Michaeltotti's Posts
Nairaland Forum › Michaeltotti's Profile › Michaeltotti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 31 pages)
Oluwatola5: Jeez!!! Stop soundin lyk u kno all about Ola, ok fyn, if he lyks let im com 4rm Owerri, wuz my own? All am sayin is d@ he lives der das wut i meant by 'a huge chunk' ooo. Abeg close dis ish, i dont take paracetamol 4 oda pple's headachehmmm.shey dem tell u ah cn tke body pain cux of anoda pesin pain? .... |
jakesund: what dida missalot.....dah lady dt born insyd toilet for oau is nw a virgin....so for dt...ASUU to call off strike ![]() |
Samtolly4JESUS: or if they can find 10 Virgin female undergraduates in UNILAG and IMSUu dint even tok better sch..lag sev i cnt find 50 virgin dia nt to tok of unilag..corrupt nation*hun*mke dem go look for virgin in bowen jhoo ![]() |
ASUU reported to call off d strike if arsenal win d epl.... Source:goal.com ![]() ![]() |
Miracy: Good mawin y’all,hope you had a great nytthe only fmale law aspirant on dix thread is ma yunger sis...aspirin for law...will write her jamb 2017 :DMAWEEN TO U OOO |
Olastep1: it do happens if a friend knows u more than u doahahah..i do tel her abou dah tyn oo she myt say am omo ogun sev..tola sumone profile doesnt say he is frm d state...ma second profile sed am frm maiduguri oo..does dt mean am frm boko haram state?*hun* |
[quote author=Itz_pretzy]. Lmao ure funny! I jz dnt really like posting, o maa n ro mi loju kuz of d long process...dats d onli reason.[/quotee ]eyah!sowi ma...maween sha...did u know dt if we resembu u..u wont b seein anytyn to read here?abeg dey post...pesin wey wan eat d egg in rock..wont look d maot of d axe.....maween..ao was yur nyt oo |
Oluwatola5: Sharrap little man, he has spnt a huge chunk of his lifetym in Ekiti, am not naturalisin anybody oo, i no resemble uobama spendin most of his life tym in us dt dosnt say hes nt black aqain...olastep is nt ekiti period ![]() |
Oluwatola5: since u axd, am gonna tell u..@Ife i wld put off my readin glasses and put on my fashion glassesshey na fashiion u wan com do for oau nih?insted mke u put on readin glass..God is watchin u sha.. |
Oluwatola5: Der is no Jay anywhr, u ar jxt makin d@ name up 2 torment mema frend no dey frame lie here..na nw u lono jay...watun so |
[quote author=Itz_pretzy]@michaelotti, my day wus good tnx, hope urs too was?[/quote]twas ok ma...y are u alws silent ma?like as if dey press # for nokia fone...abi we nt matured like dt gy say?hun? |
Oluwatola5: av seen it ooo, *runs off 2 church 2 shr testimony* i dey use igo b4. So no nid 2 ax d@ questn againyhee...what av ur eyes see dt yu usin igo?omo sec.sch to nlo igo,,what will u use in oau? |
Oluwatola5: Lolz.......he is d annoyin Tom of my lifeeyah sowi dear..ma bro jay loves u...na jay talk make ah dey worry u |
Oluwatola5: Sharrap little man, he has spnt a huge chunk of his lifetym in Ekiti, am not naturalisin anybody oo, i no resemble ubuhahaahahahh..jerry of ma life |
Oluwatola5: av not seen it ooochek wella abi u nid igo nih? |
fYnEsTboII: Whao hmmmm gud onebros abeg re u on 2go??yes..he is onliine gan nw..add olastep |
Oluwatola5: Hmmm.....once Ekiti z in d blood...uhmhes nt an ekitician jhooor..dnt naturaliised im to yur yeye state..hes frm ma state |
where all of una go nw?shey yu sev don join ASUU nih abi what? Goodnyt jewe |
it preetzy ah sight u oo..ao was yur day sis? |
tola?u see say ah ask of u? |
y d thread com bored like dix..wherez jake,tola,nd co?u don join ASUU for strike? Na ma jerry nd her bro i mention.. ![]() Tola av u seen say ah ask after u?we may b tom nd jerry..buh ah lov ma bro gf ![]() ![]() |
