Mencade5's Posts
Nairaland Forum › Mencade5's Profile › Mencade5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 143 pages)
nitane25: i don go chop,cm bkThats my baby, always very smart. Well if d money wey i give u don finish, make u let me know make send u mobile money transfer. |
nitane25: MENCADE OOONitane u are doing a nice work waiting under a tree and trying to info us about any news. Keep it up sweetie. But if u don tire make u go buy pure water drink o. |
nitane on my mind. |
[quote author=BIG P NA BOSS]Now in sams[/quote]Big P, i dey suleiman hostel common room. Wow, I just collected my statement of result from senate. *dancing etighi mixed with makossa.* #teamrivers |
[quote author=BIG P NA BOSS]I don dey zx teytey...U̶̲̥̅̊ don show sef shey? Guy unveil ur identity joor...I bin wan faint when I c my real name 4 here o...buh jux decide say make I no waste my fainting skillz here coz I go need am 4 camp...d key 2 exemption from training tinz . haha[/quote]Na ollyboy009 tell me say na u be big p. Add me on 2go i will reveal myself. u no me wella. Wat of nnamdi, royal, chris (fat), sam p?i dey samaru to kwalet my SOR. 2go username: mencade7 |
justineu: No be small preparation oohJustice hw fa? Hope u don prepare well. U don get ur white shirt, white short, white milk, white garri(dont buy red garri, white water(palm wine) etc. |
deemalam: hahahaha...lolz...abeg invite mor frnds..d date shal be announced soon..THANK YOUDmalam, wetin happen to ur old username? |
nikky, hw fa? Any news 4rm ur school? |
Big P NA BOSS, pascal the great accounting guru. Hw far na? Na ur fellow accountant dey talk wit ya. U don enta zaria? Reply back |
reeeT: . okay ooo.now i no.tke am easy wit her ooo bt if na un2 marriage 4nairaland,u hv my support.First in the history of nairaland. Dmalam wed tynupsi. I will be ur best man and nitane my mon cherié will be tynupsi best lady, hahaha. |
nitane25: LOL c me c ds guy. nt ur bbe byondWow, she is blushing. Dnt worry i will stand by u always. |
@dmalam, please and be romantic a little to tinupsi na. I just shared colloquial feelings with nitane my nairaland soulmate. |
just heard the letters will enter all schools this evening. Reporting from OBS international. |
Good morning every1, hope u all slept well. To my baby in Nairaland Nitane25(even beyond here) my thot for u will always linger like d inextinctable meteorite that sojourned millions of years in space. love ya always. The list will be out today, insha allah |
Martowskin: I landed in owerri by 2:30pm yesterday nd immediatly jump into SOSC buildin wit my travellin bag....guyz u nid to c hw i was sweatin, all d yr1 student just dey look me like lukman, bt who send dem, in 5yrs time dey wil undastnd. I did my little diggin as usual....bt notin yet as at 4pm....d lady nd d gentle man in d nysc unit, whom i bought malt 4, just to get d info, told me somtin gud wil b heard today..........dis is d situation report as at 4:30pm::::::TEAM FUTOTank God 4 safe journey. Make u greet futo peeps 4 me especially d ladies. |
Tynuspi: dat na wash oDmalam, dnt believe. She knows it. Believe me i knw wat am saying. |
dmalam: hahahaha...actualy engrjoe kunu go do..nitane im at kd nw, i wl folo d nxt available flite to lagos...pls dnt slp stay awake til i come...Abeg abeg, please. My babe nitane, level pass kunu o. She deserve d best tin in lyf. Oya nitane for a start take $200,000 take do your nysc shopping. |
[quote author=BIG P NA BOSS]@Mencade dis one wey U̶̲̥̅̊ dey hype people I no understand o...abi dem pay U̶̲̥̅̊ 2 help dem find boy/gurl frnd?[/quote]My guy, nobody pay me anytin, all of them are my sisters except nitane, my true lov. As for uchesis, forget reeeT O, her boyfriend is my friend. Dont touch her! Hahaha |
nitane, you are always on my mind. Hope ur day was good. Miss ya. |
@dmalam, on a more serious note, tinupsi has d most angelic voice i hav ever heard. (the voice sweet pass celine dion own). Hope u will continue chasing her with fading. |
tintedteana: guy dis ollyboy wa u talk about na wetin u take rate him handsomeness?? Ŋǎ̜̣̍ physical apperance?bedmatic or statement of account?we no dey do fine boy no money Ƈ♡S we no be LEARNER.I hail everyone in de houseTeana teana, u will undastand when u receive dosage of naira from him and d energy he will display on the field. How prepartion? |
Just receive information from reliable source that the list will be pasted tomorrow and the letters will be issue on thursday. Mencade reporting from abu zaria. Representing OBS International. |
dmalam: noting dey happen my guy...dt senate sabi disappoint!!!....God pass dem, hw ur side nw, jst go cool dwn leta fr amina or ribadu side, u go fit meet sugar wey go hlp u comot ol d stress fr ur body...Ribadu is beta sha frm xperienc..xbabe don stress me o. Infact am on my way to ribadu. Well kitted, if u know wat i mean. Dnt worry as for tinupsi, she called me today that she is into u completely. She is playing hard to get. But 4 dat away match, maybe na message she go deliver there. Hahaha |
reeeT: . lol,see wash.anyways, i apreciate d poem.Hehehe... Its an expression of inner thought. |
i met ollyboy009 today at samaru. Mehn, d guy is so handsome. Sandlurv, onyiip, nikky fuja, teana, u people take note and make him your prayer point. Dnt miss dis opportunity. Hahaha |
outrage: Am cool bro, don't worry by the special grace of the Almighty all will go well.Outrage tanx menh! No let anybody spoil this 4 u. Enjoy, better posting 4 all of us. Amen. |
reeeT: . U wnt 2strt wit me mencade?were all ur gf's dey 2day?reeeT do u know dat i like flavors. I have so many flavours, u ar my spicy flavor. As 4 d rest, lets leave them alone. I still picture ur face in d mirror of my heart. |
Seyixyz: @ Mencade pls..Fyn o..Me don kwalet statement..Was'nt rili hard 2 do..Hw ya syd na?..I make mistake go quote 4 wrong pgSexi, okay. Guy na hw ur parole wit samaru babies na? |
reeeT: . Eya fa!! Dats senate 4u sha,always dullin peple bt am glad u they found d file afta all.any news abt d callup weda e don reach skol?My love, nothing for now. Lets be expectant tomorrow sha. |
reeeT MY baby, hw u dey na? I care alot abt u. |
A.B.U. Senate, Holy ghost fire. Una want fall my hand before but God pass una. My file was declared missing this morning but later in d afternoon it was found. Statement things tomorrow. @Nitane dear, my imaginery diva, cake pie, hope u are fine. @dmalam, seyi, reeeT, OUTRAGE,nikkyfuja hw una dey? |
swtfranzy: Anyways am a graduate of Guidance nd Counselling unizik, guess am 4 team Ogun.....all d way....Na ogbeche u want go meet for ogun, eh? Okay o, I wish u safe journey. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 143 pages)