Jokes Etc › Re: Weekend Joke For My Fellow Nigerians by MrBones2(m): 6:20pm On Mar 17, 2013 |
Should I laugh? |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by MrBones2(m): 12:40am On Jan 22, 2012 |
chelseabmw: ***Summasalts in the air & lands with back-hand slap on Mr bones's triangle gringo face **** what in the name of chelseabmw did u mix ur wey?  Enyi your vaseline don finish? This one you de chase everything wey de inside skirt. Abeg no chase scarecrow join |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by MrBones2(m): 12:36am On Jan 22, 2012 |
Mein! I don turn celebrity. People now de discuss me  |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by MrBones2(m): 3:47pm On Jan 21, 2012 |
E be like say i don miss road oh. Abeg where is the way to joke's section from this brothel  |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by MrBones2(m): 3:28pm On Jan 21, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by MrBones2(m): 3:25pm On Jan 21, 2012 |
Idowuogbo: No na Kano d next branch d next branch dey,enter bus go dia kwanu heheheBunmi u no wetin we go do now,since arare dey prove stubborn come 2moro I go give u "Touch and Follow".If she no follow den na ghost u b dey toast oo
Skeletal u don collect annual leave from dat chicken factory ni,welcome home Nnamdi
U go chop hyena? am sure chicken don tire u  The hens don finish  Hyena? Hehehe y not |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by MrBones2(m): 2:44pm On Jan 21, 2012 |
It's manchester united o jare  . Y ask? You wan kidnap me him? Heard blue film is struggling against norwich |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by MrBones2(m): 2:29pm On Jan 21, 2012 |
**shows up like paul scholes** Mein this place don de heat up. I don resign my retirement. E don tey since i hang condom boot  |
Jokes Etc › Re: Caught In The Act: Pixxxxx by MrBones2(m): 10:42am On Jan 06, 2012 |
For Mr. bones international minstry for women only. I fink the man of women God dia can help you alot  |
Jokes Etc › Re: Caught In The Act: Pixxxxx by MrBones2(m): 8:54am On Jan 06, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Caught In The Act: Pixxxxx by MrBones2(m): 7:23pm On Jan 05, 2012 |
Ok! Eyeballs!! Tot you've gone gaga lol  |
Jokes Etc › Re: Caught In The Act: Pixxxxx by MrBones2(m): 6:32pm On Jan 04, 2012 |
No be today you spoil. Which one be balls? Tennis ball or football? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Poster Of The Year Award Presentation/ Gala Nite by MrBones2(m): 6:28pm On Jan 04, 2012 |
E don start again abi? |
Jokes Etc › Re: Caught In The Act: Pixxxxx by MrBones2(m): 12:01pm On Jan 04, 2012 |
Go do pilgrimage for Alahaji's house  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Poster Of The Year Award Presentation/ Gala Nite by MrBones2(m): 11:57am On Jan 04, 2012 |
Yeah thats me lol.  Saw an update and tot it was something interesting. Hold me oh b4 i break person's head |
Jokes Etc › Re: Caught In The Act: Pixxxxx by MrBones2(m): 9:12am On Jan 04, 2012 |
^^  Now this is gettin interesting. When una go? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Poster Of The Year Award Presentation/ Gala Nite by MrBones2(m): 9:10am On Jan 04, 2012 |
^^^ So not funny. You beta find a job and stop spoiling for a fight |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Poster Of The Year Award Presentation/ Gala Nite by MrBones2(m): 10:06pm On Jan 01, 2012 |
|
Jokes Etc › Re: Caught In The Act: Pixxxxx by MrBones2(m): 10:02pm On Jan 01, 2012 |
You all don spoil  |
Jokes Etc › Re: *~ jackpot Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by MrBones2(m): 9:49pm On Dec 30, 2011 |
jackpot:
thanks Bones!
I for blow you kiss but i dey fear say peeps wey dey target my generator and home theater go report me to Senate say I dey do man to man. Lol! u really deserved it sha. No try am! someone dey look 4 chance to eliminate you |
Jokes Etc › Re: *~ jackpot Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by MrBones2(m): 4:13pm On Dec 30, 2011 |
Congratulations jackpot!  |
Jokes Etc › Re: 2011 Official Jokes Section Poster Of The Year (VOTE IN OTHER THREAD) by MrBones2(m): 10:59pm On Dec 12, 2011 |
mukina2: Jackpot is not the same as those names
please let it rest people My lady i wonder if you forget say you ban my real acc(vic2k3)for almost 1yr and 5months now. E no good oh! I might be the bone of your bone oh!  |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by MrBones2(m): 10:47pm On Dec 12, 2011 |
Abeg make i do small now  |
Jokes Etc › Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by MrBones2(m): 10:40pm On Dec 12, 2011 |
**looks around**nice and new off topic i guess. I propose make we have 30days fasting and praying so that this one no go be like jack's own  |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by MrBones2(m): 10:35pm On Dec 12, 2011 |
hehehe was jxt teasing.  Ok come and have a cuddle my sweet beautiful straight lady  |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by MrBones2(m): 10:20pm On Dec 12, 2011 |
lol. I guess your kiss button don lock then  |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by MrBones2(m): 10:12pm On Dec 12, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by MrBones2(m): 10:24pm On Dec 11, 2011 |
VIP at free pammy drink section?  |
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by MrBones2(m): 9:50pm On Dec 11, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by MrBones2(m): 9:46pm On Dec 11, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by MrBones2(m): 9:40pm On Dec 11, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by MrBones2(m): 7:32pm On Dec 11, 2011 |
|