Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,360 members, 7,860,972 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 08:04 PM

MSGAMBLE9's Posts

Nairaland Forum / MSGAMBLE9's Profile / MSGAMBLE9's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 60 pages)

Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 12:03pm On May 12, 2023
mysticwarrior:
for you to ask this kind question you be heavy anoda. Warri pidgin na first class every other one na counterfeit, You be illiterate for where pidgin English dey, come warri make we educate you. You say you no know say pidgin English get standard one, you no fit search google?

See as you just dey fool yourself for here dey call where you from come "region of well known Unruly Agberos" Alaye werey ku se o.

Na1999 be warri crisis and na between 3 tribes, and Opc no involved no dey let your imagination dey confuse your thinking.
Warri pidgin the best? what does the word pidgin means? you called aldultrated or mis-matched creole the best? I listened to Wazobia and Naija fm and no be the kind warri pidgin or slang Dem dey air..it pidgin or slang depend on the OAP origin. so hausa, Ghana, Zambia pidgin are fake?.

Warri pidgin na first class according to your local institution with no fact backing it up. Pidgin is not even a language like Swahili, yoruba, French and English buh a mis-matched of any word of various people.



First you claimed OPC no dey Warri, I clear your doubt. the killing in 1998 and 2003 are led by OPC on itshekiri side. Reason una Elders dey mouth off that OPC should not open shop permanently buh when they did your chief start sueing for peace and crawl into their shell....who burn una Chief house in 2003?

https://www.hrw.org/reports/2003/nigeria1103/3.htm

Your people only mouth off and drink Ogogoro when kasala burst, na under their wife's bed Dem go dey hide Cowering like a puss.y
Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 11:59am On May 12, 2023
mysticwarrior:
for you to ask this kind question you be heavy anoda. Warri pidgin na first class every other one na counterfeit, You be illiterate for where pidgin English dey, come warri make we educate you. You say you no know say pidgin English get standard one, you no fit search google?

See as you just dey fool yourself for here dey call where you from come "region of well known Unruly Agberos" Alaye werey ku se o.

Na1999 be warri crisis and na between 3 tribes, and Opc no involved no dey let your imagination dey confuse your thinking.
Warri pidgin the best? what does the word pidgin means? you called aldultrated or mix-matched creole the best? I listened to Wazobia and Naija fm and no be the kind warri pidgin or slang Dem dey air..it pidgin or slang depend on the OAP origin. so hausa, Ghana, Zambia pidgin are fake?



First you claimed OPC no dey Warri, I clear your doubt. the killing in 1998 and 2003 are led by OPC on itshekiri side. Reason una Elders dey mouth off that OPC should not open shop permanently buh when they did your chief start sueing for peace and crawl into their shell....who burn una Chief house in 2003?

https://www.hrw.org/reports/2003/nigeria1103/3.htm

Your people only mouth off and drink Ogogoro when kasala burst, na under their wife's bed Dem go dey hide Cowering like a puss.y
Politics / Re: Osinbajo Flags Off Dredging Of Oguta Lake, Orashi River In Imo by MSGAMBLE9: 11:43am On May 12, 2023
Otunbakayce:
Anyone trying to educate you is an okoro, right?
Lake chad doesn't lead to ocean, it has no outlet to the ocean thats why if its not recharged it can dry up someday. Oguta lake and azumini river leads to and has an outlet to the atlantic ocean.
Don't quote me again I won't stoop low to engage and illiterate whose fore bearers used money meant for their educate to drink emu oguro and Eran Igbe while acquiring more useless wives.
educate yourself illitrate, no dey hide your inferiority complex as an Okoro by throwing few and common Yoruba words around.


Show us how Oguta river in Imo state bounded in South by Bayelsa, Akwa ibom and Rivers State has access to Atlantic ocean if not through the aforementioned state which still make imo state Land-locked.


Stark illiterate, go school una no go hear. Shame.

1 Like

Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 10:28am On May 12, 2023
mysticwarrior:
Abeg use super glue gum that your mouth with that your sub standard pidgin wey you dey speak. Why you wan know my tribe?

