Celebrities › Re: I’m Being Pressured To Get Married – Yemi Alade Cries Out by Mikkysmart: 2:31pm On Nov 09, 2023 |
Ogbeni how long. |
Politics › Re: Tinubu’s Assault On Subsidy Is Supercalifragilisticexpialidocious — Obahiagbon by Mikkysmart: 10:25pm On Jun 04, 2023 |
[b]Dis one go jus dey open his mouth waaaaah.....who dey follow e grammar dey laff. |
Politics › Re: Tinubu’s Assault On Subsidy Is Supercalifragilisticexpialidocious — Obahiagbon by Mikkysmart: 10:24pm On Jun 04, 2023 |
Dis one go jus dey open his mouth waaaaah.....who dey follow e grammar dey laff. |
Culture › Re: Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures by Mikkysmart: 3:11pm On Mar 05, 2023 |
Hunter wey bring goat com house in the morning na thief e be... |
Politics › Re: Again, Buhari Asks Nigerians To Vote For Tinubu by Mikkysmart: 8:21pm On Feb 19, 2023 |
This Egyptians we see today we shall see dem no more from this coming Saturday.... |
Food › Re: Garri: The Most Underrated Food In Nigeria. by Mikkysmart: 9:12am On Feb 04, 2023 |
Baba garri no be anybody mate again oo Garri to sure for house....no go there ooo |
Politics › Re: Nigerian Remanded Over Attack On Guyana President's Residence by Mikkysmart: 9:42pm On Jan 20, 2023 |
Unknown gun man visited unknown country....see ur life na |
Politics › Re: Labour Party Governorship Candidate, Abdullahi Tsoho In Jigawa Defects To APC by Mikkysmart: 9:24pm On Jan 20, 2023 |
Eeeeya APC don dey carry dis one go were e no no.....what a pity |
Romance › Re: Romantic Pepper Seller Gets Girlfriend's Name Carved On His Arm (video) by Mikkysmart: 9:38pm On Jan 19, 2023 |
O boy dis ur luv is going too far ooo be calming down. Love no be ur mate ooo. |
Politics › Re: Reno Omokri: Reject IPOB By Rejecting Peter Obi Who Put Biafran Flag On His Beer by Mikkysmart: 8:40pm On Jan 17, 2023 |
Dis Reno na mumu o....Chatham house invited atiku buh refusing to attend, festus keyamo is on his way to court to ensure ur principal step down because of fraud you didn't respond rather u carry Peter Obi matter for head....you go hail for the result. |
Politics › Re: Atiku: It’s Too Risky To Hand Over Nigeria To Tinubu Or Obi by Mikkysmart: 8:28pm On Jan 17, 2023 |
Sir atiku your analysis can only be solve and handle by Peter Obi.....it's a no to PDAPC together. |