Mathew1999's Posts
Nairaland Forum › Mathew1999's Profile › Mathew1999's Posts
Op Try dey fear God once in awhile na ahn ahn u chop elder sister n u still chop younger sister after breaking up with elder sister e no good this Op na sprayer u just dey spray dick everywhere two sisters of the same mother |
And besides this thing is quite easy sex before marriage is a sin, but if u wish to continue swimming n diving in it goodluck. N either Virgin or non virgin inasmuch say she get hole in-between her legs she has the right to what she want it's her body her life n her hole so leave if u cant comply with her requirements Na person be bobrisky wey talk say he don broke, n he dey runs small small it's his body n her hole, no one can preach to him n hell listen person wey b say dwelling in fornication is his hustle |
Sweetplum:Ma e don do na all this nicknames n compliment it's enough ema binu ma |
Hmmmm guys make una chill n try dey chillax what happened was very very wrong, but still despite the fact that the aboki don tey for there n was already considered part of the community, n the killing was broad daylight not midnight why can't dey be arrested n taken into custody, n ave seen some comments talking about, ipob,n the likes are responsible but mind you ehn the main cause was actually originated by the Igbos, all the news concerning the killing of people mostly at the eastern part was done based the the ipob directives n someone made mention of Deborah killing Her death was caused due to how Nigeria was cox there re some people who are above the law, do u remember those army couples that were killed n I think beheaded which was done by the Igbos probably the ipobs ordered the hit on them, next year election go hot we shall see I rise court!!! |
AsomArchitectNG:What of the other ladies shey dem no good ni |
Nairalander girls ehn make una learn o, Those of u that can do anything or go to any length,width,height, and to other dimensions for money learn o ![]() |
Brother Stallionhorse:Stallion horse don talk am finish o Op just go back n start afresh by getting a job and am sure uve seen some job but the pay is not suitable, Op endurance is the key even if it's teaching or anything or find money dey sell noodles(cooked) for ur area it's still something,or factory work It's either you're lazy or youre arrogant |
All this one's no go do dem o If dem no collect there money wey dey with FG walahi dem no go gree ![]() |
This one no be husband o na Samurai ![]() Calm down before u Marry dem no go hear. |
Any March 18 in the house |
Use damatol or cacatin on it, rub it on it just a little, use it often n often, it will vanish. |
WTF Abeg Na by force to wear nose cover ni. |
That's � cool. |
Make I learn here small |
Shey make we con dey shake yansh ni abi Wat should we do. |
Well it's men me m not men But ur father is under men n ur elder brother n ur foolish bf who thinks of u as a go not even wife ass wipe |
scaramucci:Bros u never know whether she don try her best in fucking different Nigerian men Na her fault sha Coz she never try me ![]() |
Bleep Wat ![]() Adey craze we don breakup b dat Girls plenty perhaps GAY DEY DERE (not an option) Instant JP |
Mine, I never had 1 M waiting to hear from u guys ![]() |
Innocent sheep's ![]() |
Blood of the lamb Am very sure d guy no say dick no come with power bank n extra ba3 ![]() |
Abeg make una no corrupt my innocent mind oooooo Virgin guy in d building |
Chai Broda repent from ur sinful ways U asked for advice right, d advice I have for u is to change b4 its too late The rat is only reminding u that its not only God DAT is watching u soon REPENT. |


Afterall i rarely cook maybe 3times a year
.
Coz she never try me 
Girls plenty perhaps GAY DEY DERE (not an option)