We no believe combat sports for warri, na fight wey no get rule and referee we dey get joy to dey fight. abeg no dey come here dey come talk wetin you no dey sure of, when OPC take enter warri? gi mi date. OPC wey ordinary kporkpor dey use shine na im you wan use compare makaival and odion road boys wey dey follow congo dey kira?
substandard pidgin? Who regulate pidgin? Oxford...Pidgin is a creole an almagamation of different language..I no know say standard pidgin dey oooo, so only warri own is standard? go educate yourself on what Pidgin means.


you claimed not knowing when OPC enter warri, guy are you a Gen Z?

https://www.nairaland.com/1559630/gani-adams-itsekiri-leaders-inaugurate

Or ask una Elders wetin sup in 1998.



Combat sport get many rule, so na street fight/ brawl you wan use beat a man from region well known for unruly agberos. Is that not a death wish.


An agbero against an Ogogoro drinking frail Urhobo man. Hahahaha.....! Death wish.

1 Like

Politics / Re: Osinbajo Flags Off Dredging Of Oguta Lake, Orashi River In Imo by MSGAMBLE9: 9:31am On May 12, 2023
Otunbakayce:
Lake that leads to where?
When an illiterate speaks in public you will know.
You are the illiterate here...lake that lead into Bayelsa state, does the Oguta river has direct access to Atlantic ocean?...


I swear most Okoro are illiterate..stop shaming Nigeria education system and get yourself an Atlas.


Shame.

2 Likes

Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 9:11am On May 12, 2023
mysticwarrior:
Ex world champion for him pocket, tell am make him enta warri make them stage am with gbegele. Gbegele na fighter wey them dey carry dey go wage any kind gbege for warri, he no dey carry possession go mission and he dey naked dey fight.

Na crowd fight he dey like and before the fight he go take grannut oil and alive oil take baff bodi all him bodi go come dey draw. As he naked nobody fit grab am during fight because he bodi go dey draw, if you see where that guy dey fight here fear go catch you. And he dey even dey use "pick am light" meaning if he grab you during fight, he go pick you up and you go dey very light for him hand as if you be paper, and he go use you take show popsi God for heaven, before he go Lego you for ground make devil use you take press.
talk is cheap...if you think say boxing na child play enter ring make we see how many second you go last...

Which tribe are you from..cos I no see any warri pikin ever dare near Combat sport not even arm wrestling. Tough hard-nut people do Combat not Ogogoro frail stamina mouthing off men.


The same Warri that was fidgeting wen OPC threaten and burn una Chief house... where are all your fighting men (under their wife's bed cowering like a pussy).


Talk is cheap. Ogogoro frail men mouthing off, typical of warri man.

1 Like

Celebrities / Re: How God Saved Me During Childbirth - Judy Austin (Yul Edochie 2nd Wife) by MSGAMBLE9: 10:45pm On May 11, 2023
kkins25:

Good Christians don't keep side chicks. That's adultery on the participating ladies or side chicks part.

It seems the western style makes sense, in todays world, women aren't just tools for pleasure anymore. so why have many?

I'm no Christian, but i dont keeo multiple gf at once.

most are hypocrite until they are caught... imagine abusing a married woman who choose to settle down.. when ladies these days live on married man as their Sugar daddies sharing Toto up and down.


Oloshoism now get honour pass married woman ( whether 1st or 2nd).


That is Moral Decadent.
Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 10:26pm On May 11, 2023
Dshocker:


Kolos fit carry you dey go forever.

Stop am, e no good for your head.
Okoro man with low self-esteem feeling funky..,


My bloda, your Pain na follow come from Aba.
Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 9:22pm On May 11, 2023
Dshocker:


I talk am.... Na Kolos.
Okoro must have bite off your yansh off before.... eyah I feel for you.


What is the colour of your Pain, Okoro man?
Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 8:49pm On May 11, 2023
Dshocker:

Which one be Emeka an Okoro?
Na Kolos dey disturb you, you need help.
E pain it...!

