MRXELA's Posts
Nairaland Forum › MRXELA's Profile › MRXELA's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Udinev: we al knw Abu if u applied last year it wunt b a suprisd 2 u dat d list isnt yet out lets al hope n pray 4 d best. Sucess is ours.tru talk gare. Na so nw.... Hmmmmm e b like say me don c my bebe so soon... abeg whic campus u day samaru or kongo? I pray it kongo |
Udinev: we al knw Abu if u applied last year it wunt b a suprisd 2 u dat d list isnt yet out lets al hope n pray 4 d best. Sucess is ours.thank u gare |
its abdul: guys, i have been reading through this thread for the past one month, i like the way its going on. |
its abdul: guys, i have been reading through this thread for the past one month, i like the way its going on.ur wel cum abdul hw is ur gf and every body at home |
I support joy [quote author=suam_ng]Joy abeg take am easy, ₪ let konji catch u abeg. 3 weeks n 1month wetin b da diff. Dis ur formular na wa[/quote]guy diffrent day oo make we day use weeks if possible days go make pass, haba month far nw |
Aliyu333: me too kongo oh accounting.lol wey dat person wey they praise samaru they cage kongo............lol samaru fit big di.eeeeeeeeeee,but our set for kongo go sure dieeeeeeeeeeeeee.samaru fit get plenty gals die but our set for kongo go get fine girls dieeeeeeeeeeeeee.samaru fit get name but our kongo get gradeeeeeeeeeeeeee.lol kongo here we comeu and girls my man take sofery oooo... Hmmm me just want only 1 cool girl, me no want 2much because i b pastor pikin.... Kongo go swt pass samaru |
2gohandler: guy u re nt alone.. Am also a kongo citizen.. Accountingme 2 kongo oooo accountin |
Me every early morin i day dis trend wit dis word on my mind "make i go check wada list dom cum out" i knw say if d lis cum out ehhh.... Not more dan 5mint naira land go get d information... I trust dis guys nw |
Make una c waitin dis guy talk nazi yaro: report reaching me jst nw that d list wil be snd bct 4rm jamb tuesday morning so best of luck 2 a b u zaria aspirant.hmm gr8 abusitewere u run go nazi |
I dum day tyer ooooooo which kind tin b diss nw, una want make we day beg una 4 our ryt again? |
Y ebi say na only me my heart no day beat here? i suprise ooo.. Make una come down nw all of us go make am... Make we just day pray... I stil remain my humble self mr xela aka john, alex |
2gohandler: jhoor oo.. Me no sabi kin kin oo.. Ask mr xelasheeea i tell u say i b pastor pikin, make una remove me 4rm dis mata ooooooo |
Shinexman: u ar provin to b a gud guy nw cos admission neva comot na lyk u dey hot pass show face jo make we no hu u bnahhh...... i dnt do dat, am d 1st son of a pastor, i no day like u nw , wea go day change bebes every day and 9t 4rm love gerden to social center to pepsi joint. Make i advice u.... I knw say body no b wood but all play an no work ........? Complet d rest. Ore make lybre ur favoryt joint oooooo i rest my case |
Joy mojuba: XELA U won kill the young man? Text book too much o make i bring am down for him he wil be suppling us wit detergent and soap so nw who go be the laundry man? Since we neva engage u 4 anyting u go jst be our laundary man abi wetin una think my people?y u no say make him da incharge of eye pencils, powder or pancake, mary kay, legis and every tin way concern woman |
Druggmoni: I will b incharge of hard druggs and CONDOMS.........all who gon enjoy my service r dose who gon b in samaru campus!!!!!!! *winks*no abeg we no want, if u dnt knw wat 2 b supplyin let me tell u " text books" dat wil b kul we want wat will help us in skul, abi guys hw una c am? |
Druggmoni: Gosh! I was suprised wen i saw page 43 mehn e no easy....tnxz 2 sodiq,,2gohandler,aboki,joy,shinex man,pakavy,GGMUBO ......u no kw say i day among d pple way bring dis trend 2 life, or u heat me? Eh stop am ooo dnt b percial, |
