Phones › Re: This Thread Is Just For Nokia 6600 Only by MrInfo1(m): 3:32pm On Sep 05, 2008 |
@ a.A.K Otherwise: Recycle bin  @ tmcboy So u sent me a frd's request cus of MTN' FOC.? huh. It all gud  @ malikalhaj Stop tripping  |
Forum Games › Re: One-word Association by MrInfo1(m): 3:15pm On Sep 05, 2008 |
Weekend |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by MrInfo1(m): 3:07pm On Sep 05, 2008 |
So u no know say clem na mutant?  ask anybody  |
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by MrInfo1(m): 2:59pm On Sep 05, 2008 |
@ bkplur No sweat  |
Forum Games › Re: One-word Association by MrInfo1(m): 2:51pm On Sep 05, 2008 |
Nigezie |
Jokes Etc › Re: Thank You Nairaland by MrInfo1(m): 2:51pm On Sep 05, 2008 |
mykali: heh heh heh. yhu nor well. just because i talk my church mind? u say i no well  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by MrInfo1(m): 2:47pm On Sep 05, 2008 |
God catch you, 9ger police don close work for today  |
Jokes Etc › Re: Clemcy Queen Of Beauty by MrInfo1(m): 2:39pm On Sep 05, 2008 |
He done tay way i see pocket pick. Abeg make una no vex too much |
Jokes Etc › Re: Wrestle Mania Yabbing by MrInfo1(m): 2:33pm On Sep 05, 2008 |
@ cbase Which kind brother u be self? person dey yarb me for your front, na chai! u fit talk  |
Jokes Etc › Re: Humour Me! by MrInfo1(m): 2:30pm On Sep 05, 2008 |
@ mykali You no see say clem just embarrass me ni? imagine a whole me?  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by MrInfo1(m): 2:23pm On Sep 05, 2008 |
Declined. BAck to rejector |
Jokes Etc › Re: Suffer Suffer For World by MrInfo1(m): 2:22pm On Sep 05, 2008 |
@ titi
Why u dey do shy shy? |
Jokes Etc › Re: Henry Needs Male Nd Female Friends by MrInfo1(m): 2:21pm On Sep 05, 2008 |
Pen pals |
Jokes Etc › Re: I Resign by MrInfo1(m): 2:13pm On Sep 05, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Thank You Nairaland by MrInfo1(m): 2:04pm On Sep 05, 2008 |
@ poster
You forgot to add "I no longer bed wet" to your no longer list. Come and complete what you started o. Otherwise the thing go start back if care isn't taken |
Jokes Etc › Re: If Ur Friend Have Mouth Odour, What Would You Do by MrInfo1(m): 2:02pm On Sep 05, 2008 |
We never know winner. But i hear say ibkaye dey take the lead. Followed closely by clumsily |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by MrInfo1(m): 1:57pm On Sep 05, 2008 |
Delivered |
Phones › Re: This Thread Is Just For Nokia 6600 Only by MrInfo1(m): 1:53pm On Sep 05, 2008 |
No just try change mouth. Otherwise  |
Jokes Etc › Re: Is It True That Yahoo Yahoo 419 Is A Sin? by MrInfo1(m): 1:48pm On Sep 05, 2008 |
U forget say i dash you two ? chk btw ur legs well well  |
Jokes Etc › Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 1:44pm On Sep 05, 2008 |
Enemies  |
|
|
Phones › Re: This Thread Is Just For Nokia 6600 Only by MrInfo1(m): 1:21pm On Sep 05, 2008 |
|
Phones › Re: This Thread Is Just For Nokia 6600 Only by MrInfo1(m): 12:49pm On Sep 05, 2008 |
malikalhaj: @info i don't think he was sayin his phone is better than the os9.1 or 9.2 phone, he's just sayin his phone is okay. I was just teasing the lad  onefifty4: u think say u dey enjoy life .  He's suffering and smiling. onefifty4: N73. Pure water ?  |
Jokes Etc › Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 8:14am On Sep 05, 2008 |
Na wa o  |
Jokes Etc › Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 8:10am On Sep 05, 2008 |
See as tribal marks ful ur face, yet u dey get mouth call clem ode?  |
Phones › Re: This Thread Is Just For Nokia 6600 Only by MrInfo1(m): 8:00am On Sep 05, 2008 |
tunnex190: Heya! Let me tell you i'm usin my 6600 to post free, e get bible, dictionary, call recorder, mp3, even mention anything, anything. What can ur phone do that nokia V9.1 can't do beta? radio abi USB? u beta take ya time else i bully u here |
Phones › Re: This Thread Is Just For Nokia 6600 Only by MrInfo1(m): 7:44am On Sep 05, 2008 |
Very interesting.  |
Phones › Re: Lovely Text Messages by MrInfo1(m): 7:33am On Sep 05, 2008 |
It all good  |
Phones › Re: How To Use Your Mobile Phone As A Modem (with Images) by MrInfo1(op): 7:27am On Sep 05, 2008 |
We no mind*  |
Phones › Re: Lovely Text Messages by MrInfo1(m): 7:15am On Sep 05, 2008 |
cigar? You no well o  |
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by MrInfo1(m): 6:18am On Sep 05, 2008 |
Radio  |