Yeye dey smell.
Celebrities / Re: How God Saved Me During Childbirth - Judy Austin (Yul Edochie 2nd Wife) by MSGAMBLE9: 8:32pm On May 11, 2023
kkins25:
grin grin grin
Fake Christian! Use the life of kings to continue deceive yourself.
you can't be more Jewish that the Jew. Good Christian that condemned a married woman buh would rather keep one wife and countless side-chick, well done.

Keep following Western christainity..the same people who are teaching you to accept homosexuality bcoz of Christ love has for everyone.


They support Sodomy buh Polygamy is a Sacrilege even though scripture is clear on these issue.

1 Like

Politics / Re: Anambra Workers Observe Monday Sit-At-Home, Ignore Governor Soludo by MSGAMBLE9: 7:53pm On May 11, 2023
gammarays1:

Na you know wetin you dey talk about. We have more Igbos in those countries than every other black race. Go verify excluding the few in prison. They'll accommodate more in coming years.

At least our suffer head dey bring something, wetin your own dey bring?
yes I concur buh only in high security prison of the world for drug trafficking.


They will welcome more cos una kinmens no dey hear word... anything to rid us of Okoros.
Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 7:51pm On May 11, 2023
mysticwarrior:
wetin you dey talk wetin you come dey talk now? We dey talk of reality fight here this one jump come out from Ijebu Igbo dey talk of sport fight wey get rule. Abi you wan talk of Anthony Joshua wey Oleksandr Usyk beat like small pikin for Saudi Arabia?
na only mouth una get, which tribe are you from? I hope you are not from Ijaw tribe who need federal protection after una chief house was burn down in warri 2003.


AJ irrespective is an ex world champion...only hard tough people do combat sport and una kinmens soft die with mouthing off.

1 Like

Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 7:16pm On May 11, 2023
Dshocker:


In all honesty, the Yorubas like crowd fight.

Let the fight be one on one, if Segun and Emeka has a beef, let both of them settle it with a fight, without interference, then we would know how far.
is this a joke, Emeka an Okoro (short man) against Segun ( probably twice his size).

I no fy laff.

1 Like

Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 7:12pm On May 11, 2023
mysticwarrior:
You guess right, kpoko for you your teeth complete you no get ibeke, warri representing, for area na who force red blood commot from him opponent body na im win fight whether you punch him face scatter or take him back whip ground e no count las las na for kporkpor house the gbege go for disolve.
the same warri that was sack by OPC during the crisis... where una men dey wen OPC dey beat una.


Yeye dey smell.

1 Like

Romance / Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 7:09pm On May 11, 2023
mysticwarrior:
Ah ah alaye sofri sofri dey add maggi for the soup na, everybody knows say Yoruba man no sabi physical fight na. When you introduce yourself as Yoruba man I dey expect say you go use sango and Ogun take finish him generation, na that kind fight we know Yoruba men for.
please who Sabi fight?

is this joke when vast majority of combat sport fighters in Nigeria are Yoruba.


Who Sabi fight pass Yoruba let us know.
Celebrities / Re: How God Saved Me During Childbirth - Judy Austin (Yul Edochie 2nd Wife) by MSGAMBLE9: 6:29pm On May 11, 2023
kkins25:
No, it's you who wants to scam your God, who, created you Man nd Wife. nd not Man and wives
what do you mean scam your God? Did he reprimand Abraham, Isaac, David, Solomon or any Judea/Israelites kings for taking multiple wives...or where in the Bible did he say one man and "a' exclusively. How many of the disciples sef practice monogamy yet they are worthy being.


Keep following Western construct of christainity, Egyptian or Syrian Christian that accept the religion before your Europeans masters still practice polygamy.


Monogamy is a choice (mostly for poor man), not a Canon.


