Moshould's Posts
Nairaland Forum › Moshould's Profile › Moshould's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 24 pages)
Another fool |
No problem. Juz dey warm up ! Baba dey come back 2 naija soonest..in akon's voice,, convict !!!! |
I hate washing curtains and bed spreads.. |
I will feed dem all, but i will als work harder on my tactis because I must Bleep dOs her friends. |
Dis is what we call Afeeri in d west...oje ni won pe... |
I smell desperation.....well, na God go win at last.. |
Even security sef no like uniformit depends on d job and salary...but as fr schol, no way.. |
? Please u pple shld transfer ur anger to boko-haram and let police hndle their case... |
I talk am b4 say d guyman go later show....coded guy... |
God bless u bro.... |
After d whole swag, we don see u, u get money ! Yes, u are rich...oya help poor people...no begin dey share 1k each for beggars..touch lives nd change dem, dats d biggest swag... |
Leave dis man and do better tinz with ur time...time dey go ooo ! |
U sure say d man no do anytin There's 2 sides to every story...though i no support killing, may his soul r.i.p... |
As the system value certificate pass brain, thats how pple begin duplicate anytin juz t get d job...my sister no dull ur self oo ! Collect d money for 5years, then u resign...kpakam !!! |
Dis one no be film trick at all.... |
Na to carry acid na... |
Nepotism is a major destroyer of togetherness....let pray and support our president...its not easy. |
Una sure say dis tin no be swear from innocent Raided passengers, conductors and drivers who were left stranded by illegal arrest by them...police dey die anyhw dis days ... |
Baba pls don't even try it nw, fix dd refineries first, Apada si buruku oni jeti naijiria .... |
Some selfish politicians has subjected dis pple to dis condition, may God forgive them for they don't knw that i'll give birth to dis unrest...and for d beggars i'll urge d innocent ones to stick t their subsistence farming..make God help y'all...its not a crime to come from d north.... |
No be by fine gate o ! Does d beauty of the city stop dos illiterate bastards from detonating bombs Abeg stop to dey advertise area where death too cheap... |
I no blme them !!! Na our rulers turn us to slaves and beggars for our country, dats why we dey look for greener pastures..stil hoping to see naija as a country that can depot dos white bastards... |
Awon oloriburuku, olorun oni fun yin she....jealous pple, dem knw say 9ja get wht it takes t be better then d US, na since then dem juz dey pour sand for our garri... |
God plese save naija from dis blood suckers.. Innocent soul juz dey die |
Oh my God !!! Why ? Why?? Why not tke ur konji t d right place ( brothel) babes plenty na....as usual give him 6 dice to throw, whtever d number f d outcome is his jail term... |
Wch kind prison dis man dey sef Him still dey speak with newsmen...naija !!!! If na poor man prison, u're not allowed to wear clothes let alone talk to d press...rubbish, we too dey pamper rich thieves... |
A responsible boss will nt do dat, and if it happens, make sure u give d bss a good challenge dat will make him regret his action,and possibly aplogize...i no go lie u, jobs scarce o ! Retarliation is not d answer.. |
E le won danu, awon enemies of nigeria's progress, selfish beings...God go direct u as u ledd dis great nation.... |
Bros no go dey search for wetin u no lost, or else u go see wetin u no expect... |
Dis guy don dey do am tay tay ! Make dem flog am 15000 strokes... |
The best governor in the whle world, permit me to say so... Its not easy to govern a corrupt state in a corrupt country and still perform....twale for u... As for VP, he is a selfless and intelligent humanbeing that understands the difference between contentment and being rich....God bless you both...e ma pe laye... |
Aiye dun je ju iy lo... God punish poverty |
? Please u pple shld transfer ur anger to boko-haram and let police hndle their case...