Moshould's Posts
Nairaland Forum › Moshould's Profile › Moshould's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
People Dey kpai of hunger and insecurity , OKOOKO bush Dey go party , phoolish olodo presidiot |
Happy for you bro, it’s about time you let her go, she is an unfaithful, ungrateful, disloyal and treacherous b@$tard |
the same thing Tinubu and his gangs of APC teevz wants to replicate all over nigeria, after he successfully captured lagos state |
Congratulations to him and his fellow generals!!! On thiefnubus mandate they shall stand till dey kpai finish… if they catch BH, una go release them back to the society , dash them money and sew new clothes for them |
That one na family issue, dem go sort am |
man like don jazzy, twale !!!! baba agba |
exacly! the government should ban agent and agreement fee... infact we no wan see agent again..... who get house should tell somebody to tel somebody and may be use sign boards to indicate, as it used to be ...... them wan kill poor people.... no more agents, make dem go learn mechanic and barbing |
Nigerian lawyers done tell am what to do.. shameless thieves |
please send him to God, his virgins are waiting |
mumu people , na just to stea and buy cars and more cars...nothing more... phoo |
U know almost every every about Faco bro? Which set are u? I am 04 set |
Lie lie boy wey resemble rabbit pikin, na thunder go faya him |
Amen 🙏🏽 |
may this administration Favour their families as they move on to the next level. |
Lies!! Soldiers wey d!e go reach 100, una dey lie...wicked government with lie lie news |
In as much as I understand his point, I'll urge him to tell his fellow political criminals to lead by example, by making sure they and their families should stop going abroad for schooling or medical reasons, they should live and enjoy the useless country they have created...awon ashiere oloriburuku gbogbo |
Thirded |
very annoying |
sad one, may her soul rest in peace |
This dirty extremist done come again this year...stupid man |
Nice gesture, we no wan hear another story say some fools go kpuf them next week oo!!! Because many of them dey think wit their kidneys |
��������� |
My brother toto sweet |
Fools |
Sorry bro, your Toto is gone!!! They ain't loyal bro...bilee dat |
Useless idiot, which story Una go dey justify nonsense, dey use open eye dey support NONSENSE, society done destroy, BASTARDS everywhere because of people like you, which side of the story to reverse this DNA results no worry, dey encourage the useless gender to do nonsense and stand under human right, that's why people no free marry again, selling Toto up and down..fools |
Leave the marriage as soon as you can, and before you settle with any other man, make sure you discuss on with him concerning how you dress, make e no be say you dey open Toto and breast down dey expect your husband to be happy and mature because world done civilise.... nonsense...any hypocrite wey try to talk nonsense na God go punish am, useless generation of Toto sellers and buyers....no shame again..I condemn the beating, but don't go into marriage if your toto still dey on advert for public |
Toto seller |
Person wey die of hunger, how his soul want take rest As long as he voted for Buhari,his dead body will Hustle for ever till e die again inside hell acid |
We urge the police officers to go about their normal duties while the general public is on top of the matter. We will bring the perpetrators to book and make sure the face the rot of the law. Thank you |
How e take concern us How?? How![]() |
Of course , your u fools are. So poor that all you have is stolen funds and nothing more, just a lot of money to throw around.. shameless fools |
Una go dey justify nonsense, dey use open eye dey support NONSENSE, society done destroy, BASTARDS everywhere because of people like you, which side of the story to reverse this DNA results