Mascot87's Posts
Nairaland Forum › Mascot87's Profile › Mascot87's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 220 pages)
@Op, oya talk about (6) Inferiority complex (Not all anyway but most) I have seen it happen so many times so I know what I am talking about. ![]() |
Crap ![]() Next |
Rubbish ![]() Next |
If it were to b a pdp controlled state that wants to execute this project less than 6 months to d expiration of the governor, what would u people say? Hypocrisy @ d highest level is what I am seeing up here |
This world don spoil finish, chai. Ọmọ see the way wey our future wives dey reason Anyway, d way ur lay ur reason na so u go waka ontop am ![]() |
Anambranians have sold their state to d devil. SMH |
DJDOLA: stop 2 praise him and u dieDude, u are quoting d wrong person. |
Many more people have died that mocked God.Lord, I will forever praise your holy name. |
Na so madness dey take dey start o |
debicy: With all due respect too. Na u kill am?My anus Wetin do my anus ![]() |
debicy: na only God knows wetin dem shook their hands into wen dem dey alive. let's live for good when there is still breath in us.With all due respect, shut up pls ![]() |
I think Garri or sugar cane business will be the best for you. ![]() |
Are this evil people planning to level Nigeria? |
Yemlizzy: I'm damn serious! Not kidding oo. I know i don't act like its so here though.sorprendente Impressive Highly impressive ![]() In that case, your maturity & level of intelligence is highly commendable. Aguanta el ritmo! |
Yemlizzy: No oo,i aint even up to 21 years of age. Lollz....you kidding right? Like seriously?Is it a joke or something? U are trying to make me laugh out loud right? ,you're making me not to get it ![]() |
Yemlizzy: Lollz....you kidding right?I'm not kidding jawe Are u up to 55 yrs of age ![]() |
Keshi would be sacked anyway ![]() It's better to resign hobourably than to be sacked disgracefully even though d world cup was not a disgraceful event for SE |
I am planning to marry a lady that is 30 yrs older than I am. That's my choice ![]() |
Wetin Sat Guru maraji go say now? ![]() Infact, I think God made us to loss this game because of this man. If we win this match, this man go gain more follower & worshippers. They would continue calling him their god |
You people are foolish,I was only given 10Mb. Ediotas |
[quote author=@farano]Keep searching anyway! [/quote]It's no big deal abeg ![]() |
mascot87: WhyNo wahala, I believe u |
mascot87: Na to ask her o, but I dey fear say she fit no wan drop her number give uWhy I be correct guy o & she go even feel my trips. Anyway,I go try see how I go take collect any number |
mascot87: Guy, how I fit get her number na? O boy, d girl fine oNa to ask her o, but I dey fear say she fit no wan drop her number give u |
mascot87: U don forget. who she be? na. Davgwen o,that pretty good looking babeGuy, how I fit get her number na? O boy, d girl fine o |
mascot87: Butt wait oU don forget. who she be? na. Davgwen o,that pretty good looking babe |
mascot87: Na today? love don tire me selfButt wait o |
mascot87: I believe u never fall in love beforeNa today? love don tire me self |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 220 pages)

Anyway, d way ur lay ur reason na so u go waka ontop am 
Impressive 