Mtprofessor5's Posts
Nairaland Forum › Mtprofessor5's Profile › Mtprofessor5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
ok...wen dem born pikin i go beleive |
did i jst coment? |
50calibre: What type of country is this? Other nations are being forecast to surpass their peers in growth and GDP, Nigeria is surpassing in population. Is Nigeria hell fire or what?i knw d reason y dat rubish jst came out of ur mouth z coz u hvnt brush ur teeth yet....if 9ja na hell fire wetin u stil dey find 4 here.....Or z bad 4 our populatn 2 grow? Or doz dat stop uz 4rm growin economicali? |
ok...i don c am |
plz op cn u update uz on wat z hapenin presentli? |
but i heard 2 studentz comfirmed dead.... |
EMMAUGOH: ''hiss and ..move out of tread!*wat brought u in 1st? |
runzlord: Symbian os has been officaily terminated! Nokia 808 pure view is officially the last symbian phone! Meanwhile u might still get s/w updates and also app updates till nokia stop surpoting symbian os! So when we talh bout andriod, ios, wp, and BB we re talking bout future! Cos sybian is past! Tho i still lyk the os and will acept an 808 pureview if im givin!ok tanx 4 d update... |
plz cn sum1 tel me d size of d video as in megabyte? |
Temptee101: Yeeeeeeeeepeeeeeeeeee!!!! Not quite badt. I took d 12th position. Will neva relent til i mak d ist position.praise d lord for u.....wil b prayin 4 u 2 mak 1st positn n win d 5milion naira |
shugacaneman: after some activities, the make up went off. just thinking aloudn ur thought z so senselez |
buoye1: Hi jst hate seein diz kind of coment....read d article n say sumtin reasonable or shut up |
i don tire 4 al diz comenterz way no dey eva read d topic...dem go jst rush go coment rubish |
afta d 90daiz wetin go hapen? |
oluwadare26: Ri knw u r so desperate 2 coment so y nt jst modify diz pizz of shit @op Rip bro |
Kingclickmedia: On sports radio brila fm, I love this radio station.ok i knw say television neva reach whona side.... Coz supersportz stil rockz |
Blain: 3rd 2 comment...*runs outside and hugs a soldier wit an A.k.47 in front of his house in burno*abeg go bak skul go learn 1 2 3..... Den cum bak cum count ur positn |
dat 1 concern U.S abi na dem dey feed uz? |
buoye1: Big lie...........All na innyur eye dey pain u abi mak i bring my p.man lenz 4 u.....d 2nd person onli lik ha ![]() |
rumorz rumorz rumorz....i jst knw it wen i c it.....op abeg go find beta topic |
killuminati: Another rubbish allegations from the Clowns Association of Nigeria... Buhari must President 2015 wether you like it or not! .......haters can die slow.i dnt knw wat to cal u....bt wic eva pit u crawled 4rm dat place mst b stinky dirty.....if Buhari no b president 2015 cari am put by urself.....mtcheeeew |
diz daiz d blackberry, iphone n and andriod uzerz hav taken ova almost al d thread.... Pple no more talk abt symbian fonz. Stil tinkin of wic andriod fon 2 buy bt 4 nw plz wer cn i get symbian gamez 4 my nokia 5800 |
RedBenson: i base in calabar but i do com around Oron road, Uyo oftenhw often do u visit? |
