Maskuraid's Posts
Nairaland Forum › Maskuraid's Profile › Maskuraid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
Me thnks we need to instal gps chips installd, yes? |
D cold is slowin us down. |
Mo wa sir! |
@king,pple stil dey recover frm d hangover joo, |
Yes o,enter d nu housemate. |
@all,thx 4 all d love.@ice,dats actually d 2nd.buildin my own army 2 takeover d world! |
King,thx my bro.all's well. |
My pples,it is a boy! |
Sunday already,where went d wknd? |
Back from SA wit d eagles via night bus, terrible exp,lol!wassup house,lets get dis show rockin joo |
Pele pples,had a grumpy day.icebaby,got ur trans4ma on lock, ransom ! |
Home is wia i gotta go , |
I no dey shake,all tongue na for lick, i am filld wit d spirit, o grrr! |
Gbam!next thing na blala, |
D lil footie i get to watch na on top of mobile fone, na jst d hustle hold all man. |
Yes o,i support red card 4 illegal visitors, nu week pples,hws life treatin y'all? |
Its friday , w'cup starts today, a body is tired, to God b d glory.hws life wit my famous family doin? |
My pples,hw una dey?work has bn drivin me bananas these days affectin my postability.God dey sha.for family wen i no find wey poke nose,o-y-o.thnk heavens i married a lykminded woman.if we no wao see u,nothin u go do.i cover 4 her & she does 4 me.united we enjoy our cocoon.family shld learn to giv elbow room & not choke pple.axey,na 9ja e dey appen,come join d fun.ijo,hw far?ice,biso,maggiknorr,sequi, evry,i dey hail o. |
Mornin pples,bn about a bit so pardon my prodigality!wknd was bam.ijo,make i giv u somtin wey my g'pa dey take travel,e b lyk magic.bisowo,nack us d tori, king,we share d same mind,gotta hustle harder to get somtin lyk dt 4 d family, may b a chevy sef.mama icey,ur boi's loyal.wia is ilugunboy?nice day pples. |
Ijo my guy,200k for wetin?ur load na mountain?abeg kukuma sell every buy motor drive down.@axey,u beta confess,saw u on sky wiv a coupla hotties!king where u dey?@ice,sope ti e joo.enjoy every b4 d next episode:-) |
Mornin peeps,gr8 9t?@blacksta, doesnt havta b all woe.we jst share stories, wateva form.more lyk a family.wlcm to 'our' house.axey,ijo,k2,bisowo,icey, k na lie i talk?@phummy,we dnt wanna w8 in vain 4 ur gist, |
Mornin peeps,gr8 9t?@blacksta, doesnt havta b all woe.we jst share stories, wateva form.more lyk a family.wlcm to 'our' house.axey,ijo,k2,bisowo,icey,na lie i talk? |
Hi all,wlcm 2 d nu week.its goin 2 b a good one.hope d wknd was cool, |
@all,how una dey?its bn a while i really posted somtin gisty, no b my fault jare.evil pples have restricted my access in d office.na phone i dey take hook up but u know hw biatchy dt can be.anywaya sha,somehow somehow,we must have time for our own wtmh family na .hope u guys r chillin dis wknd,i dey house dey equalize for ma nu area.phcn is cool wit supply here and its generally ok.ijo my guy,wlcm to gidi o.here's wishin u a pleasant stay wit us.where axey dey sef?naija delta babe don carry am?king man/k2/bisowo,hw u dey?icey go soon begin invent motor cars if care is not taken o.as for ur water issue,just pay rainmaker make him invoke small rain for u.water go yapa for every angle.how ur sis?nice wknd everybody!!!!!!!!!!!! ![]() |
Na so dem 'gods' delete our posts?wetin we do dem?mornin guys,gonna a fantastic day, |
Mornin all,2day doesnt feel lyk friday bt its one all d same.may d former presido rip,d king is dead long live d king, |
@king,yes o.thank God for mercies.hw ur side? |
Mornin pples,k2+kingboy,we don resume o.ystday was so crazy i couldnt post jack.where's axey & ice?rest of d crew where u @?who saw traffic ystday?got home so late. |
A brand nu week.obviously pple enjoyd d xtended wknd.may our week b super! |
Peeps,wlcm 2 d new month.may it bring joy unlimited.happy to let y'all know i moved.now i can officialy say wtmh! |
Sorry for d multiple above.focus is key.in my desperation to become a landlord,i bought a couple of plots dat r jst idle @ d moment.an alt plan is important bt whilea avoidin puttin all ur eggs in one basket,do not spread urself in too many directions.i dnt thnk i need to talk abt d importance of prayers.y'all already knw dt.believe in d dream,if u want somtin hard enof u will get it.u also havta b realistic.u can't start chasin lekki ppty while earnin okoko money.cut ur coat accordin 2 ur cloth(knw ur limits so dt u dnt become history or do somtin untoward to achieve ur aim).plan!plan!plan!we actually waste a lot of resources cos we dnt av plans for em.water n nuture ur dream,never let it leave ur mind for a single day.it may b hard,not evribodi will hav a clue as to wat u r doin bt dnt let dream killers derail u.i thnk d preachin frm inspiration fm is ok for now.its friday joo. |
Sorry for d multiple above.focus is key.in my desperation to become a landlord,i bought a couple of plots dat r jst idle @ d moment.an alt plan is important bt whilea avoidin puttin all ur eggs in one basket,do not spread urself in too many directions.i dnt thnk i need to talk abt d importance of prayers.y'all already knw dt.believe in d dream,if u want somtin hard enof u will get it.u also havta b realistic.u can't start chasin lekki ppty while earnin okoko money.cut ur coat accordin 2 ur cloth(knw ur limits so dt u dnt become history or do somtin untoward to achieve ur aim).plan!plan!plan!we actually waste a lot of resources cos we dnt av plans for em.water n nuture ur dream,never let it leave ur mind for a single day.it may b hard,not evribodi will hav a clue as to wat u r doin bt dnt let dream killers derail u.i thnk d preachin frm inspiration fm is ok for now.its friday joo. |
.hope u guys r chillin dis wknd,i dey house dey equalize for ma nu area.phcn is cool wit supply here and its generally ok.ijo my guy,wlcm to gidi o.here's wishin u a pleasant stay wit us.where axey dey sef?naija delta babe don carry am?king man/k2/bisowo,hw u dey?icey go soon begin invent motor cars if care is not taken o.as for ur water issue,just pay rainmaker make him invoke small rain for u.water go yapa for every angle.how ur sis?