Mencade5's Posts
Nairaland Forum › Mencade5's Profile › Mencade5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 143 pages)
creamchiccb: ABU nd dia annoyin protocols!!evn security men r formin!tellin us 2 go home?wat r dey waitin 4?dis iss rily crazy!!!waitin at d main gate cus ii can't evn get any sleep due 2 tention caused by d fear of Borno or Yobe*sighs*Baby am still there. Where r u? |
plankton: hahaha ma boiHahaha na u be my boi, nitane told me you were only her excort. Ken tang yony pyong ping pong yau tos park jin sung. |
security men with the list, dnt want to paste it. Kai |
dmalam: no nid to speak in chinese nw..nitane get identical twin sista wey pretty well like am..Really? Please wats d code? |
dmalam: dis case shal be discussed tomoro...we go barb hr hair n ask hr to confess hr love to u bfr d elders council...As for eksbabe, i wish i culd make her undastand. As for nitane, pyong tai chung tsao tait chi park ji sung pyong. ( sobbing in chinese) |
outrage: Guy go relax for ribadu na, or amina.. If list comot surely pesin go hala u.. No need to stress..Guy, I actually declared today, 'no girls looking, sighting, hugging, caressing, toasting day' for me. *my eyes still on the awaited list* |
nitane25: mylov am so apy4u oh.its beta dan ogun@dmalam, did u see what i am trying to say? U recommended nitane to me. And now she is loving anoda guy. Please eksbabe, forgive me and accept my undying love for u. U are d reason am always online. |
guy, how I go do na? Am still waiting at main gate sitting down with other people. reeeT, MANNY4U, onyiip, dmalam, big p. Where una dey? Meet me there. |
am at samaru maingate, waiting patiently for the list. Dmalam, reeeT, WHERE UNA DEY? |
callup letter or nitane25? Which should i choose? Mmmm...calnita. Let me tink abt it. |
reeeT: . I don reach ooo.i stop 4peters make i gather small energy.So uptil naw ABU neva place dat list bah?U na bad girl o. Peters? As u mention there i just dey swallow spit. Me i for like to chop pounded yam and vegetable soup with malt,well carry on reeeT. |
seginkuyuk songai yong shai, tai yo shang ko pyong kun dong kang yuk. Kang tai jung wong tai chi fei long ka chung. (I don tire to dey wait o) |
reeeT: . hahahahahah ur own betta sef.mine own hmmmm, d car don spoil n d driver jst disapear say he wan go look 4mechanic! Imagine dis kind rubbish tin:i don vex tire 4here sef like say mke i die.dmalam,mencade,manny n lexy una wey dey skol mke una tlk oooI am about to enter senate building. The waiting game continue. |
[quote author=Onyii.p]dmalam, wetin dey happen for senate na? I still dey road o, i feel like taking the sterring from the driver and speed off till i arrive in school. I don tell am say im in a hurry and he's still driving like he's touring[/quote]baby no hurry io life o. Even if na calabar una still as long as u reach safely is the main tin. |
[quote author=BIG P NA BOSS]Aii, buh I'm hardly seen online...th@ shit drains battery faster than HIV[/quote]I once remembered, you were the Lord of 2go in 300 level. |
[quote author=BIG P NA BOSS]I dey my homeboy room 4 hostel[/quote]Add me on 2go Username: mencade7 |
[quote author=BIG P NA BOSS]I dey ma guy...nnamdi touch yxtday...na senate U̶̲̥̅̊ dey kak nw?[/quote]na off k i dey. Wat of u? |
[quote author=BIG P NA BOSS]I Strongly feel they didn't...and if they did, it must have been when it was belated as suggested by one ov em[/quote]Big pasc, hw fa? I just met with nnamdi and royal and they entered senate now. |
plankton: hahahahahaHey plankton take time o. Who be ur boy? Ur region of chinese are those close to japan. Hahaha |
outrage: Which language be this?Hong kong chinese. This wey Nysc cause done change my tongue o. I tire. (kung pyang chung tao tsung NYSC, kang ping pyong chung). |
outrage: I see this concerns me, so translate please.Kwan angyu kung tsao shangai twap yap kosai yung. (we are still waiting 4 d letters o.) |
plankton: yeah! Sing sung hu yu hung Lee outrage n reeT zing langPlankton gung pung chao pao wang tung. Reeet, Dmalam, nitane tang ting lung tung. Hahaha |
am waiting patiently to meet reeeT Face to face in campus today to give her a very big hug. *patiently loading...* |
nitane25: JUmong lee jo ko yongpoyaa lolPlankton, yao sung ko magochun tsing sung tu chung(speaking in hong kong chinese). Ta mei kau wung lang nitane. (meaning: the letters will show today) |
nitane25: OK LUVAm heartbroken, nitane is no longer into me anymore. *using microscope to search 4 a new chick* |
Uchesis: But mencade say dem neva paste am na. Who we go believe nw?Both mencade seyixyz say them neva paste am. Dnt mind that lie lie boy. |
seyi where u dey? |
vivichocs: i wnt to sch buh ws tld to come bk on fri..#ANSU...Really? Hw true is it? |
dmalam any news? |
Alert360: Error lis no wayIs d letter already in ur school? |
nitane25: m sittn on a bench. ON D STEPWish i could be there with ya. *blow kisses* |
deemalam: mencade chop alone......alone...wetin u chop nikky ehm sorry nitane, no be my fault ol hs NI.....na puff puff ni abi na pop corn u chop, cos i no say u dey try safe moni fr campDmalam, nitane deserve to chop alone o. Am getting her under sevick (honda civic) next week. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 143 pages)
