Crime › Re: 3 Brothers Gang-Rape A Teenager In Ogun, Record It With Phone (Photo) by mbahdi(m): 12:50pm On Oct 16, 2020 |
Release those kids abeg and hold their parents responsible.wic kin rubbish is dis.18,19,20.dem dey read 1,2,3 ni.why wunt d children be nuisance wen d parents will not finish bringing up one another one dun spring up |
Crime › Re: Hackers Hit Nigerian Broadcasting Commission, Vow To Expose Govt Secrets by mbahdi(m): 11:53am On Oct 16, 2020 |
H |
Politics › Re: MC Oluomo Denies Sending NURTW Thugs To Disrupt Endsars Protest In Alausa by mbahdi(m): 3:33pm On Oct 15, 2020 |
Season of denial.useless fools |
Celebrities › Re: Erica Nlewedim Reunites With Father. He Calls Her Most Beautiful Girl In Africa by mbahdi(m): 12:12pm On Oct 15, 2020 |
I pray it sudnt end in tears.cos the look on d mans third leg is saying another thing.make we no come hesr say erica abi erico lost and find baby daddy.sorry daddy mistakenly sag her |
Politics › Re: NAF Commences Advanced Forensic, Crime Scene Investigation Course In Lagos by mbahdi(m): 12:04pm On Oct 15, 2020 |
X |
Politics › Re: EndSARS: Awkuzu SARS Under Lock As Protesters Paralyse Awka by mbahdi(m): 9:22am On Oct 15, 2020 |
Next |
Politics › Re: EndSARS Protesters Block Kogi Government House, Deny Security Operatives Access by mbahdi(m): 3:42pm On Oct 14, 2020 |
What did they still want it seems some dont listen to news or read papers. |
Politics › Re: EndSARS Protesters Block Kogi Government House, Deny Security Operatives Access by mbahdi(m): 3:41pm On Oct 14, 2020 |
What did they still want it seems some dont listen to news or read papers |
Politics › Re: Osinbajo, SGF, In Attendance As Buhari Presides Over Virtual FEC Meeting by mbahdi(m): 3:21pm On Oct 14, 2020 |
Rubbish,as if anything good will come out of it. 2023.time for Nigeria youths to take over d country from dis old men.but will there hear.dem go still use dem as thugs during d election |
Celebrities › Re: EndSARS: DJ Cuppy Is Not Protesting Because She Is On Self-Isolation by mbahdi(m): 4:49pm On Oct 12, 2020 |
See humanbin.but if na to dey snap Ferrari dey post u no go self isolate or wanting to play dj for bbnaija u no go self isolate rude girl |
Celebrities › Re: EndSARS: DJ Cuppy Is Not Protesting Because She Is On Self-Isolation by mbahdi(m): 4:49pm On Oct 12, 2020 |
H |
Career › Re: Between 200k Bank Job And 90k State Ministry Of Health Job by mbahdi(m): 4:43pm On Oct 12, 2020 |
Follow ur heart.hope no be audio bank job.200k bank job for dis Nigeria as a starter and u still dey tink twice.are u becoming the head manager of d bank or ceo.wen u ready to talk true about d real figures u let us know |
Politics › Re: Video Compilation Of Several Endsars Protests Across Nigeria Today by mbahdi(m): 8:16pm On Oct 11, 2020 |
H |
Politics › Re: EndSARS Protest Hits Jos by mbahdi(m): 9:34pm On Oct 10, 2020 |
;Ok |
Politics › Re: EndSARS Protest Hits Jos by mbahdi(m): 9:33pm On Oct 10, 2020 |
|
Sports › Re: Francisca Ordega: I Made Benue Proud For 10 Years But Not Honoured Like Kiddwaya by mbahdi(m): 9:30pm On Oct 10, 2020 |
Ok Maybe your papa no get money to throw like kidwayya papa |
Politics › Re: End SARS Protest Hits Aba. (photo) by mbahdi(m): 4:12pm On Oct 10, 2020 |
J |
Politics › Re: Police Shoot At EndSARS Protesters In Ogbomosho, Oyo (Video) by mbahdi(m): 4:06pm On Oct 10, 2020 |
The last tin wey I go do fory my life na to join protest for this nigerarea.anytime wey I dun dey ready to die I go kukuma go sleep for express wey dangote trailer dey pass kukuma know say I carry hand kill my self Dan go die on top nigerarea matter |
Politics › Re: "We Can't Survive Without Yahoo Boys" - Prostitutes Join #EndSARS Protest by mbahdi(m): 2:37pm On Oct 10, 2020 |
Ok |
Celebrities › Re: EndSARS Protesters Dare Policemen To Open Their Gates In Benin City. by mbahdi(m): 1:02pm On Oct 10, 2020 |
Very soon guys go go fortify themselves.na dat time e go be an eye for an eye |
Politics › Re: EndSARS Protest Gains Support In UK, US, South Africa, Canada by mbahdi(m): 9:23am On Oct 10, 2020 |
The funny part of all dis protest is that the qworo chewing man in aso rock don't give a Bleep |
Health › Re: COVID-19 Update For October 7 2020 In Nigeria - (1,949 Tested) by mbahdi(m): 3:25pm On Oct 08, 2020 |
J |
Crime › Re: One Shot As Militants Return To Calabar – Oron Waterway (Disturbing Photo) by mbahdi(m): 2:16pm On Oct 07, 2020 |
H |
Crime › Re: One Shot As Militants Return To Calabar – Oron Waterway (Disturbing Photo) by mbahdi(m): 2:16pm On Oct 07, 2020 |
C |
Politics › Re: Construction Work At Onitsha-enugu Expressway, At Zero Level, Obiano Tells Buhar by mbahdi(m): 8:22am On Oct 07, 2020 |
U mean d 5% region |
Sports › Re: Nigeria Vs Algeria: International Friendly (0 - 1) On 9th October 2020 by mbahdi(m): 12:41pm On Oct 05, 2020 |
Algeria will be like Nigeria customer dada ni |
Crime › Re: Policeman Shoots A 19-Year-Old Barber Dead In Abuja by mbahdi(m): 12:15pm On Oct 05, 2020 |
G |
Politics › Re: Osinbajo: Trust, Key To Nigeria’s Economic Growth by mbahdi(m): 11:50am On Oct 05, 2020 |
This short man devil again wey my British dog tall pass no go keep shut |
Crime › Re: Lamu: Chinese Vlogger Dies After Ex-Husband Set Her On Fire During A Livestream by mbahdi(m): 1:34pm On Oct 03, 2020 |
V |
Celebrities › Re: Davido Celebrates As His Lamborghini Arrives by mbahdi(m): 3:53pm On Oct 01, 2020 |
Dis guy and his luxurious life style.i just pray he last long.him too dey show.and dis his life style of changing figures.d other day,a bicycle of not up to 120k was labelled 1.3million..am bcoming to love him less cos of his too much show off Still waiting to see d plane |
Politics › Re: Police Clamp Down On #RevolutionNow Protesters In Lagos, Osun (Photos) by mbahdi(m): 2:40pm On Oct 01, 2020 |
We ain't surprise.butality has bn d oder of d day |
Politics › Re: Nigeria @ 60 : What Are You Grateful For As A Nigerian? by mbahdi(m): 2:33pm On Oct 01, 2020 |
N |