Europeans will keep scamming Africans just like they are Linking LGBT+ issue with Christ love for everyone.
Politics / Re: Anambra Workers Observe Monday Sit-At-Home, Ignore Governor Soludo by MSGAMBLE9: 12:38pm On May 11, 2023
Igboslayer:
Smile, one of the many problems of the Igbos is exaggeration. You should say instead, more Igbos are into crimes in these countries than any tribes in Nigeria or Africa. Let me tell you something...the ethnocentric ideology of the average Igbos is well documented in Nigeria, the massive problems they cause this country by fighting the civil war effectively halted the progress of this potentially great nation. All just because of perceived ethnic superiority, it hasn't stopped till this day, funny enough, they will always get the same result. Evil cannot overcome good!
They're known chest-beater.
Politics / Re: Anambra Workers Observe Monday Sit-At-Home, Ignore Governor Soludo by MSGAMBLE9: 12:37pm On May 11, 2023
gammarays1:

By the way, the countries you mentioned have more Igbos than any other tribe in Nigeria and probably Africa

You can't hate someone and allow him multiply freely in your homeland.

They know the value of Igbos so will keep them and allow them access in their country.
they are not accessing their country buh their Prison enmass.


Una suffer-head never do
Celebrities / Re: How God Saved Me During Childbirth - Judy Austin (Yul Edochie 2nd Wife) by MSGAMBLE9: 12:28pm On May 11, 2023
kkins25:
Committing adultery but, God is fighting your battles

what a Miracle working God,
Issa miracle working God
Hallelujah

My God issa miracle working God
Issa an Alpha and Omega
Issa Miracle Working God.
What do you mean by adultery? she is a married woman whose Man acknowledge her.


Religion is the Opium of Man.
Family / Re: Moses Olapade, Ex-Boxer Punches His Wife To Coma Over TV Remote In Ondo by MSGAMBLE9: 11:44am On May 11, 2023
IkeIgboNiile:
Keedyreal
Dis same stupidity y'all exhibited dat caused d civil war and were slaughtered and massacred by the northerners massively n nw y'all want to repeat d same process, just wait n see. cause y'all been running ur mouth lyk a faulty tap..... what a pity, d s/w dont av problem with any tribe bt if u want to bring it on u are welcome lets see who will suffer it d most... biased people of Biafra.

I rather fight and die than live like you cowards lots. Igbos can never and will be slaves like you unity beggars.
They are already second class Citizen and economic refugees in Nigeria, so what does slavery means to you?
Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 1:07am On May 11, 2023
post=123027361:


Your region borrow for living, that is why you region is most indebted region, same thing with average Yoruba person they borrow host party, they borrow to buy ashowbe for party grin grin Borrow borrow make rich tribe grin grin

Ode Anambra no be your backward region mate
Banks and international lenders don't borrow broke and barren state money...they lend who can actually pay not poor Anambra with #8.7 B and non taxable, penniless Indigene and Nzobu-nzobu economic.


They are not as daft as Soludo pipe-dreamer of #50B from #8.7B annually.
Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 1:02am On May 11, 2023
post=123027406:

We don't live fake lives like you guys


Anambra no be una mate
yes I concur..with less than one-fifth of Oyo revenue... it's like say one father's farm dwarves Obasanjo or BUA farm....yeye galore..


https://nairametrics.com/2023/04/23/lagos-ogun-kano-account-for-27-of-nigerias-mobile-subscriptions-nbs/


Yeye be like Deveropers chest-beating on Meagre #8.7 annually.
Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 1:00am On May 11, 2023
post=123027471:

Anambra is fourth largest economy control by Igbos unlike you people that depend on others
4th indeed? when the whole state revenue is one-third of OSUN and it people has low disposable income...

https://www.legit.ng/business-economy/economy/1498215-the-nigerian-states-highest-internally-generated-revenue/


https://nairametrics.com/2023/04/23/lagos-ogun-kano-account-for-27-of-nigerias-mobile-subscriptions-nbs/


Numbers don't lie...and it says otherwise.
Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 12:57am On May 11, 2023
Daveconsult007:


really has a point. Anambra and ebonyi built nice airports without their governors borrowing.....Anambra was like a magic. But SW are borrowing and begging for money.