benatex: FOR THOSE OF THAT TACKLED ME,no pee, its expected. You think being among d 2500 out of d 8000+ human beings that got admission into d oau predegree program is easy,u think payin a school fees of 150k and being pressurized by ur parents and peers is easy,u think scoring 231 in jamb is easyu think scaling tru 9months in a strange land is easy,u think being among d 800 out of 2500 to get 60percent and above is easy,u think THINKING of what electronics/electrical engineering cutoff will be is easy. Well i congratulate those dat passed d post ume cutoff,see u at d top. Too bad i had a 199 in d post jamb. God knows Y. Bless u Tola,fynestboii,samtolly,chiamaka,othershmmmm..God knows da best bro.....i wish to see u dia oooo..d pd cut off mark will favour you bro...am once in ur shoe.. |
papindinho: lolz.... Tom and Jerry....na her nw...lolz ![]() Oya sowi ma jerry...dt ao tom nd jerry do also ![]() |
Oluwatola5: Ama beat u up rily bad, u av bin makin mouth d@ u beat Jakes up 2 a pulp and he landed in Lagos teachin hospital den he wuz referd 2 Igbobi whr dey wld treat his broken legs and also hw wud taken out of d country 4 his ruptured brain, i dunno abt d@ ooo,but am gonna show u wu is bosslaffn in pigin.kikili.u no reach.30 of u nd ur jake no reach*yimu*lolest |
ma oga at d top@olastep to vex nw....sir!abeg for im..efi iye de nu...d boy wan matriculate like u did nih..emabinu..u know say ko easy mke sumone spend dt amount for pd nd mke im no pass d pume cut off mark..nd dt y he dey anger for pd result.#152k...if na garri we buy for aoz wit d money d garri go use ten years for aoz bfore it finishd...it will tke 8yrs if na tola nd im bro u throw for d garri..cux they cnt manage sumtyn..dt y dey no go bus admin,food admin.....at all@emabinu si benatex..omo yin noni*o boy yoruba tick for michael maot sha* i know say sum one go say dt..ayam nt yoruba oo..was lucky to b born dia.. Brodami wale i sight u ooooo..antispamboth giv u holiday? gooday@ u all |
Oluwatola5: U arent tayad of me, u ar jxt scared of melaffin in ekiti ...scared dt? |
fYnEsTboII: Sum pple sha maturity is lowdnt mind im...he gat his reason..na tyn wey dey pain pesin go plenty in ya word...hes lookin for whu to paste pd cut off mark..d joke u postin will derail sumone dt will paste it like mayb deyv turn dix thread to akpor special..awil jux tell d both party dt,they shudnt turn am to fyt..fynest...all eye on u as d tp oooo..tankx..benata:speak strait next tym plx..y dey postin it is dt we r eased..they gt what dey want..i tink ah no offend anyone sha wit ma judgement? |
fYnEsTboII: ahahah u nt tayad of NIGGA NI? u nt tayad of JAKE na??am tyard of jake gan...buh ah beat am yesterday..dt y he went to slip bck liein dt it osun osogbo festival dt let im slip..na lie ooo |
fYnEsTboII: I notice dis days dat michaelotti is scarce to POST afta been ban twice...... Coz i knw michael wella well well to dose wey antispambot dn stat awardng with adminsn present congrat to una oooo excluding me coz its nt a new tn to me.......antispamboth jux let d tyn tyar mee..av leaarnt ao to b widaot nairaland sev...tyar tyar of evrytyn,tyard of ASUU,tyard of ohm gan..tyard of naija...tyard of tola sev..she dey treaten... |
the strike has been reported to b called off in 2032...... Piece of advice:ladies go nd marry... Ah dey ground if u wan marry mhee buh on a condition..na u go pay ma dowry oooo.. ![]() |
Nairalane: Eternity is Godly is a day that has no sunset : Eternity to the unGodly is a nite that has no sunrise. Dear brethren, Pls, KEEP UR GODLINESS or become a child today.sir concerning d last quote bfore antispambot ban me..d username is michaeltotti........tanx sir |
whatsuppin here?what new...jux comin frm d hand of antispambot ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 31 pages)
....



....avnt cin any female law student on dis trend oooo
she myt say am omo ogun sev..tola sumone profile doesnt say he is frm d state...ma second profile sed am frm maiduguri oo..does dt mean am frm boko haram state?*hun*