Maverick001's Posts
Nairaland Forum › Maverick001's Profile › Maverick001's Posts
DandyWalker:it has calmed down.......security agencies have interfered.......Nd I tink d ooni has call them sha......Buh some of them tink dere may continue in the night |
OAUTemitayo:I don't understand u......I'm nt supporting d clash.....d tin is paining me dat pple re dying |
DandyWalker:nope........Na both of Dem dey strike......Buh I tink more hausa casualties......dere killed one on my street gan.....dere chased him from sabo....Buh dere av carried his body away...all dose birds were already chawing d aboki.......dis tin is very sad o.....tears comot my eyes gan |
dis clash is nt fresh o.......dis headline is a clear understatement .......since yesterday nite....d fight don hot......sabo turn war zone.....Buh I dey hear say Na one Hausa man slap one nurtw man wife.....say Na Wetin escalate d battle further |
wch 5 pple......dere shd change it to 50.......d tin bloody die.......Dem don carry plenty dead body go oauthc.........dose Hausa no fear death......d tin violent die o |
even if d shaolin soccer team play for arsenal...... dere won't still qualify........Buh I tink dere will win this second leg lyk 2-1 |
we dey here...fire on |
I bin dey tink say all dis lag dey get beta lyte b4 as per city stuffs with industries....4 Oshogbo we dey get at least 15hrs light per day..... Buh one month long o |
anybody dah has written Yoruba neco shd nt lie.......dah tin is harder than English abeg......Buh no be my business sha |
so dis is news.........God pls save nairaland |
c 26 years old man already with settled family.......poverty Na bastard walai |
abeg no blow am o......d unemployment rate is already too high......dere shd nt add to it abeg........how I go take watch EPL Nd la Liga, or beta mnet channels......Na true say dstv get substitute........Buh dere no get mate at all |
pple weh dey talk dis tin re basing their research on multicultural cities lyk Lagos,abuja and some multicultural south-south states.......abeg come to osun,oyo,ekiti primary skuls.....u will be begging most of them speak Yoruba very well o.....even better than English......d tin surprise me gan |
Mk nasu sha dey happy with the choice so as to prevent any stupid strike..... ..lyk Wat happened in salamis case |
FreshShavedBalls:dere will nt like it o.......it is lyk introducing ss4......cos dere have to study in dah period so dat their brains will be fresh for d exam......ss3 std will jst be writing GCE ni.....and nt all ss3 dey underage o......I sabi plenty 17,18 year olds for ss3....at Wat age does ur underage start gan...... |
guychidile:his only nationality is Nigeria.......Nd he's played for Nigeria already.......so we can't lose him lyk Alli, Buh NFF shd try to convince dis Lookman boy |
tomorrow is Monday |
aw dis rubbish enta FP.......wch one na oduduwa republic.....c d name self......u tink Yoruba Christians Nd Muslims will be happy to live in a country dah has a deity as it's name.......nonsense.....abeg nobody is with you o......d republic go suffer .......wowo secessionist.......space dey prison sha......Wat does SW have to offer it's citizens. ......I'm yoruba o......Buh we re better off in Nigeria abeg....forget dis tin abeg |
Mitsubishi nko........many public transport for here Na Mitsubishi |
Binchie:thanks |
pls abeg question......Hu stole tboss pef |
Jesus......c pple Hu re present.......dis bbnaija has made it |
purplekayc:go Nd check d point difference between Bayern Nd Dortmund dis season........it's nt as little as u think o |
another loss for arsenal.......forget dah psg game dah one na one-off......... arsenal losing tonite |
I was scared dah our match no go enta FP.........cos dere no dey put barca matches dere........... força barça.....let's go |
190theclown:Wat is dis one saying........pple weh dey form Mr America for dis forum dey vex me dere don forget say Na naija we dey talk about so.......weh d animal control service.......if we no kill Dem dere go kill us........Nd as u said gan....dere is hunger in d land |
c fine girl as she overshadow d moremi statue........ Una dey oau?....... |
abeg e no go bad if person fit send pics........nepa don flop |
I no know y e dey surprise pple say dis girl Na 16.........go all dose butty skuls go check their ss3.........u go tink say u dey part 4 lecture room |
opon imo dah sum guys use to watch porn Nd play games.......Buh d public school structures are actually very nice.....Buh d students dere nd some teachers are jst woeful......private schools lyk olashore ,oscco,oauis re d ones dah made osun get to dah 29th if nt Na 35th osun suppose carry |
what do arsenal actually fight for season after season.......I'm beginning to feel for arsenal fans.....d club management have betrayed d fans........ and as d commentator said 'their only in for d profit' |