Meeky's Posts
Nairaland Forum › Meeky's Profile › Meeky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 50 pages)
adedeji65: God on d same district. .... I rocked almost all except the stripers club ..ebevandeebevande dey ring road bros ? |
Samguine: So Meeky is single....bros na d way forward oh.camp is 2wks from now |
e-single |
DrPhilABd: Lotta bras & gstrings(I knw u luv dem). Whr is swthrt, God's favourite, I brought d wide ones called canopy for her... Bt u both can share & wear them together sha. Den for u my Tracey, i also brought Varieties of your favourite... Cucumbers!!! I got u british sp, canada sp & Chinese sp ...mk ur choice & give one to Enimoney.... Hehehedr Phil dis one wey u dey talk abt cucumber hmm u be lez ? |
Is dia real ? |
Samguine: Like?? Likebro mehn she dey really do u strong thing oh.fire on bro i totally support you |
Traeceypie how u dey ?.how ya life and warri.how was d weekdays ?hope the weekend is fine.wishing u a lovely saturday |
Samguine: Bro me I don't understand o. Me and her no dey play that kind play. Na long distance thingy we dey do. Still waiting to hear from her shadont worry she is fine.but seriously u like dis gal ? |
Ewiss: Hello team B14 hw una dey dis nitefine ma.seems u are enjoy d thread now |
Ifyzo: dis 1 wey u add mama to my name ,am i safe? i hail u to papahahahahahahahaha.100 % safe |
Ifyzo mama i hail oh. |
Ada ekube i hope u are ok oh.just seeing one in 3 post mentioning ya name.wetin happen na.smaguine Hw far na ?.did u shangalo d zanga ?.just i wondering d wonder.seriuosly baby get well soon |
ALAYORMII: (bicycle #1000, transport #1500 and 1st federal allowee #19800).bros God bless you.mehn as a doctor d money for plenty die.no be dia cahnge wey dem dey pay |
yokiti: Doki mi, na as dem like na im den dey do o. I know of someone (including her co- hospital corpers, Batch C) that wasnt permitted to go when her colleagues left for home. She was only permited for Christmas and New year celebration.boss mehn dat is serious oh.so how dem been come pack dia luggage come take work na.dat kind thing no pure.as for d calabar language u are welcome.its a pleasure |
Ifyzo: one will av to wait for d odayes babe .since during nysc no residency so d exams has to wait. |
nobletay: did I hear u say no bigdeal, I 1st set my annual leave to March, I wasn't mobilized with batch A, now luckily rearranged it to August again and U and NYSC is saying another thing. do u even knw some have resigned their appointment since February and yet to get another till now and u are here telling me no biggie? no biggie koo, no smallie nii *frown face*with d frown on ya face u wilk get older than 30 years oh and nysc might finally issue u letter of ................for dos above 30years oh |
Prixxy love its been a while babe.how u doin .seems u av been busy though.hope d week was fair.hope ur preferred state is not among dos affected states.enjoy ur moments |
sokarsenal: . I saw it and I was like wow......maybe that's what that girls mother who is an nysc cook heard and people were saying she was totally wrongyes i remember oh.na true oh |
Ifyzo: dat'll be nice,im here 4 u if u need mereally so sweet.neva knew u cud be dis nice oh.but mehn professional exams coming up and nysc showing onside.i decided no to register for d exams cos dat will amt to throwing away 50k cos dat is d exam fee and with aving to wait for next year to write anoda one mehn. |
[quote author=yokiti][/quote]some hospitals do give 2 weeks while some just one week |
Ifyzo: dat'll be nice,im here 4 u if u need meok ma |
BerryB abeg drop d hot accent wey u get.be it american or jamican |
Still thinking.........ifyzo baby hope u are good and enjoying ya friday.hope d week has been fair.enjoy ya moment.traeceypie much love to ya baby.cleoqueen my "bosom"friend i hail oh.abeg nysc make una no include more states for dis shifting cultivation una dey start so oh |
REDBUNNY: Ibibio-Emesiere. Hausa- Ina kwa na. Igbo-Ututu oma. Yoruba-Ekaro. English-Goodmorning. Hope y'all had a lovely night rest?mesiere nde.idem fo ama daya idap ofon ke okoneyo .okoeneyo ake ba dieh .song idem usen ubok emi mama.ekom do oh |
Ifyzo: sharing is caring vis a visbaby wud share it wit u privately as my very lovely and cute friend |
Ada ekube report to the consulting room for history taking and complete physical examination. .baby just receive d meeky's touch and you will be fine.#we heal d sick |
traecey: Present...adaekube get well soon...temmy hope yo gud...God's favourite am glad yo ok..sickness shall.b far from.yo dwelling....whytejane nd Cleoqueen shala to u...pastor traecey |
kennykg: na to call julius berger to came help be datmehn julius berger sef go fear oh |
kennykg: oga pour ur heart out.bros d heart is so heavy |
Ifyzo: abeg dnt think too deep ehn make it shallow...btw wot u thinking abt sef young manbaby so many things. |
Deep thoughts |
Volume of thoughts |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 50 pages)

?
Na she be my sunshine..the real deal 