I can go on and on and on..... . That baba is worth Bill gates+Carlos Slim+Warren buffet+dangote+adenuga+hmmnnnn(many more).... . Kwarapt Leaders |
This is what u get when u take drug/alcohol to boost ur confidence... {OVER CONFIDENCE} ... . I wonder how his reaction will be if he! later watch the video!!! LOL |
Random Algorithm yet a long delay of shortlisting... . Lai Moh'd everywhere... |
Thank God say u get two #1000 notes wey no dey equal in size...If u really know wetin people dey go through ehnnn...u no go complain again. |
Yeah I observed that too...
Once u exhaust the 500mb, u will be able to browse YouTube till 3:30am |
Yeah I observed that too...
Once u exhaust the 500mb, u will be able to browse YouTube till 3:30am |
theNOISEmaker:You want ur share from the 30billion abi... " |
I think say na only northerners no fit type better English...
I no know say na Nigerian factor o...
.
Bros I twale for you...naija go better...
.
Let me enter za oza room. |
Have the word "BIGGEST" change it's name?
.
If u see Anty Becky's own eeh, small pikin fit lie down on top sleep....
***I go post d pix later*** |
BEEF THREAD... Kwantinue (***in Buhari's voice***) |
INFO |
I dey wait for phone wey I fit: 1. Use download money,food etc.... 2. Do group video lesson so that no need to go to class, just connect with my classmates when it's time n "class in session" 3. Phone with 5 sense organs i.e sight, smell, taste, hear n feel... . If not, technology never reach anywhere |
Money no be problem **in Sarkodie's voice**
.
That money eeh, I fit to buy iPhone 7 plus better land(asset) on top ooo.... |