Ameena1: Hello evry one, pls anyone has an idea of when ABU will be writing post UME? Help out plsameena wich kind rough play b dis nw, bk word neva, abeg start 4m page 1 |
2gohandler: U na restuarant u wan go open 4 a.b.u ni? Ah pray mek we gt admisn we dan get joint 4 free feedin bdathahahaha u just said wat i want 2 say.... tank God food no go b prob we go get am in aboundant. Madam joy tanks 4 d contribution. Who else go day provid us wit free hand out. As 4 me na pen i go day give if ur pen lose cum meet me |
2gohandler: U na restuarant u wan go open 4 a.b.u ni? Ah pray mek we gt admisn we dan get joint 4 free feedin bdathahahaha u just said wat i want 2 say tank. God fud no go b polo we go get am in aboundant. Madam joy tanks 4 d contribution. Who else go day provid us wit free hand out. As 4 me na pen i go day give if ur pen lose cum meet me |
2gohandler: hehehe.. Guy na kongo abi koji? Kongo no too mek sense.. Buh a.b.u na a.b.u weda kongo abi samaru abi koji.... Hehehehei day hear kongo i day hear koji any 1 sha me no worri but na d hostel i wori about. Wait oo e b like say na samaru d campus day because i useally see a.b.u bus carry student 2 d order part of d skul hmmmm |
Meeen abu mata stil continue.... So all law and administraion student their campus day kogi y d rest day samaru men were our hostel cum day? Hmmmmm i wish say we day samaru d main campus cos i like dat plc wela very beautiful. Shaaa me nava c koji campus make i no worri 1st |
Lol...I was deir read d conversation Goldie - madam hw much b ur plantian madam - na 50 naria each goldie - haba madam sell am 4 me two for 30 naria as per customer and use grandnut put jara 4 me madam - ole buruku .... Omo oshi... Get out 4rm here (wit a loud voice) goldie- (wit sheam) na ur mama b iya oshi useless woman because i want 2 buy 4rm u, hav u seen a superstar like me b4 mumu |
Ooooh boy c as we day fly no b small tin 40 pages sharp sharp. Hmmmm it seems addmition list is near. It surpose sha because 2day na 10th of sept make way arrange guys we go make am, @ aboki is their any tin like 2nd list dis season? Gud morin 2 all |
2gohandler: guy i b 4rm oyo state. Ah ft gt my state of origin certificate 4 d place?guy i no knw about dat 1 oooo just try confarm if u day kd . |
Na since d begin of d year i don day pray and fast just 2 prove 2 God say i want only 1 tin this year, an i knw say God no go disapiont me. If he make me pass waec, jamb, and post utme then it will nt b hard 4 him 2 write my name |
Pakavy: u wuld nid d following 4 ur screening afta u get admited..original jamb result sleepall of dis pappers na photo copy or original we go bring |
Abeg after our names show 4 d list wat next, hw do we do d registration, wat are we providing 4 d registration an were are we doin d registration internet or zaria... Accordin 2 past experience any body wit any usefull idea? Make we start 2 dey prepar ahead. Proper preperation prevent poor performance. guys abeg i lie? |
Ehhhhh e no mean, make una just cum down make tym day go slowly surely dem go push am out one blessed day. And some of us go smile after checkin d internet. E no easy 2 b addmited in d largest uni in nigeria. Thank God |
bxcode: Mine ended on the phone.....she cried heaven and earth but i have already made up my mind.wicked guy u tot it easy ryt anoder person who u love will scater heart |
