Stats: 3,166,528 members, 7,865,189 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 01:41 PM |
Nairaland Forum / Mulerogold's Profile / Mulerogold's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
![]() |
Luvdmx: Leicester 2 - 3man U |
![]() |
Dulles25: You are beautiful ! |
![]() |
Na EPL HL i dey watch all day.. No money for xmas outfit. I don rest on a LOW. 9 Likes 1 Share
|
![]() |
Military don cast ![]() |
![]() |
Buhari ![]() |
![]() |
Kinzo0917: Gather?? Dat 1 go hard oo ![]() |
![]() |
Juliearth: Abbeg.. guide me. She don slice carrot, cabbage and dem green bean don set for tray before she provoke oo. And na my beans i for eat in peace oo, until she buy 2 rubber of rice come say make we run am. ![]() |
![]() |
Abbeg oo Way to go on fried rice. Anyone with manual ? Faith wey supposed run am don vex comot oo. Which kind wahala be dis na ![]() |
![]() |
Abbeg o; Way to go on fried rice? Anyone with manual? Babe wey supposed run am don vex comot oo. which kind wahala be dis na ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Things like dis are not new in our society but i find it so difficult to believe a news without a source. Which part of the Osun state did it happened ? No Date? Enough of dis Fake news please! ![]() |
![]() |
Lets know your story so we can offer a lasting solution to your problem. Have you met b4? Who introduced him to you? What's the gender of the scammer? How much money do you lost to him/her? Hope its a legit business transaction ? Please give an honest answer so we can commence a speedy investigation. Thanks for contacting Nairaland ![]() 1 Like |
![]() |
FFK don still cum again ooo. E don dey hunt for ladies..and some mumu go fall for dis him post oo. Stupid boi ![]() |
![]() |
humilitypays: You are doing well. 1 Share
|
![]() |
solpat: You are right. At Ugbor market in Oredo LGA benin city. Its between 8,10,12k. Buh we don dey opt for fowl. I cannot come and go and kill myself ![]() 1 Like |
![]() |
Na beans i chop dis morning. I still preserve some for tomorrow. I no get money for rice or chicken. My GAS don finish. Na Microwave go hear am. I pray Nepa bring light tomorrow morning else na to go greet my Neighbour oo. ![]() 4 Likes
|
![]() |
Confirmedzombie: Bros, be calming down small small naah. Rest like dis.. Na so d ticket matter dey be at times. You will come out stronger on Boxing day. Tonight game is not your last chance in the world We are together in this. Try to remember that ; Who God has blessed, no man can curse. ![]() |
![]() |
Wetin dey occur naah... Arsenal dey die well for England, not much of a surprise. See as Juve don kukuma soak dis ticket for water. ![]() 5 Likes |
![]() |
TheSuperb: Present continuous tense. 2 Likes |
![]() |
O Lord, which kind wahala be dis na. less dan 5mins Arsenal don dey collect ![]() 2 Likes |
![]() |
supportnija: Bros, What makes you think that a group of disbanded SARS are not behind this Menace? Consider the fact that most of them were ex-convicts before they got employed by the NPF. They are always trigger happy and fearless, Gun runners. Now that they are left with no option to generate money from illegal operations, they might venture into kidnapping. 2 Likes |
![]() |
You no just well at all. You started dis trash by saying you dont know that people still watch Man U match? So na you and your bush baby u want make we watch ?? You are a mumu boi. |
![]() |
CS; Crystal palace 1-2 Liverpool |
![]() |
Hmmm... Lord have mercy ! ![]() |
![]() |
Maazi! ![]() 26 Likes 1 Share |
![]() |
GambaOsaka: Mesut Ozil even calm down dey spend his own money. He's a free man...lots of tym to groove and pary |
![]() |
Mehhn.. fans don dey break up with Arsenal. Its Over! |
![]() |
CS Sheffield Utd1- 3 Man United Alot of time for you to stake and stop loosing oo. |
![]() |
uunwanaobong3: You claimed to know history but you forgot so soon that man united under the leadership of JM played the Europa League final with a Spanish team and won the Trophy in 2017. |
![]() |
edoairways: Yes, NDDC is for Niger Deltans and Ondo state is a member state 5th in oil production ranking. |
![]() |
Tamel: Bro, forget dat tin.. na EPL be dis. Na so we hear am months ago Aston Villa vs Liverpool b4 God change boots for dem leg. Every team is beatable ! 1 Like 1 Share |
![]() |
You sack pondei and replace with another of Akpabio candidate ?? What the hell is wrong with dis president ? No Legal proceedings ? Goodswill Akpabio choose Pondie to replace Mrs JOY . After the sudden death of acting EDFA (executive director finance & account ), Akpabio brought dis Okon and kept him on dat sit few months ago. All of a sudden he's now to captain of the ship?? Anyway,, Kanu don talk am say no be you dey der. Buh as you guys have failed to pay us for the contract which have been duly executed in accordance with the bill of evaluation frm d NDDC Board since 2013 without taking a dime frm govt .,,, you all shall not know peace. Ailments of various degrees shall not depart your homes. AMEN ! 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |