MissRelly's Posts
Nairaland Forum › MissRelly's Profile › MissRelly's Posts
gud evening everbody abeg if update cum make una call me i dey wait |
gud evening everybody,wow dis story is really interesting,i hope nancy makes a right choice in falling in luv btw kelvin nd jordan continue am at ur back |
gud evening everybody,wow welldone,i really enjoyed dis story u are good more ink 2 ur pen |
gud afternoon everybody,shewrites u are doing so great,welldone,i luv dis story,i believe funmi introduction will b in their lips 4eva keeping on d good work of writing |
gud afternoon evrybody,fiyah welldone but y here when will d grand finale come bcus dis 1 is finale |
gud morning everybody,so update came on board no one cared 2 flash me i no say call is well,abeg fiyah welldone but b4 u go recieve the welldone why did tori said no?..they were both sliently falling in love....me self think say tori go stand up 4 d chair run inside go cry i no say she go sit down shout NO TOBI infact i vex but fiyah kudos |
gud evening everybody,mhiztee don't say she will update 2morrow rather dis night is not yet midnight nd am patiently waiting |
gud morning everybody,fiyah how studies i hope u are doing great but abeg o update quick b4 person go vex infact people don vex......have a nice day pls update 2day |
gud evening everybody,so someone celebrated his birthday 2day nd i wan't invited 2 eat cake.....kai i no go gree make una go bring my cake now now b4 person go cry dis night o o.........Royh long life nd prosperity nd many more yrs HAPPY BIRTHDAY but no forget my cake b4 i provoke cum vex join na. |
gud evening everybody,una no still call me say update don land na wickedness oo fiyah welldone no mind dis people wey no fit call person |
gud evening evrybody,fiyah u are killing me with dis story&i luv d way d story is going tobi will collapse,jo will faint,tori will b buried,marcus will b confuse&welldone bt update fast before 10pm am waiting. |
gud evening evrybody&u fiyah,una wicked o so update cum online nobody call me infact i don vex, abeg fiyah update now am growing impatient,infernorblaze cum o there is story,fiyah welldone u are good |
gud afternoon evrybody,frozenfire u are very beautiful&pretty i wish u more yrs,prosperity,beauty,pretty nd a handsome husband who will match ur beauty nd don't forget ur creator now u are young HAPPY BIRTHDAY |
gud evening everybody,so una dey read dis fine story nobody call me it is well,fiyah welldone,abeg update fast am loving dis story |
gud afternoon everybody,i don't understand what is going on,i thought she wants 2 b free from her father's grip of rape,sexual molest and it's kind,how cum she's enjoying it now from d man she detect nd hate,pls more update am getting upset,i feel like beating Rhoda up dis instant,by d way frozenfire welldone u are good. |
gud evening everybody,frozenfire y d short update na wa o abeg finish up bcus my MB don finish o |
gud morning frozenfire nd evrybody anytime i remember dis story goose bumbs cum over me,pls cum nd update o o,dis morning i pick up my phone 2 read d new one my elder shouted at me bcus he knows am not fond of touching my phone in d morning.thumbs up u are good,i hope u had a sweet dream |
thanks,i appreciate |
Anuoluwapo23 abeg no vex,he just want 2 talk no mind na |
i thought it was nov/dec how come am seeing aug/sep pls enlighten me more i need more facts concerning d exams |
sex is an expression love,true talk bt in marriage u can never express luv in rship of bf/gf,Jesus express his luv by dieing on d cross why did'nt he have sex with everybody? God in his own wisdom created sex 4 man nd woman(married)not 4 boy nd girl(courtship or rship of bf/gf)2 express lack of selfcontrol in d name of expressing luv |
Welldone |
u are good,keep on d good work with dis write up great future awaits u |
abeg no mind d girl,bt in dis case she should no wat she is looking 4 whetter is his money as her parents are financially unstable or luv which is wrong in dis aspect bcus d man in qus?is her friend's dad how will she live in dsame house with her friend as her daddy's wife even 3rd wife,pls she should go nd pray bcus she won't survive d trauma in future |
diplomatvicky it will cum keep on believing |
When true love comes,u will feel love,loved nd cared 4,jus like jesus is our true love,so it does exist,it can also exist like dis when u meet a girl or a guy 4 d 1st time from causal friends luv grows nd gaminate 2 marriage bcus u luv he/she truely |