Migines's Posts
Nairaland Forum › Migines's Profile › Migines's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 216 pages)
@webdustbin U and who dey send txt msg. Abi u never sleep finish? |
And datts fanny ![]() |
Hn don discover hn talent. |
Who go let tufe carry dat hn dog teeth tear hn tits comot. Shes only playing safe. |
C'mon shatap! @jessy be careful. . . Very carefull. |
Lol. . . . And being on da wrong side of d bar can make u do some shitty things. |
@ass seed ur posts wrink of a childish mind set. Lyk all kids dis is d only place where u can talk dirty and get away wit out geting spanked. I'm tru wit u c0z, dis is child abuse. |
Nice one tj @antrix ure most welcome. |
"saint stupid" @enisot "Godumare"? Lmao, i don hear sontin. @clem honnie, its all gud. |
Wen hn get d ballz sef wetin hn dey take am do? Shoot cockroach e nor fit shoot. Fck woman hn dey shiver. Niggs, gud riddance to useless bawz |
@ituen "baby"? Nor provoke me o |
@ptaller so ure a "turkeynapper" *calls in d turkey trafficking controll centre*(TTCC) @clem lol. But ptaller really fcked up. |
Lol d earlier she accepts, the better. |
*slaps gunpoint at da back of his head* u must be very stupid. @tufe bc0z we don dey follow u play u nor knw ur mate again abi. So tey u don dey call ur sef elder. Make i hear am 4 ur mouth again. |
Lol |
So how doz dat affect fuel price? |
@rebel hi dear *hugs and kisses* guess u've been bizy lately. @aristole tell someone to help u make sure spell checker iznt shakespearian english c0z u prolly dont know d diff. |
@ass seed watts all d ranting and panting about? If i slap u now dem go talk say mig wicked. Another word 4rm u and ure done 4. . . .Bloody idiot! |
Yeah. . . . Tufe is going on a fckn long ride.(do i need to say its not a very pleasant ride?) |
. . . (tufe) like a fckn he-goat. |
Hn get brain at all? |
Aristole u sef nor feel say u nid help. |
Look who's calling someone a kid. |
And gunpoints begs to eat it. . . Dat nigg£r is wierd. |
@sauce ituen dey take style enter u, u dey nod. |
D boy nor just get liver. @tufe u cant be in dis army. |
All of u ti só yoruba plenty plenty ju. |
D mumu nor knw |
*Yawns* |
Are u serious? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 216 pages)