top Nigerian Universities websites Universities Locations 1 University of Lagos Lagos 2 University of Ilorin Ilorin 3 University of Ibadan Ibadan 4 Obafemi Awolowo University Ile-Ife 5 University of Benin Ugbowo ... 6 University of Port Harcourt Port Harcourt 7 University of Agriculture, Abeokuta Abeokuta ... 8 Ahmadu Bello University Zaria 9 University of Jos Jos 10 Covenant University Ota 11 University of Nigeria Nsukka ... 12 Federal University of Technology, Akure Akure 13 Ladoke Akintola University of Technology Ogbomoso ... 14 Lagos State University Ojo 15 Nnamdi Azikiwe University Awka ... 16 Pan African University Lagos 17 Bayero University Kano Kano 18 Redeemer's University Mowe 19 Rivers State University of Science and Technology Port Harcourt 20 Babcock University Ilishan-Remo ... 21 Federal University of Technology, Minna Minna 22 Ambrose Alli University Ekpoma 23 Bowen University Iwo 24 Enugu State University of Science and Technology Enugu 25 University of Calabar Calabar 26 Federal University of Technology, Owerri Owerri 27 University of Uyo Uyo 28 Kwara State University Ilorin 29 Benson Idahosa University Benin City 30 University of Maiduguri Maiduguri 31 American University of Nigeria Yola 32 Niger Delta University Wilberforce Island Yenagoa 33 Osun State University Oshogbo ... 34 University of Abuja Abuja 35 Afe Babalola University Ado-Ekiti 36 Landmark University Omu-Aran 37 Adekunle Ajasin University Akungba Akoko ... 38 Michael Okpara University of Agriculture Umuahia 39 Imo State University Owerri 40 Modibbo Adama University of Technology Yola 41 African University of Science and Technology Abuja 42 Renaissance University Enugu 43 Benue State University Makurdi 44 Crawford University Igbesa 45 Lead City University Ibadan 46 Bells University of Technology Ota 47 Umaru Musa Yar'Adua University Katsina 48 Madonna University Okija 49 Abia State University Uturu 50 Delta State University, Abraka Abraka 51 Abubakar Tafawa Balewa University Bauchi 52 Ajayi Crowther University Oyo Town 53 Veritas University Abuja 54 Bingham University Auta Balifi 55 Joseph Ayo Babalola University Ikeji-Arakeji 56 Nigerian Turkish Nile University Abuja 57 Federal University, Dutse Dutse 58 Ebonyi State University Abakaliki 59 Igbinedion University Okada Okada ... 60 Caleb University Imota 61 Achievers University, Owo Owo 62 Federal University, Oye-Ekiti Oye 63 Salem University Lokoja 64 Obong University Obong Ntak 65 Wukari Jubilee University Wukari 66 Kaduna State University Kaduna 67 University of Agriculture, Makurdi Makurdi 68 Ekiti State University Ado-Ekiti 69 Federal University, Otuoke Otuoke 70 Tai Solarin University of Education Ijebu-Ode ... 71 Caritas University Enugu 72 University of Mkar Mkar 73 Ondo State University of Science & Technology Okitipupa 74 Federal University of Petroleum Resources Effurun 75 Western Delta University Oghara 76 Kebbi State University of Science and Technology Aliero 77 Novena University Ogume 78 Adamawa State University Mubi 79 Federal University, Ndufu-Alike Ndufu-Alike 80 Nasarawa State University Keffi 81 Baze University Abuja 82 Federal University, Wukari Wukari 83 Akwa Ibom State University Uyo 84 Tansian University Umunya ... 85 Ekiti State University Ifaki ... 86 Usmanu Danfodio University Sokoto 87 Fountain University Oshogbo 88 Ibrahim Badamasi Babangida University Lapai 89 Oduduwa University Ile Ife 90 Samuel Adegboyega University Ogwa 91 Kano State University of Technology Wudil 92 Federal University, Kashere Kashere 93 Bukar Abba Ibrahim University Damaturu 94 Adeleke University Ede 95 Wesley University of Science and Technology Ondo City 96 Wellspring University Benin City 97 Paul University Awka 98 Kogi State University Anyigba 99 Rhema University Obeama-Asa 100 Anambra State University Uli 101 Federal University, Lafia Lafia 102 Godfrey Okoye University Ugwuomu-Nike 103 Olabisi Onabanjo University Ago Iwoye ... 104 Al Hikmah University Ilorin 105 Federal University, Lokoja Lokoja 106 Crescent University Abeokuta 107 Bauchi State University Gadau ... |
Guyz make una wait 1st o. Waitin b matric. because i just day see matric matric matric. Hmmmmmm Ntn concern me with matiriki ooooooo waitin concern me na my name on dat list ooooooohhhh |
Sodiq33: guy,na immediatly dm go gv us if we go?yes, na even 4 ur front them go do am....... Ehe less i 4get go their b4 4pm, they nomaly close at 4pm |