Martowskin1's Posts
Nairaland Forum › Martowskin1's Profile › Martowskin1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 (of 74 pages)
All Foreign trained graduate should stand up......those three will still stand up |
Until we get to page 400 am going no where |
... |
fubbyy: damn.. That guy aint just tight,falling in love with nysc camp chick, when he suppose to be counting how many time he done tidy you and how many chicks he done suck their burrreessthmmmmmm ....take it easy bro. Y u dey vex? .......d 3wks no worth all dis STRESS |
. |
1, 2, 3, MARTOWSKIN on d beat Sombody lied; Sombody lied; Sombody lied; them tell me say the road in NYSC was easy and smooth man sombody lied, they tell me say everybody for OGUN de chop good food man sombody lied, they tell me say its all good now I realise say sombody lied. No be everything wey de glitter be gold. They made NYSC sound cool when the story was told . Once upon a time, I was chilling in NAIRALAND then I got a comment from MOD. OGBECHE77 and he said OGUN is the bomb. Took dat bus from warri on 3rd march to OGUN and said I must go there if na trek dem de trek I no care, some people sit me down but me no send, now I realised sombody lied. Omo NYSC is not funny cos where me I dey the rain is not falling. They tell us say we b federal govt pikin. They tell us say them go protect us. They tell us say them go increase allawe. They tell us say we ar servin our fada land. I don't need to say much u knw d rest Now I realised sombody lied. Na so dem dey lie lie ...... corper weeeeee o.......if I tell una say NYSC easy, na setup..... my principal say corp members ar inferior staff in any establishment even if u like go to cambridge.......I beg, na true? |
. |