Micolaj's Posts
Nairaland Forum › Micolaj's Profile › Micolaj's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 (of 32 pages)
dharay99: 4 tyms rewriting of o-level exams, 2 tyms of rewriting jamb, 2 tyms of rewriting post utme....now wid a composite of 58.7 no b beans rara...#make p.degree students dey hear am o.w are experiencin dis...cos w hav a suxcex stori to tel...les kip faith up.OLORUN TOSE OBE KO TI KURO NIDI ARO.#kip calmdlordisinvolv |
Talk ooooo, any jambite wey gain admis 4 econs or acct...if predite180k no beans..261 4 jamb no bread oo |
Harbosede02: thnk u o jareu can mention |
Harbosede02: hahahahahahaha.so funny :>na joke jare my sista congratulation once again |
fikfat: its not d predites fault dis is a competitive uni nd everybody is doing what it takes to get to admitted cus nobody want to stay at home for anoda extra year so stop blaming dem for ur losswat loss...persn die?....na here u go wey m nd frenz cum celebrate..GUDNIGT |
Harbosede02: datz ryt,we deserve itdont lemme slap u aunt bose...aah...DESERVE ko JOLLOF ni |
Donkunxex: account and econs...if u don gain admission here tell us oooh... Please |
Donkunxex: account and econs...if u don gain admission here tell us oooh... Pleasedokunxex, micolaj, dharay99 don gain admiss to colmas...funaab wan attend to awon omo baba 1st (predite) b4 h go paste owa nam ![]() Donkunxex: account and econs...if u don gain admission here tell us oooh... Pleasedokunxex, micolaj, dharay99 don gain admiss to colmas...funaab wan attend to awon omo baba 1st (predite) b4 h go paste owa nam |
dharay99: Wetin do am..he made t |
Just finish HOT EBA pelu efo riro ati ponmu kika...hmmm#kipcalmdlordisinvolv |
Donkunxex: 51 postume.. comp 59.75. no aadmissiion accountinqq..... wats all dis nana d shoe w dey bros my comp is 60, 57 putme without nonsense 5 marks...dont wori we shal rejoice |
dharay99: Omo na so so science ppl I dun dey hear since... no accountant ni..economics sef scare.... #ds one na real agriculture school...peloscuten nko? |
Naija no ft gud... Unless...1 of my area sistas had 67 as compo... goin 4 English in unilag...nd d cutoff na 56...hmmmm sh ckd notin was given...hmmm |
Naija no ft gud... Unless...1 of my area sys had 67 as compo |
dharay99: Nd I keep checkinq, nd I keep checking...still checking...abi d list no complete ni... #actually laffin @maself. Na rechecking tinz Till midnyt o.congratulation in advance... U told m dat owa names ar deir...first or secod list u neva mentiz...but i belif ur wrd |
Jamzig1: tanx did u fill AR?big no bros |
dharay99: Viewing this topic: victorano , younglordbm , tolajumoke ( f ), Lusedo , ifyrosky ( m ), Jamzig1 ( m ), Sheyde, iamkay , Mocreations ( f ),hw far bros hav u chk? |
mdee1: Dnt lose hope bro, I pray u make the 2nd listtanx |
Jamzig1: congrats...u me *no admission yet...buh u said cutoff 4 cve is 52..i had 52.27..wetin happen?bro kip calm dis is nija...i also had com of 6O no admiss stil...God knows d best |
peluscoten: wooooooooow admission list out made itcongratulation-hop to join u... |
I've chekd no admiss offered-i felt lik cryin bt d Lord consoled,he said wait dat he stil on d job. |
4th to release-LASU..... Who b next ![]() |
dharay99: Cum see as ppl dey rejoice 4 unilag thread..untop say dia names dun show 4 admission list..i dey luk u ooooo ![]() |
Nizzy129: Report reaching me nw is dat al pdgs stdnt are considered 4 d merit list,they are jst compiling jambite list.nd it s likely 4 the result to b out early sept o.UNDILUTED LIE |
dharay99: 4th to release-uniben.i jus dey laf ....oga mi........u wicked oooo..... y u no pt funaab 4 4th ![]() |
FEDERA UNIFESITIS ADMISS. LIST 1st to release -FUTUOKE 2nd to release-UNIZIK 3rd to release UNILAG 4th to release- ![]() |
fedward: For a guaranteed place in the admission list call me on 09091759316.....i go cal u sir, i no say xmas don dey cum... nd persn nid to by chikin.... |
ifyrosky: Don't get confused here admission list can't be out week or next , cos it has to be submitted to jamb whereas it takes Dem 2weeks plus b4 approving admission letters to candidate dat were admitted I will advice u wait to till d 2week of SeptThank u sir.................lemme go nd regst 4 yabatech putme......... |
Ogunleke48: money speaking... their 150k na beans?i lik u jare tpical nija guy, na evryth be moni.......awa majo prblme 4 nija no b corrption, na d way wey w dey REASON ![]() |
Ogunleke48: meaning of this rubbishc question , u cal smthin rubbish u still dey luk 4 meanin...aah c`mon |
rumos,gistin,half-bakd facts,facts,corrction, fightin,lookers, watchr, d dotin Tomatos,d waiters,anticipators,unbelifvar, belifvas, VC pikins, Admiss obseva, admiss fats finder,meritors,supplementor,VCisitor@writa waitin 4 d insult..... ![]() |
mayayinks: Dat means those on d vc list r given special attention than those on merit list. A question dat needs ansi wunda oo,i no no gatmn 4 Funaab talklesi of VC nd wit al dis nam u ah sharin dere is God ooooooooooooooooooo ![]() |






