₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,999 members, 8,419,867 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 05:09 AM

Toggle theme

Marvy69's Posts

Nairaland ForumMarvy69's ProfileMarvy69's Posts

1 (of 1 pages)

PoliticsRe: NLC STRIKE: What's The Situation In Your Area? by marvy69(m): 8:18am On Aug 02, 2023
I still dey on my bed, nah for this rubbish country I go follow NLC go protest ,no be me
RomanceRe: Jealous Girlfriend Destroys Boyfriend’s TV, Others For Cheating In Edo (Video) by marvy69(m): 5:24pm On Sep 26, 2022
You don show that girl how weak you are,no girl fit get mind break my TV...dem no born her mama grandma well
RomanceRe: I Didn't Die Of Dog Infection, She Clears The Air (picture) by marvy69(m): 10:49pm On May 11, 2022
Op the thunder wey go fire you still dey heaven dey do press up
PoliticsRe: 2023: Amaechi Resigns As Transport Minister by marvy69(m): 10:45pm On May 11, 2022
This man too mumu,you think say you fit beat osinbajo or tinubu
FamilyRe: What Are The Pros And Cons Of Marrying A Single Lady That Already Has A Baby? by marvy69(m): 10:09pm On May 11, 2022
Pls what about woman with two kids,can someone marry her if she is serious
CareerRe: Today, I Quit Gambling!!! by marvy69(m): 2:48pm On May 10, 2022
My brother you no gamble pass me,from what to dice,from dice to aja nsare,i jump to baby,virtual,I don use my sister 250k I was suppose to use help buy tires for her house play virtual,infact i don use my church money almost 15k play virtual...but to God be the glory this month make it a year and half that I stop gambling...Am perfectly down well now...I thank God o...you see that virtual nah big curse...believe you won't go back to gamble
PhonesRe: What To Expect From The Next Era Of Twitter By Charles Awuzie by marvy69(m): 8:58am On Apr 26, 2022
Guy you be mumu,so you don forget elon musk be genius abi,you think someone will be able to hack his twitter down with that amount of money
PoliticsRe: Adamu Adamu: APC Will Win In 2023 Because I Have Never Lost In My Life by marvy69(m): 12:37am On Apr 05, 2022
See his face like Dracula own,useless people
CelebritiesRe: Tonto Dikeh And Prince Kpokpogri Rain Insults On Each Other by marvy69(m): 12:31am On Apr 05, 2022
Toto nah one kind dirty LovePeddler,imagine saying just because I open leg for u no mean say we dey the same level,why you open leg for person weh no dey ur level,abi pussy dey scratch her ni
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Arsenal (3 - 0) On 4th April 2022 by marvy69(m): 12:07am On Apr 05, 2022
Nawa o,arsenal tu ti ze o
Car TalkRe: Racing A 2014 Highlander With A mercedes Cls550. Toyotas Need To Know Their Mate by marvy69(m): 3:04pm On Jun 08, 2021
Thunder Biko where ur slippers come see something,how is this a new for God sake... You get lock say you no jam another car... Some guys with a cockroach brain shaa
PoliticsRe: Happening Now: Emergency National Security Council Meeting by marvy69(m): 2:57pm On Jun 08, 2021
Mr bubu just they fum..
CelebritiesRe: Temi Otedola Shares Lovely Pictures With Dj Cuppy’s ‘ Sons’, Calls The Nephew by marvy69(m): 2:46pm On Jun 08, 2021
I never see the thunder weh go fire this people o
CelebritiesRe: Na Only Yansh U Get, Bobby Don Flat - Fans Blast Actress Nkechi Blessing by marvy69(m): 2:43pm On Jun 08, 2021
Some guys here will still marry this girl for free, upon say all her gadget done expire
CelebritiesRe: Davido Steps Out In Style With His Security Men To Lagos Island Beach (Photos) by marvy69(m): 2:40pm On Jun 08, 2021
What a wicked world,no one go oppress me shaa

1 (of 1 pages)