Maxiuc's Posts
Nairaland Forum › Maxiuc's Profile › Maxiuc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 175 (of 206 pages)
I bought my dad a Samsung s4 I was surprised when I came back one year later to see the phone looking so new with no app installed mehn am thinking of taking back the phone and giving him the one he can handle maybe I will get this Nokia for him The problem is how do I convince him |
Nma27:na so that's why I said na pass me I pass you shikena |
OldBeer:those days world never spoil like it is now |
Women na really pass me and pass you Chop chop make the owner come carry pot Recycled bitches |
When will NOUN change their style that school is dead as in dead Make refund me of all my money I no dey do again |
E no concern me I no chop their owambe rice when dem do marriage Where Liar Mohammed he has something to say |
DSS and their robbery |
Ever wey this APC government enter power na correct lie missile we dey see oo Lie this days don plenty |
Amarabae:which side for owerri he won go enjoy the money make boys kidnap him anytime I enter owerri na Las Vagas I dey chill Hmmmmmmm here in abuja na expensive flexing |
They way ladies push for marriage this days eee tire me I just met a lady she started dating for 1month she is talking about how this year will not pass her by that she must get married Hmmmmmmm I quickly gave her a big Amen God will do it for you Right now we dey quarrel |
Marriage scare Getting married is indeed a cage Even this my bae wey be just my girlfriend just dey over power me if I come wife am now I don finish be that Still boycotting marriage for now |
I came here to learn Car gurus Oya oooo Make I learn one thing this morning in case I buy my keke Do keke also have overdrive |
missyadorable:God is watching you |
shadrach77:which one you don born abeg you think sey e easy to vomit akamu wey fit form pikin. Always learn to appreciate something good do that you can have yours |
See as the lady compliment sheyi Imagine sey sheyi married person wey look like am I wonder wetin their children go look like Look for a lady that will compliment you |
Ikorodu. What's the meaning in yoruba |
When are you thieves going to amend the constitution that enriched you people's pocket Nonsense Common DSTV una never handle |
IpobExposed:oga they where sentence for stealing cattles not killing people You rushed to comment S Turbocharged zombie |
davodyguy:I mean with the way things are going in this country Sick president Bad economy Insecurity Hunger The list is endless Yes you can be stranded in Nigeria |
So someone can be stranded in the US of all places What about in Nigeria our own don pass stranded Rip to the husband |
Na so political parties Na so dem form what we are suffering from today APC |
Losing job for this buhari infected recession Chai I pity the teacher If na in those days wey school dey sweet your teacher go flog you scatter your parent will give him a high5 a job weldone |
I key into the grace that was available for them U can't serve God wholeheartedly and he wouldn't bless you Abraham blessing are mine no be for mouth God answer my prayers ooo |
Little beginning God bless them |
Like play like play Linda ikeji is like yes yes yes yes Don baba j Gift put off the light |
gadgetsngs:your head dey there totally no difference ordinary sniper na 500 imagine wetin I dey buy for 200 before No wonder people dry jump enter lagoon cus even sniper now is on the high side expensive |
Naira just be like Lazarus Today e go raise knowing fully well that it will crash Our president is in aso rock drink fura through pipe God is always alife |
Make I fry weed I dey come |
adaksbullet:ogini what is this |
See mama my
|
How I do apply am a well trained pilot My grandmother is from Edo bet me I learnt a lot from her Jokes apart I dey find work ooo |
May God protect them Borno case is like a bush meat catching the hunter Don't devise evil against anyone no matter how much you hate them |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 175 (of 206 pages)
