Crime › Re: Boyfriend Slashes Girlfriend’s Throat In Adamawa State (graphic Images) by moshould(m): 4:59pm On Nov 10, 2016 |
girl wey u neva marry  ? d guy deserve 1million strokes of kain every year, for ten years.....oloshi |
Politics › Re: Lagosians Consume N3B Food Daily- Ambode by moshould(m): 4:43pm On Nov 10, 2016 |
and all of us dey form bigman, we no wan plant...no wahala... we go suffet am together, small yam na 600 naira here for Edo state na 70naira. |
Crime › Re: Robber Pretends To Be Dead In Bayelsa To Escape Mob Action. Photos by moshould(m): 2:44pm On Nov 10, 2016 |
u can't get away with that in lasgidi....some bad guyz go confirm ur dead body by cutting off your ear...u must cry..ur fada |
NYSC › Re: Corper Lawal Kontagora Was Killed Because Of A Girl, Suspect Confesses by moshould(m): 10:38am On Nov 08, 2016 |
wetin toto go cause for this world !!!! if e happen finish, d toto self no go fit stand am....rubbish hole wey dey smell... |
Politics › Re: Dino Melaye & Lai Mohammed Laughing At Abu Ali's Burial, Get Blasted by moshould(m): 9:29am On Nov 08, 2016 |
naija mentality, if person die, u no need to chop, laff, sleep, or go work... juz dey cry, and make sure u feel bad for pple to know that you are concerned...rubbish...tears dey wake pple  |
Politics › Re: APC Crisis: Tinubu Evades Peace Meeting by moshould(m): 9:14am On Nov 08, 2016 |
greedy beast |
Politics › Re: Okorocha Cruises With His First Son, Aham In Sokoto by moshould(m): 9:50pm On Nov 06, 2016 |
D BOY BE LIKE BAG OF BEANS....AKPO EWA... |
Celebrities › Re: Runtown Shares Church Selfie by moshould(m): 9:30pm On Nov 06, 2016 |
me i know say smoke dey this guy pocket,,,,,guyman |
Christianity Etc › Re: T.B. Joshua Predicts Who Will Win US Presidential Election... See Details by moshould(m): 9:07pm On Nov 06, 2016 |
guy respect yourself !!! prediction is allowed, no be by pastor .. me sef don see am... |
Celebrities › Re: Linda Ikeji: I Would Love To Marry A Man Who Likes Sex, Can't Marry A Poor Guy by moshould(m): 6:40pm On Nov 06, 2016 |
Then make me rich, I love sex |
Politics › Re: El-Rufai Celebrates His Son, Sadique's Birthday (Photos) by moshould(m): 4:45pm On Nov 05, 2016 |
I no juz like dis man.... |
Politics › Re: Hunger Will Soon Vanish – Osinbajo by moshould(m): 12:25pm On Nov 05, 2016 |
Story! |
Politics › Re: Osinbajo: Tinubu Nominated Me For Vice President by moshould(m): 12:11pm On Nov 05, 2016 |
God father of slaves |
Politics › Re: Bill Seeking To Make Sharia A Federal Law Quietly Passes 2nd Reading by moshould(m): 11:35pm On Nov 04, 2016 |
bastard rulers...... |
Webmasters › Re: Halloween: Mark Zuckerberg & His Family Dressed As A Dragon, Vikings & Sheep by moshould(m): 9:42am On Nov 01, 2016 |
Billionaire wey no dey shout....if some pple manage buy fuel on their gen....dem go dey form big man....lol |
Romance › Re: I'm I Qualified To Get Married Or Not? by moshould(m): 11:54pm On Oct 31, 2016 |
you dey consider only the age factor,what of the economy of our country?? cost of feeding your family, bros e no easy to feed other people o... especially in naija where ur take home pay can no longer take you home.....age na numbe for poor people.. |
Romance › Re: How Can I Handle An Overdemanding Girlfriend? by moshould(m): 5:45pm On Oct 31, 2016 |
Yes, if my sister dey demand too much, she is an enemy of progress, being my sister does not make me side her if she is wrong...#nepotism.. |
Romance › Re: How Can I Handle An Overdemanding Girlfriend? by moshould(m): 5:31pm On Oct 31, 2016 |
As far as u don chop inside d toto, pls runn for ur life.... |
Celebrities › Re: J Martins Shares Photo With His Son by moshould(m): 5:28pm On Oct 31, 2016 |
D boy get pity face... |
Crime › Re: Robbers Attack Union Bank In Delta With Dynamite, Cart Off N25m by moshould(m): 3:04pm On Oct 31, 2016 |
Good, make dem use am well, dats my own.. |
Politics › Re: Mohammed K Mohammed Is Dead And Buried In Katsina (pictured) by moshould(m): 11:11pm On Oct 30, 2016 |
lol, wetin concern buhari now  ? una go make dis thin president commit suicide oo !!! |
Christianity Etc › Re: MMM Being Advertised In RCCG Church Service (Photos) by moshould(m): 11:08pm On Oct 30, 2016 |
my people no wan wise... |
Romance › Re: Faithfulness Kennedy: "I Need A Man Who Can Make Me Go Gaga In Bed" by moshould(m): 5:24pm On Oct 30, 2016 |
I'm not surprised, she sex up her way to d miss tourism position....why he no go like sex  |
|
Celebrities › Re: Tiwa Savage May Reconcile With Teebillz, Her Estranged Husband - Vanguard by moshould(m): 10:55am On Oct 29, 2016 |
she don miss the pussy pumping....tee bills better grab ur opa eyin, ale , afato, ogidiga, orijin, action bitters, mix am with burantashi.....chop well and Bleep her, she will never think of breaking up with u again....thank me later.. |
Celebrities › Re: Photo Of Falz's 26th Birthday Cake by moshould(m): 3:32pm On Oct 28, 2016 |
26 abi 36  Make una take time ooo!!!! |
Celebrities › Re: Miss Anambra Beauty Contest Is A Scam - By Mazi Odera by moshould(m): 1:22pm On Oct 27, 2016 |
Wetin toto go cause!!!! If e happen, toto sef no go fit wait solve am... |
Crime › Re: Man Rapes 14-year-old Girl To Coma After Taking ‘man Power’ In Kaduna by moshould(m): 12:40am On Oct 27, 2016 |
No wahala,n let then take him to the gay prison, make sure the inmates are given d same drugs, and make sure they dismantle his asshole....#ORIOYA |
Family › Re: My 29-Year-Old Fiancee Wants To Dump Me by moshould(m): 8:23pm On Oct 26, 2016 |
Toto full everywhere, but wife scarce... |
Sports › Re: Kenyan Football Fan Peels His Skin To Show Support To A Team (Disturbing) by moshould(m): 11:16am On Oct 26, 2016 |
foolish fool |
Politics › Re: We’ll Return Nigeria To Good Old Days Of Accountability – Buhari by moshould(m): 11:10am On Oct 26, 2016 |
na the same thing dem tell my grandpa, him die with hope, them tell my papa the same tin, him self don die, una wan tell me d same, e no go work...una father.... |
Crime › Re: Teacher Arrested For Defiling A 12-Year-Old Pupil In Lagos (pictured) by moshould(m): 10:58am On Oct 26, 2016 |
cut off the joystick as na hm dey make you sin.....its in the bible.... |