Mbillyton's Posts
Nairaland Forum › Mbillyton's Profile › Mbillyton's Posts
1 (of 1 pages)
ALANTA ARTQUAKE STYLE U KNOW! NO BE SAY ONE TIN,ONE TIN GINIKI CHO,JO JO JO, GINIKI (4times) GINIKI CHO,JO JO JO, (CHORUS) E BE LIKE FIRE DEY BURN MY BODY JE KIN FERA ORU’N MU MI (2 times) OPEN UR ARMS LIKE SAY U WAN FLY AWAYYYYY JUPA JU SE SIBI, JE KAJO MA SERE (2 times) ALANTA (3 times) ONE LEG UP ALANTA (3 time) TWO LEGS UP ALANTA (3 times) ONE LEG UP ALANTA (3 time) TWO LEGS UP I SEE THIS BABY STAND FOR CORNER START TO DEY WIND THAT THING I WAS TEMPTED TO TOUCH AND I ASK HER BABY CAN U DANCE WITH ME SHE DEY DANCE I DEY DEMO I DEY LOOK AM SAY NA WHICH KIND DANCE BE THIS SHE CHANGE POSITION SAY SHE GO TEACH ME ONE PARTICULAR DANCE LESSON MY BABY OOOOOHHH MY CHERRY COCO LETS GET TO THE FLOOR MAKE WE DEY DANCE DEY GO AS U SEE ME SOOOO, I’M A FAST LEARNER OOOOHHH BABY DON’T STOP I NEVER SABI TEACH ME MORE CHORUS………, I’VE BEEN WATCHING U GIRL AS U DEY DO IT DO IT IWO TUN LE GAN I CAN’T WAIT TO FEEL UR BODY I DEY IMAGINE HOW E GO BE IF I SABI DO WETIN U DEY DO OMA LE GAN OMA DENDE GIVE IT TO ME GBO GBO ERE LONI WERE WERE JUST LIKE WETIN I SAY LET ME TAKE UR BREATH AWAY OYA OYA ALANTA KAJO MARA LONI FERA FERA I NO DEY TIRE TO BA TI JE ALANTA ALANTA, ALANTA CHORUS…………. GALALA AND SWOH WERE THE STEPS I THOUGHT COULD KNOCK ME OFF MY FEET I’M SO SURPRISED THE WAY ALANTA DEY CHANGE THE SONG I DEY SING ALANTA, ALANTA, ALANTA OH HA ALANTA, ALANTA GINIKI CHO, JO JO JO MY BABY OOOOOHHH MY CHERRY COCO I DON SABI OH MAKE WE DEY DO AM DEY GO AS U SEE ME SOOOO,I DON SABI PASS U OH LETS CHANGE POSTION MAKE I SHOW U I NO DEY JOKE CHORUS TILL FADE………, |
how much is the ticket? |
ok it seems u know so much about the station i beg supply us the address |
who ever creates these radio staions thread shld always follow up with an address ok where is classic fm? pls send me the post |
no matter how A.Y drags dis it wont stop because Terry G no get songs wey him fit sing personally to pull crowd for now and na A.Y cause am why him go feature person come allow dat person dominate him song like that |
haba this song is bigger than this video,i mean!! where are the real activties convoy and stuffs infact for me its not a bad video but not a good video for this particular song |
house where is this beat fm can sm one give me their address? pls |
sources say the Award was nearly a flop cos it started very late and turn out was poor |
nice one i wish them best of luck |
good show |
leave olumaintain alone |
yes 3 million but CFR.Republic of benin's currency, lol |
just there |
baseless topic |
yeye talk |
the guy try no be lie |
all correct the Alanta masters |
i dont av the guys contact but u can try to call any djs frm either raypower,star fm or unity fm e.g dr flavour im sure he ll av dia contact |
9ice show |
u no see beta thing to talk about? |
ds last post na hand work |
yo wazobia |
yo wazobia |
pls who is mode 9 |
pls who is mode 9 |
who is sky b who sabi am |
who is sky b who sabi am |
shhhhhhhhhhhhhhhh |
shhhhhhhhhhhhhhhh |
this guys dey try allah,the concept is really nice cos i was also told that ds particular dance don dey craze pple for clubs i cant wait to see the video |
1 (of 1 pages)