Moshould's Posts
Nairaland Forum › Moshould's Profile › Moshould's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
no be una fault, if no be our useless rulers wey greedy, una for get mouth talk to naija any how // no be PUFF PUFF sellers GHANA pple dey sell for lasgidi ? |
i PH more !!!!! no shaking.... |
strong man, God bless ur courage...u go make am in Jesus Name....no be by office, naija don cast.. just do a legit stuff and make money... |
expired toto everywhere |
make dem free dis man na, na force to be nigerian, d guy say him wan share..nawa oo |
THIS PARTICULAR GIRLS ARE HIS DOGS....SO NO KAIN |
bros i beg u in the name of JESUS CHRIST, go to your village, get a land and plant enough crops especially cassava, out of that 3m, u'll get a cassava grinding machine for at most 500k... my brother, start small, and thank me later....no minmd pple mouth, its not a must to be in the city, roaming about with that fake life of being in the city..nothing dey city again, all man eye dey chook... |
she suppose get patient na, she go still die anyway.. why kill herself... |
shout out to that lucky nigga that is scratching her kitty cat codedly.....wetin baba fit do again.... |
no be small stress o |
beautiful human being... |
come nigeria come stay before u go judge, no stay yonder dey judge.....ORIOYA 1 OF AFRICA..... |
useless nigerian rulers, that what they like....to steal big from the masses and return peanuts to the lazy gullible illiterate bastard slaves...many poor pple no wan wise, the 200naira cannot change d life of your family in anyway....why not face your little hustle, pray to God and leave d rest. |
news of oppression...OP no dey bring all this kind news, e no dey help us in any way.... |
good, if some lazy ones still feel too big to farm, na hungry go kill them.....dem dey look for office work up and down....too may MC's not enough Mic |
in as much as i'm not in support of this act, lets not be quick to judge d man....wetin d woman do ![]() ? some women wicked ooo!! juz imagine say u go out go hustle money and u find ur wife and another man inside hotel, when she got home, u try to ask her calmly, she begin dey shout, dey disgrace u...woman fit kill, even without weapon....their attitude alone fit let man drink otapiapia....God help us..i know what i'm talking about. |
better person, u dey see well.. no be some kind yeye greedy pastors wey dey see only bad things, but they dont have solutions for the assumed problem... |
i smell BOODISSY....Booty Dick and Pussy |
bros abeg not us oo, na them,, make dem ban all the politicians and their children from entering...not we... |
dem like better life, but dem no like to create the life..... |
animal, why can't you juz be a jew man and live a free life, after all ur OT, u later die......may your bastard soul on ur cultist body hustle in hell till Jesus go come..... |
bros do we have nigerian phones ? lets appreciate....naija neva do toothpick.....na we use fones and cars pass..no one we sabi do.... |
r.i.p baba, i was expecting new names.... |
and who is responsible for adding their names on the payroll who has been jailed ? if nobody is responsible for this questions....you all should gerrarrahia.... |
na news be dis one ? wetin concern us with their ride ![]() |
no mind them, dem think say we be ONILA...(FOOL) |
illiterate bastard |
he is a useless fellow, some pple cant just help but disgrace their family anywhere they go.....shey na that small money go change his life ??/ ozuor..... |
Na as u tak dem juz take d light sef, light dey....na u knw d light wey u mean....i'm not a reigious person...I love God and every human being, regardless of who u are and where u're from..do unto others as u want them to do to you.#clearconcience |
though i'm not a christian, but i love deeper life members, i see most of them practice what they preach...."my opinion" |
make una sit her down, give het cat fish peppersoup, pounded yam and correct ogbono, after every, give her d bomb, make she kil herself.... I swear she go run...life sweet |
Bros, u forgot to add nepa....nepa and police are my worst enemies...If I have my way, i'll reduce dem by d day... |
// no be PUFF PUFF sellers GHANA pple dey sell for lasgidi