MrBones2's Posts
Nairaland Forum › MrBones2's Profile › MrBones2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 47 pages)
[size=14pt] abeg Taz u suppose enlist for nigerian police cos u dull pass a fool. Didn't u do some back ground research before confirming? I no get ur time e jaree. [/size] |
[size=14pt] da boss God bless u jor, these spoil sports don make me nearly regret starting this thread. Maybe na the bureau part of the subject they didn't understand [/size] |
[size=14pt] baby na indefinite sometin o! The thick madam don vex. That one na her p sha . BTW Barka da sallah [/size] |
[size=14pt] Bunkum! That one na luciferic truth JOR. Which one self? Ido u be man or u hate men? Cos wif ma lines i do downloads, but ur own na critical case lol [/size] |
[size=14pt] ido no be u i dey blame na ur mama wey bring this kind iniquity to mankind, for egyptians didn't know that the 10 plagues were jxt intro compared to ur dirty azz. No wonder some mammals dey eat their offspring [/size] [size=24pt] END OF DISCUSSION [/size] |
[size=14pt] stud that na ancient lines jor, go update. U too primitive for ma liking [/size] |
[size=14pt] my God this is not Idowu [/size] |
[size=14pt] stud everyone knows that u're a HATER. Even a new born baby. The days of UR dominion is past. Oh! is true u're the defending champ, no wonder they say one eyed man is the king in the land of the blind [/size] |
[size=14pt] Idowu no be me u go frustrate na ur grandpara wey u do that to, see public yansh wey dey question ma integrity [/size] |
wahala dey. U see? Everybody know say ido no fit speak english . ido i sorry for the person using ur id chibaby no mind me jor, the place was dead in ma absence so i wanted to shake it up a lil bit and it worked perfectly . How're u doing angel? |
[size=14pt] pls macho rapist ido abeg spare me jor [/size] |
meaning what[size=14pt] chibaby Nvm i'm past that page. [/size] |
[size=14pt] BTW u and ur mistress don finish? . Abi na break she give u? [/size] |
[size=14pt] oya the storm is over, u can continue wif ur friends and forget ur foe [/size] |
[size=14pt] OMO cannibal, who be ur victim this time around? [/size] |
[size=14pt] element ur head na pillar. [/size] |
[size=14pt] y shud mr. Skeleton receive ur noble greeting? Abeg forget it. [/size] |
[size=14pt] studio enough of that barbaric lang jor, speak simple english [/size] |
[size=14pt] id ur lil mind is sure twisted, i swear ! [/size] |
[size=14pt] Odunnu u fast no be small. They wan kolonbi themselves [/size] |
[size=14pt] I SEE! What u lots all want is a puppet in the form of vic2k3 alright! No more jokes . **dusts himself * dis agbero nlanders wan rumple ma tuxedo. BTW ido don dey go school o! Na her first english be dis abi she copy am from somewhere? [/size] |
[size=14pt] bia dis jazz boy wif pentium 0 brain go hibernate jor. Horse wit no band . Chichi u bera hold ur yeye greeting to urself before u become a victim [/size] |
[size=14pt] JESUS! Jesu christie! My lord! |
[size=14pt] ewo! Wetin is me see? |
[size=14pt] ndindiamaka? After u dey yansh madam taminya age 42, height 2.1, complexion very VERY dark for Yim, u come remember ur BERIFULL concubine wif big bazooka. Na id i dey pity SHA, mstchew make i go . . . Jor [/size] |
[size=14pt] bTW they tell me for dream make i no talk to u TAMINYA today so [/size] |
[size=14pt] look element hold ur wife abi concubine o! Make she no call me names again o! Before i remove her killman jaro bweasts one by one. If u get the liver sha, cos na im punching bag u be [/size] |
[size=14pt] .malnourished ko papanourished ni. U go hug ma penis say na ma body, abeg come give me a hug jor and pacify the mister u awoke unnecessarilly [/size] |
[size=14pt] hopeless lovers [/size] |
[size=14pt] element u don spoil chei! Look here promise and fail. U don promise element Punny, u no give am. Promised me . . . . U wan divert, before i open ma hand and close eh! [/size] |
[size=14pt] hisses **mstchew** compassless mr and mrs [/size] |
[size=14pt] what?that 3 mins tin now. Ido last warning o or else ur OVER BLOWN yansh go hear am [/size] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 47 pages)
. BTW Barka da sallah
. **dusts himself * dis agbero nlanders wan rumple ma tuxedo.