I saw a terminal section of an ongoing airport in SW... It was laughable.
Comparing it to what's in Anambra and ebonyi would be insult
see nice airport or not... everything is part of the state economic asset and it only generating a meagre #8.7 B annually... it's a Shame


Oyo state is a transit state and Makinde is maximizing it by building parks and he claimed to make #11B from transportation alone in the state.


That's is logic...SE has low economical activities even sea-port or fancy wouldn't save them.
Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 1:20pm On May 09, 2023
post=123027220:

Nnewi Anambra third city make more sense than Osun, Nnewi has more industries, markets than Osun state with modern structures
yes more sense with Obi campaigning in their water dreghed road during land elections....


And with less than one-third of OSUN STATE revenue.... lowest disposable income in the country...

https://nairametrics.com/2023/04/23/lagos-ogun-kano-account-for-27-of-nigerias-mobile-subscriptions-nbs/


joke's on you.

1 Like

Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 1:16pm On May 09, 2023
post=123027121:

Anambra no dey the same level with your brown roof
yes I agree with a disappointing revenue of #8.7B ...


it's truly a shame.

1 Like

Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 1:15pm On May 09, 2023
post=123026919:

Otondo
Mumu Soludo wan increase revenue from #8.7 B to #50 B... not even US, UK can generate 7x I a year..


https://guardian.ng/news/anambra-state-targets-n50-billion-igr-in-2022/

the state max is #25 B according to NBS..


https://www.legit.ng/business-economy/economy/1498215-the-nigerian-states-highest-internally-generated-revenue/

Most IBO are illiterate and pipe-dreamers.


Numbers don't lie... chest-beater do.

1 Like

Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 12:58pm On May 09, 2023
post=123026692:

What do your people know outside agboro, same buses that go Lagos still filled up coming back, Igbos control businesses in Nigeria that's why South-east airports are always busy unlike the ones in typical Yoruba states same thing in land transport, we are in every part of the world,we are not lazy tribe like yours, that's why we also controlling land and air transport while you keep consoling yourself online
Air transport supposed augment una lifestyle and revenue yet it's a Shame that the whole region is having less than Oyo state combined....

https://www.legit.ng/business-economy/economy/1498215-the-nigerian-states-highest-internally-generated-revenue/

the Southern Nigeria poverty capital

https://www.nairaland.com/7663446/lagos-ogun-kano-account-27


Shame.

1 Like

Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 12:54pm On May 09, 2023
post=123026513:

Anambra is forth largest economy in Nigeria after Lagos, Abuja and Rivers
4 I argest economic? where it written in screenshot you posted?

4th largest economic with state revenue one-third of OSUN STATE? why is Soludo finding it hard to generate his dream revenue of #50B... Businesses and companies pay taxes and they are in short supply in Anambra.... Numbers don't lie...

https://www.legit.ng/business-economy/economy/1498215-the-nigerian-states-highest-internally-generated-revenue/


Shame on Nzobu-nzobu economic.

2 Likes

Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 12:44pm On May 09, 2023
post=123026225:

These are state that where bankrupt that FG bailed out
This is a link of Anambra receiving a Bailouts fund that is 5x it revenue when other SW state are receiving less than 2x..this proof how deperate or how bad the situation was for them... 5x of state revenue? #25B?

https://businessday.ng/lead-story/article/governors-fg-in-face-off-over-n614bn-bailout-deductions/


This is endemic poverty at it highest.

1 Like

Business / Re: Anambra State Gets Gas Processing Plant-VON (photos) by MSGAMBLE9: 12:37pm On May 09, 2023
post=123026048:

When you spend 4yrs studying Yoruba in school what do you know about economy Ewu Ibadan
so economic is measured by FG allocation induced GDP...no wonder you people have one way migration to other viable regions...with low meagre revenue and economical activities couple with Low disposable income

https://nairametrics.com/2023/04/23/lagos-ogun-kano-account-for-27-of-nigerias-mobile-subscriptions-nbs/

GDP induced night buses travellers.


I laff oooo.

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 60 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 79
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.