₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,318 members, 8,421,344 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 09:53 AM

Toggle theme

Moshould's Posts

Nairaland ForumMoshould's ProfileMoshould's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 (of 24 pages)

CrimeRe: Women Stripped At Onitsha Market For Stealing Bales Of Clothes (offensive Pics) by moshould(m): 3:25pm On Jun 19, 2015
Its wrong to steal what belongs to another person, but its not right to make dem naked publicly, some foolish men are just waiting to see dem fully naked and notin else...say no to jungle justice..
PoliticsRe: Obasanjo Poses With Saraki After Their Secret Meeting Today (photos) by moshould(m): 3:19pm On Jun 19, 2015
In yoruba language ( e je ka pe malu ni broda, ki a le r'ona lo ) somtyms u need to respect d cabals, so dat we can move forward..
CelebritiesRe: [PHOTOS] African China Wants You To See His Massive TV Set by moshould(m): 3:19pm On Jun 17, 2015
China wey dey do radio and tv repairer for iganmu road, na ekujimi him dey live. Him dey wear one canvass (CAT) for 12years for orile, him dey play every weekend for OYin cool palace...eversince he blow china no dey rep orile again, if ur area pple see u for shows u go dey deny dem.we sef no send u again dats y u fade in..ur fada !!! Go and die with ur tv..i get my own..orioya.....God bless daddy showkey for repping aj 24/7..
PoliticsRe: Military To Take Over Aso Rock’s Strike Force by moshould(m): 9:59am On Jun 17, 2015
Military ti fe take over, coded.
PoliticsRe: There's A Limit To What I Can Do At 72 - Buhari by moshould(m): 10:57pm On Jun 16, 2015
No be lie, e.g u no fit wipe woman pass one round, u no fit do back flip.e.t.c
RomanceRe: How Can A Broke Guy Be Romantic Or Show Love To His Girlfriend?? by moshould(m): 7:01am On Jun 16, 2015
Use ur agbo opa-eyin constantly,and make sure u dey Bleep her well if she wan leave u, she go remember say u be jack...she go consider d ponron...
PoliticsRe: Rep Kicks Against Campaign To Cut Lawmakers’ Earnings by moshould(m): 6:51am On Jun 16, 2015
Bros na lie u dey lie, if una money no reach 1m, why pple dey kill dem selves to become honourable instead of facing their business or former jobhuh In esan language, u are a thief (ozgii we khin ) oriebe, orioya...... tongue
PoliticsRe: Unemployed, Poor Nigerians To Get N5000 Monthly – FG by moshould(m): 7:27am On Jun 15, 2015
Its possible, we pray it doesn't end in the media..
RomanceRe: (photos)... A Nairalander's Birthday Gift From His Girlfriend. by moshould(m): 10:47pm On Jun 11, 2015
God go bless that your girlfriend, very soon, she go be ur wife by God's grace...
Nairaland GeneralRe: Huge Python Killed At Opebi, Ikeja (photos) by moshould(m): 7:20pm On Jun 11, 2015
Peppersoup and cool harp will go with dis...
CelebritiesRe: Eedris Abdulkareem Punished Me, He Never Recognised Me - Timaya by moshould(m): 8:14pm On Jun 06, 2015
No mind d guy, naso him sef dey do other upcoming artist, help me ask him say why him refuse to appear for d video of NG onye ukwu huh Nd him knw say d guy need platform..naso all of dem dey do, except 2baba, him don help so many upcoming art...e.g solid star, joel..e.t.c..God bless 2baba
CrimeRe: Sisters Beat Father For Having An Affair With Their Late Mother’s Friend by moshould(m): 4:49pm On May 13, 2015
Shey make d man no o fu*k again ? because his wife died ? Abi d girls want make their fada dey cure dem huh
CelebritiesRe: Uti Nwachukwu Apologizes To Jim Iyke Over Comments He Made About Him On Jara by moshould(m): 4:24pm On May 07, 2015
grin ;DD guy na pfear pfear...hahahaahahahaahaha, him dey imagine jim iyke blow for his fresh face...
BusinessRe: 103 Nigerian Products Rejected Abroad –FG by moshould(m): 12:34pm On Apr 24, 2015
Ur fada left balls......coompound bastard
PoliticsRe: Photos:Meet Adebola Williams, one of the young minds behind the new Buhari by moshould(m): 1:53pm On Apr 02, 2015
If u are an alumni of government college eric moore, surulere, Lagos.. (2003/2004) u suppose know sy dos pple no dey carry last...
Nairaland GeneralRe: Is This A Man Or A Woman? by moshould(m): 6:56am On Mar 31, 2015
Thank u for d crrect spelling...olodo bros dem juz dey flop..
CelebritiesRe: Wizkid Smashes Fan’s Iphone 6 In Dubai Club While Smoking Weed by moshould(m): 3:56pm On Mar 29, 2015
Why u sef go snap d guy when u know say him dey smoke huh
RomanceRe: Can You Marry The Person You Are Currently Dating? by moshould(m): 1:45am On Mar 27, 2015
Good for u
PoliticsRe: Chibok Girls Finally Rescued In Gwoza by moshould(m): 1:40am On Mar 27, 2015
Me sef I wonder oo ! No news talk am dis evening..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 (of 24 pages)