Micolaj's Posts
Nairaland Forum › Micolaj's Profile › Micolaj's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 32 pages)
My own wife 2 don pregnant o mak una put 4 frontpage |
Congratulation 2 Geoffrey ti on je Bread |
Na mistake jare don't mind him na 5 e wan tak...Mama Patience don confuse him, He no know d difference btw 5 and 50 again...ah Oga Jona |
Donkunxex: hey..congrats...am happy for you oooh.. but mai bro,na nextyear u go resume bdat ooh... we still in our first semester.... congratts againtanx... i stil dey wait 4 Lasu sha |
Yaba don nakk m accountin o...70agg... I tank u Lord |
@dokunmex...yaba don hammer wit accountin ooo |
dharay99: m' Givinq it anoda try man. #Ds tym will b diff. Do u know I still intend in choosing unaab again.?i was lik u last year,tinkin abt d beauty of Funaab and its conducif environm...i paid 4 it with my 261 hmmm...4get d beauty my broda get ur 1st degri in any gud institutnz...i've seen several jambitos who wasted deir time runnin afta a partikula skul nd lata cam out wit OWO OFO..skuls are just deir to teach us how to realize wat we fantasz |
Ellemuah: Dunno ooo, cos i already obtained d form, d situation is jz kinda dicey. If i gain admission in lasu, i still av to buy jamb form nd switch to unilag to sttudy economics cos i chose econs edu in lasu. And if i go ahead to do pd, i will still obtain jamb form nd start 4rm yr one. So its almost same thingjust follow ur heart...as an aspirin economist u nid to invite sum laws of economics to dis situation nd don't 4get to put God first becos only his will shal cum to pass...i wish u d best in lif |
Ellemuah: Aii, d lord will help usare you stil goin 4 d predegree? |
Ellemuah: i dnt understand y we like confusing ourselves unecessarily, it states dere dat ''results(ordinary print out) wont be accepted in lieu(instead) of certificate or statement of result (if ur cert isnt ready)'' thats if ur result is older dan 2yrs.well said |
Ellemuah: Ehn ehn oo. Which course?bankin nd finance |
A device that's as smart as brain |
Ellemuah: I dnt understand what u mean by NEVER. Will i b lying against them 'write ur surname in full, space nd write ur first nd oda names in initials if they cnt contain the space' that was wat we were told in my hall. And that was what most pple did, So if they wont mark d scripts, it means they wont mark d scripts of most of the pple who sat 4 ECONS EDU nd i dnt tink dat cn happensam...dat was d instructiz given by d supaviso in my hal |
Bazd on m computa knowlegy, ur surname shud b d main tin gan gan and dose spaces...ur surname in full then oda names can be initials with space in betwin dem. myopinionthou |
slimyusup: Finally there, anyone in front of faculty of law writing 12Nn to 2pm holasam wit u stil dey insid iyana ipaja bus |
Garbage in garbage out ![]() wat output du u expect? wen d input (admissz) system is faulty...though no mata hw bad d cas myb, brilliant dudes still exst in d schz...#myopinion |
Ogunleke48: Lolzzzz, can he monitor everything? I've seen 30% post utme score (jambite) that was admitted for EPS due to bribe...is that merit? A student chose Accounting and had 51.3% composite was given EPS due to long leg, even Accounting student with 58% composite (well calculated) wasn't admitted talk less of given lower course, I've seen 58% and 59% composite not admitted into COLMAS in which I calculated their composite as well...MERIT ko, MERCY I...no cut off mark, nothing nothing, even some Jambites are intelligent than Predites; money speaking abi? Pre degree has made COLMAS, I don't think Funaab can produce good graduates in that college30%? no no ar u crious?, drop deir reg no let's verify |
sogodihno: Everybody here knows d truth, but keep denying it;d referee kill d game.wetin u use kil am na cutlass or gun? Park well joor aburo Looosifaga |
LECE diaris God O ah u na kil persin ah dis 1 na bad 1 lemme cal BLATTER 2 chang d scoreline a bi don finish d match? mak i no waste my credt |
Sir Bobbyspeed...The E-mail address of OGA dey wit m...#forensicaccounting |
Jamzig1: chaii...dis 261 must nt waste o...go reg 4 lasu obros tanx jare...i don regista |
baye2023: Getting High Marks in Jamb or PUTMe doesnt guarantee Admission Now, It might aff done dah b4...To gain Admitted is d Koko!! whether [Legal or illegal] ko kan aye whichever [God sef no go vex if na illegal]true talk high scor no guarantee anytin it can boost ur chazs...pple wey si my 261 4 jamb go dey shok if i tel dem say i no si admizz...i no fubud 4 d putme sha-57%...anyway stayin at hom has don more gud dan harm 2 me cos i hav gaind a lot nd I don't tink I can grauduat nao nd start lookin 4 job...I dey go Church may I praise God. |
Benzito: Abeg who told u dae require 45% above b4 attaining 4 admissionAbeg u told dat u nid to no dis? |
dharay99: I like dt statement if I can afford itOGA LASU PUTME FORM STIL DEY O |
I like dt statement if I can afford it datz anoda tinkin mata mahn.[/quote][quote author=dharay99]OGA LASU PUTME FORM STIL DEY O |
dharay99: lmfao..dharay99 w u go nao? |
shio wo bi ti FUNAAB je mi si SHA ...I'm goin to d next junction jare to mt LASU if sh can cari m...ADANIDURO DI ONIGBESE NI FUNAAB YEN |
Ogunleke48: Mrs. Badmus isn't the admission chairperson sir...before contacting them for injustice in admission process, we must gather at least 5 COLMAS candidates registration number with low marks and admission status printout incase the management denies that they weren't offered admission.I no her name na Carolyn Afolami she dey bear |
Donkunxex: waoh...dats nice ... na me go welcome u come yabatech ooh... I'm an nd2 stdnt dere too...buh hvnt been active in schl cos of Funnab admission processing.... about d ican stuf..I haven't started yet but ive gat friend dat have and dey are nt in any tertiary institution.... you can just google about it...and also include Nairaland on d search..I've seen a thread on Nairaland about it... goodlucktanx bros.are u on whatsapp? |
horllarh: hmm. I have also said no myself that I will never write jamb again.. Buh wetin I go do now.... are u on whataspp if yes add me ...I`m not consoling myself or anybodi ....cos I believe failure is inevitable...LIFE IS SO EASY..if u first m graduate no mean say u go first m get job....who knows maybe na m go giv u job....LIFE IS NOT STRAIGHT.....IT`S NOT A COMPETITION AND I`M NOT HERE TO IMPRESS THE WORLD BUT TO EXPRESS MYSELF. |
Donkunxex: nah..nt anymore... didn't realli get d info about d programme .... predegree zz dere...k hw do I go abt ICAN stuff bros, cos I dey wait 4 YABATECH O |
Donkunxex: naso mi brotherare you going 4 CAMBRIDGE A-level?... |
d school's beauty dey shack me buh 2b on a safer side, I just gotta forgo dat school.